₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,956 members, 8,424,306 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 12:58 AM

Toggle theme

Donsponky's Posts

Nairaland ForumDonsponky's ProfileDonsponky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)

Jokes EtcRe: When Life Gives Lemon Make Lemonade by donsponky(m): 6:55pm On Jul 29, 2010
either the joke is funny or not, at lease try to appreciate the poster. i
f not for any thing for his time wasted in typing off topic joke.
@poster. try again next time.
Jokes EtcRe: Love by donsponky(m): 7:50pm On Jul 22, 2010
i wonder weda this guy miss road or dem send am, cool
Jokes EtcRe: BP Oil Spill Jokes ! by donsponky(m): 7:42pm On Jul 22, 2010
the longness of that joke cut my breath angry angry angry angry
Jokes EtcRe: 2 Nuns by donsponky(m): 7:35pm On Jul 22, 2010
i say the truth i was not finking it wud be dirty, what a nice yoke, sorry joke, grin grin
Jokes EtcRe: Wetin Dey Make Him Cry? by donsponky(m): 7:20pm On Jul 22, 2010
see as dis guy dey speak pigen like agebo,,
Jokes EtcRe: 2012? by donsponky(m): 4:11pm On Jun 24, 2010
; grin grin grin grin grin grin (laff till samasult and fall down still laff till my troser feel down of my waste still) now it funny
Jokes EtcRe: Most Useless Nigerian Player by donsponky(m): 4:03pm On Jun 24, 2010
the answer is; By Ajagbe Latayu Bolatayo grin grin grin
Jokes EtcRe: THE BANK MANAGER by donsponky(m): 3:50pm On Jun 24, 2010
i love this fucking joke because its fucking good, i hope the fucking moderators wont bleeped with this fucking jokes grin grin grin grin
@ poster
hey men you are fucking good grin cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by donsponky(m): 5:20pm On Jun 22, 2010
that guy don shak dogorayo finish before him enter field,
if to say ref no blow quick him for draw out dagger shuk that whit guy. LOL grin
Jokes EtcRe: Women Rule The Men. See The Proof. by donsponky(m): 12:15am On May 29, 2010
Dat joke fit mak pesin slip
Jokes EtcRe: I Don't Smoke by donsponky(m): 10:45am On Apr 30, 2010
that suff make die,
Jokes EtcRe: The Priest And The Bike. by donsponky(m): 10:29am On Apr 30, 2010
i no say na the woman husband wey take the bike as colatara grin grin
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by donsponky(m): 2:27pm On Apr 02, 2010
omo studio bao naa, mo gbo pe o lo kirikiri, abi
Jokes EtcRe: Something To Boost Their Morales by donsponky(m): 6:16pm On Mar 31, 2010
kia that must be what sting_224 was praying to have all day grin grin grin
Jokes EtcRe: Mother's Day by donsponky(m): 4:31pm On Mar 20, 2010
tit
Jokes EtcRe: Have You Seen A Thing Like This Before by donsponky(m): 4:22pm On Mar 20, 2010
I just needs an explanation huh huh huh huh
Jokes EtcRe: What Beer Can Do by donsponky(m): 7:02pm On Mar 03, 2010
ahh oga ohh. this one wey mad men come full here like this,
make i find my level quick before dem cach me join mad men tongue tongue tongue
Jokes EtcRe: Preacher Gose Hunting by donsponky(m): 6:48pm On Mar 03, 2010
i cant belive am laffing grin grin grin grin
Jokes EtcRe: The Devil Made A Mistake by donsponky(m): 6:26pm On Mar 03, 2010
gunpoint naa who punch your eye for your profile picture,
i no say naa your mouth make them do you so. well that
one naa small if you try the rubish reach my side, i go finish your two eyes,
even finish your ________huh?
Jokes EtcRe: What If Yar'adua Was Cloned by donsponky(m): 5:58pm On Mar 03, 2010
na b/cos os una yabing wey make am travel to saudi, now wey him don return una don start again, make una no make run go Ghana this time ohh
Jokes EtcRe: Short & Funny Jokes by donsponky(m): 5:32pm On Mar 03, 2010
dont tell me that it is a jokehuh shocked
Jokes EtcRe: Muslim Jokes: by donsponky(m): 5:05pm On Mar 03, 2010
abeg i no follow for this joke before suicide bumber go enter here come finish us oohh shocked shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: You Are Wanted/talking Dirty by donsponky(m): 4:41pm On Mar 03, 2010
try to zoom you glasses cool cool and wait 4 6hrs
Jokes EtcRe: You Are Wanted/talking Dirty by donsponky(m): 4:04pm On Mar 03, 2010
omo naa waa ohh you need to wear googlehuh
Jokes EtcRe: An African Man's Inquiries About The Devil by donsponky(m): 3:59pm On Mar 03, 2010
na wahh ohh ben grin grin grin you want make i blow you cover here huh grin grin
Jokes EtcRe: You Are Wanted/talking Dirty by donsponky(m): 3:28pm On Mar 03, 2010
you are not only dirty but stupid as well undecided undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: An African Man's Inquiries About The Devil by donsponky(m): 3:05pm On Mar 03, 2010
why must you inquire about the devilhuh see make you try the other rooms no be for joke room wey you go dey find how devil look like ohhhh abeg, angry angry angry
Jokes EtcRe: A Murder Case by donsponky(m): 2:55pm On Mar 03, 2010
na who come make the the boy to be orphan naaa, see me si kase ohhh
Jokes EtcRe: Pied Piper by donsponky(m): 2:14pm On Feb 24, 2010
why must it take you guys 2 years before you can have sense and resined like a human tongue tongue
Jokes EtcRe: Tortoise&his Imaginary Sons by donsponky(m): 2:03pm On Feb 24, 2010
that trend is cool but not too tigt
Jokes EtcRe: Fruit Purnishment by donsponky(m): 1:48pm On Feb 24, 2010
if na me the 1st guy i go just die at once grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)