Donsponky's Posts
Nairaland Forum › Donsponky's Profile › Donsponky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
@ ben, you are therefor charge for over pressing the bobbey and making it to be boby. |
only you dey post only you dey reply. 9ce shaa |
that joker face just dey make me laff ![]() |
this guy need deliverance by celestian church |
see you, you dey display una past prisident result for air. what about your own result, if you display am here every body go open mouth down ![]() |
if na me dem give those yabing ehh i for go hang myself ![]() |
do you know IYA OFERIGANGA. that almost look like her. KUNBEE your name almost sound like IKEBE ![]() |
the guy dey try to tell una waiten happen to am yesterday for cafe ![]() |
that trend needs to be lock, now |
were u get all these jokes hope dem no go finish there but any way like father like son |
make i try but if i fail am no say i be olodo ohh, the man for enter the boat wit one pikin, as him cross the water him go come back only am come carry the other one past. oya see my number send me the card now now. 71858305080 read am from back |
see i no dey there when the thingh happen, why you come theask me this kind of question self abi i look like the man ![]() |
she is in the street |
[size=18pt]When romade was in primary 5, i happen to be is teacher then. So there was a day when I gave them an assignment, I ask them to draw a goat, a yam, and a lion. So the next day when they came to school to submit there assignments. So romade brought his, as i open the book i only saw a lion. i now call romade and this was how conversation; Teacher: romade were are the rest of the things I ask you to draw? Romade: they are all there sir. Teacher: I only see lion here what about the goat and the yam? Romade: ok…… Maybe be the goat eat the yam, and as the lion now saw the goat He now eat the goat that way why you saw only lion there…, [/size] |
i feel like am the best among them all ![]() |
do you fink am repling this post |
as for me i no get any ache, but for u to think that i fink u may have a brain ache ![]() |
that joke make me to remenber wen me and my guy follow go club, then i come see one fine babe from far. i come say make i dance front small to go knw her name,as we begin dey wan i never yan go far before i no she come tell me to come know her place. as i enter her house, meeeen the crib be like store dem patition the crib with wood. i look ground come see condoms dem dom use wey full ground, before i know it; she don ask me to pull after she don pull finish. that was when i realised that she was a prosst, nobody tell me to run, the wey i run that day make people wey dey wait for there turn to follow me run without knowing what's wrong, ![]() |
the yoke make sence, |
i been won read am but as i see the 1st post i com lost intrest ![]() |
i gues the best tin to buy for her is tomtom or condom , becos she have a male voice like romade ![]() |
how can u post a joke and still give ur self reply thats wrong |
i guess a tooth brush will be ok. cos i knw she must have a stinky and a provokable mouth odor ![]() |
any were wey african man dey u go knw. |
romsky why you do face like? you gey fever? |
make una clap for me naaa ![]() |
ben make we yan well see me on donsponky@yahoo.com now on yahoo massanger |
[size=14pt]It happen that, there was this lady I was about getting married to. So the whole family of this girl takes me as there son-law and the trust me a lot, because I told them that I can’t be seduced by a women accept my wife to be. So they happen to put me to test, one afternoon when I was at the office my girlfriend immediate younger sister call me on phone asking me to come the there place that there was an emergency. So I quickly rush out of the office and went to there place, guess what!!!! She was alone, so was wearing a sexy looking transparent nite gown. With a soft voice she cat worked to me, kissed me (I was almost mad inside), and was climbing the stare case. As she was climbing she was dropping down her cloths one after the other, suddenly I was feeling as if I should dive her there. She slowly looked down and ask me to come and catch her in her bed room. As I was about climbing the staircase I suddenly remember that I left my condom in my pigeon hole inside my car, so I rush out going to pick my condom. As soon as I open the door (guess what?), I saw the my parent and the girls own standing outside and was applauding me. That I can keep to my promise, inside my I was thanking God that I forget my condom.[/size] |
that joke try funny small ![]() |
ben i go punch you tru my monitor now ohh ![]() |
dani vs romade |



thats wrong
