Crime › Re: Ghanaian Student In The U.K Arrested After Attempting To Have S*x With A 14-year by Dorcmass(m): 4:29pm On Feb 06, 2022 |
Konji na bad things ajhe |
Romance › Re: Lady Shocked After Discovering A Waitress Tried To Steal Her Man (video) by Dorcmass(m): 2:51pm On Feb 04, 2022 |
She no dey carry last abeg |
Romance › Re: Couple Seen Kissing On A Moving Motorcycle (Photo, Video) by Dorcmass(m): 2:46pm On Feb 04, 2022 |
make dem sha no fall |
Nairaland General › Re: Use This Thread To Tell Us Why You Like This Forum For by Dorcmass(op): 2:37pm On Feb 04, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram Make I Rush share my OWN Sharp Sharp.
If I don BLA plenty WEED, Na 4 NAIRALAND or ASHAWOO house I de go PASS Time...
like YESTERDAY after KUSHING up to 25 sticks of WEED.. I COME JAZZ in ASHAWOO house to NACK.. AFTER der I COME back house den login NL to PASS Time...
so NL is good to me and AM good to NL..
infact we are good to each other...
LITE UP my WEED in peace..
WTF MAN Salute you |
|
Celebrities › Re: Bbmzansi 2022 Vyno Caught F!nger Terry $€x With Hand(video) by Dorcmass(m): 2:33pm On Feb 04, 2022 |
Chaiii my head don swell up |
Nairaland General › Use This Thread To Tell Us Why You Like This Forum For by Dorcmass(op): 1:59pm On Feb 04, 2022*. Modified: 2:48pm On Feb 04, 2022 |
oya member can u please tell us what u realy love this forum for . . laslaticlala,Mynds44 lets hear from people |
Celebrities › Re: Face Behind The Mask: Nigerians Dig Out Photos Of James Brown’s “billionaire Boy by Dorcmass(m): 9:42pm On Jan 24, 2022 |
Image people that doesnt have peace of mind |
|
Romance › Re: I Need Your Advice Plsssss by Dorcmass(m): 9:36pm On Jan 24, 2022 |
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z
.
can u hear me!!! |
Properties › Re: House Or Car? Help, I Am Confused by Dorcmass(m): 9:34pm On Jan 24, 2022 |
Mteeeeeew for this 9ja |
Christianity Etc › Re: I Am The Spiritual Father Of Some Of Your Pastors – Native Doctor Akwa Who Invit by Dorcmass(m): 9:29pm On Jan 24, 2022 |
Commot make i pass jhor |
Politics › Re: BREAKING, Asari Dokubo Attacks Nnamdi Kanu And IPOB Again ( Watch Till The End by Dorcmass(m): 8:28am On Jan 24, 2022 |
Make dem sha no kill baba kanu for us |
Celebrities › Re: Lola Omotayo Celebrates Her Daughter Aliona Okoye 9th Birthday (Photos) by Dorcmass(m): 8:23am On Jan 24, 2022 |
The girl kill swaga aswear |
Celebrities › Re: Corp Members In Akwa Ibom Help Grandma To Miraculously Walk For The First Time I by Dorcmass(m): 8:23am On Jan 24, 2022 |
Anything can happen at anytime just don't loose hope |
Celebrities › Re: A Video Of People Worshipping A Crucified Goat In A 'church' Has Got A Lot Of Pe by Dorcmass(m): 8:18am On Jan 24, 2022 |
OKOATA: your brain should tell you this is a skit. Chaii my guy use sense nj |
Career › Re: Female Uber Drivers: Passengers Make Advances At Us, Send Disturbing Messages by Dorcmass(m): 8:16am On Jan 24, 2022 |
abek who read everything should summarize am for me |
|
Celebrities › Re: Wizkid Says He Wants Davido, Burnaboy, Other Artistes To Win by Dorcmass(m): 8:09am On Jan 24, 2022 |
cant wait to have the colaboration i have been waiting for since this year |
Celebrities › Re: A Video Of People Worshipping A Crucified Goat In A 'church' Has Got A Lot Of Pe by Dorcmass(m): 8:06am On Jan 24, 2022 |
Chaiii christianity thank god am born in islam |
Crime › Re: A Boy Beats His Girlfriend For Not Unlocking Her Phone (Video/Photo) by Dorcmass(m): 6:50pm On Jan 21, 2022 |
A
[s][/s] |
Sports › Re: AFCON 2021 Knockout Phase full draw by Dorcmass(m): 10:54pm On Jan 20, 2022 |
Naija no fall person hand oo |
Sports › Nigeria To Face Tunisia For Knockout Stage by Dorcmass(op): 10:47pm On Jan 20, 2022 |
Nigeria set to face tunisia for kockout stage which will come up on saturday january 23 8pm and egypt to face ivory cost |
Sports › Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Dorcmass(m): 9:08pm On Jan 19, 2022 |
Omo i don spoil my iphone 13 because of this sandie umar |
Sports › Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by Dorcmass(m): 8:18pm On Jan 19, 2022 |
Goooooooooal |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by Dorcmass(m): 5:55pm On Jan 15, 2022 |
Gooooooooooal Taiwo awoniyi |
Nairaland General › Why I Can't Acess Twitter With My Browser by Dorcmass(op): 10:21am On Jan 13, 2022 |
Guys am fed up
What can i do |
Crime › Re: Lagos Barber Stabs Neighbour To Death For Admiring His Pregnant Wife by Dorcmass(m): 7:19am On Jan 13, 2022 |
This is as a result of twitter ban lifting |
Music/Radio › Re: RENO - Why Does Music Of Yoruba Origin Breakthrough Globally ? by Dorcmass(m): 6:25am On Jan 13, 2022 |
WTF |
Phones › Re: Nigerians React To Lifting Of Twitter Ban by Dorcmass(m): 6:20am On Jan 13, 2022 |
All nigerian have know government plan in and out |
Politics › Re: Nigeria To Pay More For Petrol Subsidy As Oil Price Hits $85 Per Barrel by Dorcmass(m): 6:19am On Jan 13, 2022 |
Country wey dey produce oil by itself
omg radarada |
Politics › Re: FG: Twitter Has Given Us Access To Manage Online ‘Prohibited’ Contents by Dorcmass(m): 6:16am On Jan 13, 2022 |
That twitter the lift ban on it gan no dey work
wtf of that |