Crime › Re: Soot: Arrest, Prosecute Illegal Refiners, Wike Tells Rivers CP, Others by dudusky007(m): 2:54pm On Jan 09, 2022 |
Na police 1 arrest police |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Shrewsbury Town : FA Cup (4 - 1) On 9th January 2022 by dudusky007(m): 2:48pm On Jan 09, 2022 |
Away win and goal goal.... Thank me later. Play with 5h and enjoy |
Crime › Re: Missing Child by dudusky007(m): 3:39pm On Jan 07, 2022 |
God abeg make dem see am o... |
Sports › Re: Samuel Chukwueze’s Mother Seen Praying For Him Before Departing For AFCON (video by dudusky007(m): 5:00pm On Jan 06, 2022 |
Nice work from a mother... |
Education › Re: Beautiful Lady Bags First-class Honor After Being Rejected By 17 Schools (Photo) by dudusky007(m): 4:22pm On Jan 02, 2022 |
Na you follow her count am |
Celebrities › Re: Comedian Woli Arole And Wife Yemi Welcome Their First Child, A Baby Boy (Photo) by dudusky007(m): 1:50pm On Jan 02, 2022 |
No DNA needed...congratulations |
Celebrities › Re: Shatta Wale Talks I'll About Burna Boy's Parents by dudusky007(m): 10:16pm On Jan 01, 2022*. Modified: 12:21am On Jan 02, 2022 |
E get some weed...wen u smoke am na 2 dey find people problem. na weed wen no dry well |
Jobs/Vacancies › Re: Which Business Can I Start With 30k by dudusky007(m): 9:48pm On Dec 31, 2021 |
2 odds roll over.... if ona lyk make ona come for me...life na gamble |
Education › Re: UNIUYO: Federal Government To Inaugurate 1000-bed Hostel (Photos) by dudusky007(m): 8:22pm On Dec 30, 2021 |
Siggy. ng with dia yeye news |
Romance › Re: I Had My First Sex At Age 28 How Late Is It by dudusky007(m): 8:18pm On Dec 30, 2021 |
Too quick |
Celebrities › Re: Illbliss Celebrates His 41st Birthday (Photos) by dudusky007(m): 2:43pm On Dec 30, 2021 |
K |
|
Education › Re: 18-year-old Female Students Punished For Taking meth (VIDEO) by dudusky007(m): 10:38pm On Dec 29, 2021 |
Chibok girlz |
|
Business › Re: Residents Loot Next Cash & Carry, As The Store Burns (Video) by dudusky007(m): 12:38pm On Dec 26, 2021 |
DON'T USE THE WORD LOOT OK! so e beta say e 4 burn finish abi... Nice work guys....be careful and carry safely |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by dudusky007(m): 11:32am On Dec 25, 2021 |
Abeg bet9ja get problem funding account? since I dey try to fund no way... |
Celebrities › Re: Chike Buys Car For His Mother (Video) by dudusky007(m): 10:25am On Dec 25, 2021 |
God please bless me to bless my mum as well. AMEN!! |
Romance › Re: Is Santa Another Way To Spell Satan? by dudusky007(m): 9:44am On Dec 25, 2021 |
You be mumu.. You think say you dey wise You're a mumu man!!! |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Gave Churchill's Full Name To My Grandma To Destroy — Bobrisky (Pix) by dudusky007(m): 6:29am On Dec 18, 2021 |
Them don start again |
Celebrities › Re: I Don't Start A Fight, But I Never Run Away From It — Tonto Dikeh (Pix) by dudusky007(m): 6:27am On Dec 18, 2021*. Modified: 2:00pm On Dec 18, 2021 |
All this yeye matter to distract people... |
Crime › Re: I Poisoned My Guardian So I Could Return To My Mum– House Maid Confesses In Ogun by dudusky007(m): 8:17pm On Dec 14, 2021 |
End time maid... police don kuku get fresh puna wen doz on nyt duty go take dey steam..I pity 4 her |
Travel › Re: ( Very Graphic) Scene Of The 17 Grammar Students Kill In Lagos Yesterday by dudusky007(m): 1:41pm On Dec 08, 2021 |
December so many bad stories!!! God help us o |
Crime › Re: A Yahoo Boy Tries To Scam An American Woman On Phone With Fake Love (Video) by dudusky007(m): 12:52pm On Dec 08, 2021 |
This boys really funny |
Crime › Re: Thief Given Soft Drink, Asked To Dance To Avoid Punishment (video) by dudusky007(m): 10:39am On Dec 08, 2021 |
Them entertain am 4 a job well done...e no easy putting your life at risk  |
Nairaland General › Re: BE HONEST!! What Was The Worst Thing That Happened To You This Year 2021 by dudusky007(m): 10:20am On Dec 08, 2021 |
Hmm |
Christianity Etc › Re: Low Attendance As Synagogue Reopens by dudusky007(m): 8:43am On Dec 06, 2021 |
Shut up..diz is over flow 8...stop spreading lies |
Celebrities › Re: Cross Okonkwo Hospitalized: 'Enjoyment Don Kill Me' (Photo) by dudusky007(m): 8:39am On Dec 06, 2021 |
Everything social media na so d 12 years old boy dey die small small...wen den go take am go hospital, na 2 do video post for social media....God help us o! so many social media carelessness do take lives |
Romance › Re: Always Remember This Before You Chase That Girl! by dudusky007(m): 10:17pm On Dec 05, 2021 |
Y did I even open diz underage post  nonsense |
Nairaland General › Re: Saw This Snake On Our Way And We Let It Crawl Away (Pics, Video) by dudusky007(m): 10:06pm On Dec 05, 2021 |
CalvinGaye: Guy who be this una LALA sef?
Any small thing Lal this lala that omo na forum slang be this abi na pesin handle?
It's getting too boring seeing lala used here almost every second. hahahaha, u na new monika...lala na moderator wen lyk snake meat anything snake him must push am to front page. |
Politics › Re: 2 Police Officers Dismissed For 'Refusing ₦8 Million Bribe' (Video) by dudusky007(m): 7:39pm On Dec 05, 2021 |
How true is this matter  Abeg na police na dia way...tif catch tif, tif say mk dem leave am, d oda tif cum Fram d tif wen catch d tif  |
Sports › Re: Chelsea Claim FA Cup Title In Spectacular 3-0 Victory Against Arsenal by dudusky007(m): 7:38pm On Dec 05, 2021 |
Nairaland.com is blue |
Crime › Re: Angry Mob Beat up Cultist for Kidnapping 100L UNIBEN Student In Edo (VIDEO) by dudusky007(m): 10:15am On Dec 05, 2021 |
Oboy that guy hand na time machine slap o  ;the idiot go remember him childhood |