Doyin13's Posts
Nairaland Forum › Doyin13's Profile › Doyin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 254 pages)
PTH what relationship issues? You cant get it up anymore eh ![]() |
dafman you too weak Even PTH wey dey try small, he has some Moors to go and deal with PTH Uthman Dan Fodio dey wait for you ![]() |
But if I fall in, and you kan be like Endurance Ojokolo na Holy ghost fire I go call down for your head |
Ok Aloib May we yarn I dey do business for that malaysia area soon. I get some containers to ship from there. Shay may I drop in ![]() |
dafman u still dey here? Dem dey call your name for Okokomaiko o. Abeg carry go ![]() |
that's right Too tall for you Richard III ass ![]() |
atayo tagg too nofkh gon rph t[ttpb patmho Now PTH decipher that. I too much abeg |
@pth leave that thing I have got aces up my sleeve If na Tagalog we go speak now Its all good |
Did you see that simply me's tirade? Its a classic not to be missed. https://www.nairaland.com/nigeria/topic-69085.32.html#msg1345913 |
I no know rapid share o see my email there prove the pudding is as succulent as you claim |
Men all that one na talk Seeing is believing By the way. You know me an you can communicate in multiple languages ma je ko pariwo O tobi o O tobi o O tobi o ![]() |
na exotic breed we go chop have you got a bundaliscious booty? ![]() |
Pth e be like say u don see im pic b4 shay she luscious? |
men before i proceed sef You fine? May I no go waste my time No be beans o |
abi e ri nkan o fe fi oyinbo na wa legba |
I help Fidel Marcos keep small of the money wey he thief. I shower you some baby Forget all the poetic stuff wey PTH dey talk. E no fit even tell you him real name. E resemble simple thief Me I be superstar thief. ![]() |
Shay na manilla you wan go. I know Arroyo personally |
PTH:how man for do? I be Naija now ![]() Come aloib let me take you on major trips I get you a bottle of Yago and some somersaulting chicken |
aloib Nee Hao ![]() me love you baby me love you long time |
Is she really a chinko? |
@pth is the era of crusading on hold? Has Jerusalem been retrieved from Moorish hands? ![]() |
Why are they so Geeky? Unseriously Their future income expectations? Seriously Future area of interest |
are you sure u are legal? Well I will administer my own test? Can you remember when MJ was black and had jeri curls? ![]() |
Come Come I am starting to feel like agbaya corrupting a kid Omo odun melo ni e? |
what are the remits for the research? At least give us some template. |
aloib:A Yoruba speaking Chinko Hmm quite an oxymoron Have I told you about my dog that was gay? Bloody battyman dog Quite an oxymoron too eh |
ibere wo ni yen |
aloib y dem go call you chinko? gist me abeg ![]() |
Would you rather we be watching City of God then? If you can't suggest something better, carry go o. |
men i go kill una with gist o e get this babe wey I like eh she dey make my head spin. But babes rolls the wrong way. I am in a dilemma |
Which ones be pinoys? |
Oya make I join AREA AREA i HAIL O |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 254 pages)
