DrPhilABd's Posts
Nairaland Forum › DrPhilABd's Profile › DrPhilABd's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 28 pages)
Hissexcellencie: omo see format. Babe u go get Phd for washing & settingAfta many sessions of 'bend-down-select', wat do u Expect? (na joke I dey o before dem go hear say someone dt called Cleoqueen okrika regular customer lost) |
Hissexcellencie: *smacks †ђξ back of his head with newspapers.Hey, don't mk such mistake again lest I go lock u in a room wit 3 well trained big-assed 'ashewos'... Na die for u be dt |
traecey: lol...him b ashewo niThou 'sayest' or abi na 'knowest' |
Cleoqueen: Helep me ask am o...because I dey wonderHe follows only very creamy babes without hair for chest... Looking for d one he may get 'lucky' wit... Hehehe |
Cleoqueen: Lol...I no seduce anybody o...some chicks are like that...their waist turns 360 when they walk naturally o ..then Talkless of when they decide to whine their waist...choi...what an orgas'mic sightlol... U spoil die. Wetin wan cause orgas'm jux by looking waist ovawhine? btw... I ws jux wondering, do urs turn 360 on its own or abi na 90 ur own dey turn? |
Cleoqueen: It's simple na... If the male doctor isn't cute enough, omo, I will go and look for another doctor sharply... But if the doctor make mistake fine... Choi..*clears throat* I go tear him trouser wit my eye sefHmmmn... Na u con know o! U too spoil sef... Hehehe |
Cleoqueen: It's stops coloured clothes from fading out much and staining other clothes.Thanks Queen... I jux learnt somethg new now. Really appreciate. *Kisses* (collect am for ur dream tonyt) BTW, Do I ve to pack d salt many inna da wartah? |
Meeky: hahahhahhaha.me sef go follow enter church.cleoqueen lets go diana so... Anywhr she goes, u go. U may jux get lucky even inna d church premises... Hehehe *wicked grin* |
Cleoqueen: Lol...yes o..don't imagine them...I no dey oWho say u nor dey? Abeg u too dey o... U dey wella |
Cleoqueen: Ok sir...thank you sir *whines her waist as she leaves, because she knows that the oga is checking her outLmao... Yeye gurl. U wan seduce person later u go say u nor go 'do'. D bolded reminds me of a frd, she naturally whines her waist wen walking...e go jux be lyk na showoff thg. |
Cleoqueen: Nope...if na male doctor, e go look for female doctor make she do the examinationlol... Na because u neva jam some doctors sha. U meet a doctor wit some kind behaviour, he go tell u to move if u nor ready or go look for anoda doctor urslf. Infact, dts wt I can do. |
Cleoqueen: Lol...ok na...although, I soaked the vest in salt o and hung it with hanger without squeezing...the faded colours are barely noticeable now sha but still I dey vex.Sorry Plz, wts d function of the salt? |
traecey: lol...jossyyyyyOh Traecey! |
Cleoqueen: Aaaah...the ideas in my head are better left in there o...before NL close my account .Lol... Den I beta not imagine them. *shakingmahead* |
Cleoqueen: Yes sir, you sent for me *in a calm voice and an innocent facial expression*Yes... Today is a sunday... Nor dey talk dose kain thgs on sunday again. Now u can go #looks at her ynash as she walkaway & shakes head# she is a very good & humble girl. |
Cleoqueen: Printing of nysc vest is a federal offence...maybe I will just use normal round neck...thankswelcome art thou or rather lemme say 'anythg for u' |
Cleoqueen: Choi!...tufiakwa..*picks race*if u go hospital for checkup, u nor dey open for doctor to check u totally? |
Cleoqueen: I'm so pissed right now...why is this country like this?...I'm pissed at that the DG, at FG, and at Nigeria...just imagine, my nysc crested vest is ruined. I soaked it without jik or hypo only for me to see the green print has stained the whole vest. Even the yellow logo faded into the vest..aargh! ...cheap printing...Dooh... Jux go & print ur own or rather manage it lyk dt. So sorry abt d annoying thg. |
Cleoqueen: HAhahaha...badt guy...I beg ooo... I be virgin o.. Iyam saving myself for marriagelol... guex I can bet a thousand dollars dt u are. |
Cleoqueen: Aaaah...meeky, you no tell me say you done dey work for phone company o...but I just know say your own ringtone go be that cat tone in sagem..lol...imagine say you dey make sound like cat when you dey ontop the chick, she go pick race and she fit even forget to wear cloth oQUEEN!!!! Oya come here now |
Hissexcellencie: she's dark skinned bruh.kinda "chocolate" actually(U knw wt I mean).... A Pretty girl she is |
Cleoqueen: I no complain o... Abeg o, make nobody take my things away from me o... But I fit share give some people sha... Both male and femaleplz share o... Give to them dt lack & u shall nt go flat. It ws even written. |
Cleoqueen: Eater of what please?...because that statement put different ideas in my head o and I no wan just assume like that, naim make I ask o..."a true eater of what?"nor be my mouth u go for hear say wizkhalifa hails from warri... He knows wt he like to eat... Maybe bread or spag . BTW, can u give some of the ideas inna ya head? |
Ifyzo: ekiti oo,hw abt u?Abuja... Though I neva wanted this place & I'm nt yet enjoying the service year, I still believe I ws brought here for a purpose & at the end of d service year I ll look back, smile and say "thank you God for bringing Me to Abuja... There wld ve been no better place for me". |
Wow... Awesome designs u got there. Thumbs up. Instead of jux been a fashion designer, y nt improve urslf by going to learn tailoring. Dt way u get to design ur own clothes & also for family, pple ll see it on u gurls & lyk it... Before u knw Wt, u ll be having customers more than u can imagine & u employ other tailors... Dts one way of starting ur own fashion line wit unique designs. |
sessytony: Get behind me!!!! cleoqueen and co are really ralking dirty hear oh. Make una no let a new christian convert backslide oh. I refuse to b contaminatedLol... Dis guy don't wanna be contaminated before He go dey peep thru window for family house wen ladies are in d bathroom |
Cleoqueen: Hmmm...well, you have not seen...but I tell you this, 1-99, has NOTHING on "this" 100Lmao... Mehn, I love dis girl die. U too much abeg... U totally killed it |
Meeky: catch fire kehaba doctor!!! Na u induce her hormones to dey produce milk or abi u don score goal already? |
Jealouzzy: ChizozI dey tell u... One of them fit be ur head size |
Meeky: even the one wey dey like pimple sef.so far d lips can swallowChai... Confirmed! U r a badt man, a true eater |
Cleoqueen: Choooi...they have come aghen!...Wetin I carry na?...na the things God give me o.. I no fit complain or shoutHw u go complain wen pple dey admire am? U knw wetin u carry na afta all u are d carrier... Don't try to complain abt d 'thgs' o lest they ll be taken frm u & given to yet anoda... I bet u won't lyk dt because some ladies here wish dey had such blessings. |
Cleoqueen: Bosom bosom bosom...meeky, when you see the bosom eh..when you finally see the bosom, you will be speechless and dumbfounded for about 5mins before you regain yourselfHehehe... Not this meeky... because ryt abt now, na even soldiers own him dey handle. He has seen 99, wt is 100 dt he ll become dumbfounded... Hehehe |





Low budget printing...and the annoying part is that they gave us just one...one would think that since it's just one, they will use standard quality stuff for us...nonsense
the milk from d bossom wud quench the fire