DualCore1's Posts
Nairaland Forum › DualCore1's Profile › DualCore1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 371 pages)
Dude it jst so happens tht dis our world is in a lady's planet. U know wht tht means. Lol |
@topic goinno kiss her nd say sorry. |
Nope, 6' 4" u? |
Umm, i f1nk we should talk abt dis in d bedroom, we got company here. Me tot u waz angry wid moi. |
Yes hun we are. |
Sup Alalabi, wht haz killing a monster got to do wit me? @topic chubby lekpa. |
Ask her out on a date. |
doyin don see the one wey pass am. hmmmmm new way of dealing with trouble. |
lazzaro, u see chic like that and u think sey na only u dey hold am, ahn ahn, bros, may i introduce to the concept of multitasking. u neffa jam. |
Error: invalid command. Banned 4 causing error on dis thread. |
Give it up 4 d latest kolo sensation. Hehe |
I like d profile |
I like d profile |
wld ask if she finally got to meet adudu and wld lurv to see the reaction in her face when i ask. ![]() |
i really do hope so, heh! |
Banned, check attached documents for reasons. lol |
folahann:if dem ban me because of u, i go do u something o. infobaba sleep for ban for 3 months just cUz him mention pc talk. i nor want o, cuz if anything happen to my id here i will chop ya head neat. lol oh u nor post here again? goody. thanks for giving us a few posts. |
see this guy prof pic! this guy don high o |
hunger by this time? nor chop winch o |
wow gamine, 5 posts from one guy in one night, wht do u think? aint we getting there? |
Gamine:and y u dey vex for this cold night. oya nor sleep again. are u happy now? ![]() folahann:Jesus Christ!! See if them ban me here cUz u call another forum name i go ban u there o ![]() nor go na, stay here, lets make this thing hit 600. |
dream ko, dream ni. |
Date Registered: July 14, 2008, 01:25 AM Posts: 658 (82.250 per day) parrot ![]() |
u hate the thread or u hate the people wey dey the thread or u hate the thread maker? talk ur mind o. |
lysaa:nope, i sleep very regularly, he advices i have a 30minute nap for every 24 hours, but i go an extra mile to get an hour's sleep for every 24 hrz. now go and sleep. |
Gamine:oya go sleep ![]() wait err. . . let me sing a bedtime song for u, to aid ur sleeping. shay u know sleep is very good for ur body? ![]() if i had the power, i for dey ban people wey nor dey sleep ![]() |
For the lurv of God, y'all go and sleep ![]() |
Gamine:its about u and how u can start loving ur bed to sleep on it at night! dammit una nor dey sleep? must i share my precious nights with people awake? cant u people just sleep and leave the night for me? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 371 pages)



?
