Drmikeadams's Posts
Nairaland Forum › Drmikeadams's Profile › Drmikeadams's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 261 262 263 264 265 266 267 268 269 (of 269 pages)
please what does it take to retain a lawyer?in a situation where you relocate to a new state and in your area,the police are always harrasing people with laptops and i phones and bb,assuming everybody is doing yahoo yahoo.my questions are in a situation where they want to follow u home and you say no,is it wrong?or they take you to station and lock u up,how would one get in touch with a lawyer since he has no relatives in the new state?and how do lawyers charge?fee? |
who no know oluwa moyez??chosen one....haters go drink fuel |
una still dey taikk dis mater....op drop the girl number make we treat her Bleep up 4 u...,seriously na guys u hand u fall...cocks my ak 48...awaiting ur order.. |
i hate it wen ushers direct me 2 front seat....i hate it when im distracted admiring different sizes of buuubs wey dese gals dey carrry parangulate 4 church,amen.. |
31 yr old virgin plus virgin boy in dis 24th century??..equals to............... |
oya chelsea fans make una put una money, if mancity no beat una...i go dash una my one phussy... |
dis guy pass mugu,,na charly em be....never involve urself in any thing bb,,,always buy a gift 4 gal even when u break up,it will not make u regret,,,,,guy u no jst try...i saw d same tin happen in my street,,the gal was teeling every body dat d guy wants 2 steal her fone,meanwhile it was d guy dat bought d phone 4 her....so becareful and if u can let her go fine...just learn ur lesson and not repeat d same mistake in ur future relationship////// |
Boss13: This result is a huge relief. Moyes should start looking for talent now. Januazj is good talent. I wonder why Moyes doesn't use Zaha, the guy is good too. At least better than nani. Evra is a problem and should be replaced by January. Honestly, Rooney is a problem in this team, he is a midfield player and not a striker, so he is eating up space. I know it's hard but I think kagawa should be given the play maker role and another top class striker should be brought in to partner with RVP. Another top left winger should be brought in too...evra is still a good player...thank god 4 fergie believing in moyez,thank god 4 believing janujai..those beefing moye..is it moyez dat will come and defend goals when fools like jones and his broda evans are seriously misbehaving... |
Extom: Now listen to me you slutty, cheap and spoilt gold digger, for your information, I work with a firm here in Abuja. Your profile shows you're in abuja, so you can come to Commerce Plaza, and I'll show you around my office(that's if you even have transport to come)....nwanne jiri nu nwayo...you made my day.......i fear use of english..pity the brat nah |
fabulousdame: lol..dats not stingyness buh selfishness on d girl's part.......haha stingynes and selfishness is it a verb,adverb or adjective?so when u gals say a guy is stingy pls explain...with examples.....is it wen u want him 2 take u 2 silvrbird 7 days a week?,or wen he doesnt send 1k5 evry week 4 bis? |
hauwaolaniyi: Why are most girls such aweful snubs, to every one even their fellow girls, some snub every guy who speak to them even the ones who have no intrest in them, and end up with guys who have no feelings for them and treat them like crap2 chainz...9yc pix |
please all these ladies hating stingy guys...pls explain ooooooo...when you ask a guy 4 ipad 10 and he cant afford it..do you classify it as stingyness? |
until we leave 2 much taik on nairaland and facebook,to organize a serious protest........we re on a verylong thing in nigeria. |
hhehe,,,ndi nairaland egbugo kwam na asusu oyibo.....womens?,,my 3 months old niece wan laff die..i believe if a girl is interested in you ,you should impress her a bit but dont go overboard..some guys wey be charlie go buy i phone 7 finish,dem no see pant,na fight dem go wan fight the girl wen she say she no do again..but girls sef una be scammers jor.... |
I BELIEVE IN MOYEZ,JUST DAT HE SHOULDNT HAVE SACKED FERGIES COACHING CREW/..WHO BE PHIL NEVILLE SEF?FELLANI GO STILL BLEND WITH THE TEAM..FERGIE HAS A REASON 4 CHOOSING MOYES...ABI UNA SABI FOOTBALL PASS FERGIE?MAKE UNA CUT SOME SLACK FOR MOYES JOR....AS FOR WELBECK ,THAT GUY NO DESERVE MAN U JERSEY AT ALL...NA BIG FOOL...ME TOO DON TURN DRUNKARD,,,ISTILL BELIEVE IN MOYES.......MAKE UNA NO 4GET SAY NO BE EM FAULT WE NO BUY PLAYERS NA ONE FOOL ON TOP WEY SUPPOSE HELP AM BEEN TRAVEL..UP MAN U , |
ndi nairaland sigburu onwe ha na asi.......all of una wey dey form mr nice guy 4 here ..i hear una.....girls una wan dey collect from guys ,for una mind the guy na maga....are you girls beggars that need help all the time?maybe physically challenged.. |
taaa gbafuogi...so becos na girl,em waste food then op go clap 4 am....op you do well jare...if you no tell am next time em go try the nonsense again...una think say them dey pluck moni 4 tree.....??make she go drink fuel sef join,,,,,,,, |
oga jonthan no dey impress me at all.......then ASUU na jokers.....then ASUU demanding for that such amount..will they reduce the exorbitant school fees students are paying..??oga jona dey usa dey hapi say un don give nigeria seat for security council so em no get time for ASUU. |
kagari: Please who knows how to cook egusi soup....buy a cup or 2 cups of egusi,grind it with cray fish,buy onions,maggi,ibo red oil...... first steam ur meat,add onion,pepper ,maggi.,then add water 2 the meat,allow 2 cook very well..then add red oil.stir and turn for sum minutes,then add the egusi and turn for 5 mins...wassh ur vegetable and add to egusi ..turn and allow 2 get done/// |
ndi ofe nmanu sef.... |
na wah o..al this calabar pple sef,,,,,,,no benson iba mbok.......nsima |
unless you are masturbating which am very sure you r doing right now |
na so one brother zone me finish wake me early morning 4 dat stupid bis...i know even bother reply after so many flashing..she don rest ...eh i cum dey w onder the responsibilty of her so called boy friend....why work in gtb and xpect salary in.......... |
dont mind those confused set of human beings..na so one tell me say she get boy friennd,,,if say she freind zone me i 4 hapi,na brotherzone she brotherzone do me .. cum still want make i be her problem solver...imagine pls i want 2 pay 4 bis..?instant deleting..time wasters |
u fit sms 08109502051..i don comot 4rnm web |
u fill say she lik u?4rm una convo?how long u knw her?as she no like guys turn am 2 ur advantage by been caring ,special....try kissing no dull me o...infact dis matter must work ooo.... |
woman is a yes or no issue,,but me sef no dey tell dem i want u as a gal friend...i become friends first plus my fine boy plus small flexing money and good dress sense dey help me wella ..and im not A Womanizer so u can hardly see me a chick..plus me na introvert..just read her signs body language....does she call u on fone wella or sms..?but dating a neighbour dey backfire at times unless u can cope wit gossip..and u have no intention of cheating and u can cope wit male freinds visiting her..or just find the right mood try kissing her and see reaction..if she no do well u still get ur reputation intact...just try... |
double mind bout what?explain |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 261 262 263 264 265 266 267 268 269 (of 269 pages)