Dutty's Posts
Nairaland Forum › Dutty's Profile › Dutty's Posts
GOD will save us, this i strongly believe! |
@Riskie where are u now? pls come on board. |
noting special tho, just dat the militants are gainin access into the school now, nowhere in the niger delta is safe anymore, just too bad! |
wither now? |
no be small tin o! |
@poster i'm so very sure dat she was sent, na so e d tin dey start oh b4 u know now she go carry all her undies give u make u wash,den u'd graduate to pounding pepper and crayfish for kitchen and if u dnt pound dem well na rain of konk na im ur head go recieve, my guy u gatsto ben johnson o, now dats its still early. |
una still dey wait for real award show? wer una want make the tin hold sef? if u like dnt start nominating online now(virtually), by the time u realize it the award go don end. dey wait! |
i'm sorry but ur pix doesnt qualify for a perfect figure8 i must confess, i think u still look good tho. |
Another mad person on the loose again, which kain season b dis sef? na so pple dey run mad everyday. maybe its this scorching sun or na spiritual missile, too bad another soul is lost! |
Ezinwannem:is dat really u, anyway, not really sure dats a figure8 because u wer sittin down. for proper assessment u need to be standing to score full marks. |
iceblue:guess that settles the issue! |
oya welcome na, but u know wat to do next abi? |
deeteeneey:well, its the renowned uniport i'm talkin about,a couple of students were killed and dat unfortunate lecturer as killed in his colleagues office, was actually the colleague dat was supposed to be the victim of the manslaughter, but since they didnt find him there the one present had to take the fall. and now the place is swarming wit army men. y do they have to wait till a lecturer is killed before dey take such extreme actions? like the death of the students dnt mata right? |
omoovie:e be like sey u don experience dat kain tin before o, so wat was ur kg before and after? |
Riskie:u see u, because sey u fine u get d moral to dey stroke other people physique, only God knw wether no b another person pix dey ur profile sef, b warned! ![]() |
y u go thief person picture come dey claim am for nairaland eh? mogbe o dis kain chic sef e neva even start u don dey willi willi everybody.sufry o, |
y u go thief person picture come dey claim am for nairaland eh? mogbe o dis kain chic sef e neva even start u don dey willi willi everybody.sufry o, |
its getting worse still, and i tot the madness will leave wit the 2001 set but now there's no stopping dem, they now go for the security officials and unsuspecting students, not even their fellow rivals anymore. only God can stop this madness! |
nl's una mouth no good o , God forgive us all. |
@poster i dey feel u jare, no mind all this fornicators , me i'm on my 6th month now and counting , its great u know sets ur mind free and focused. yeah u get to loose some friends but who cares they are not worth it, if they are all about the sex thang! |
All hail the NAIJA men! steady representing, no dulling, abi we come this world come carry last? instead wey we go carry last na to scatter the competition make everybody go house. ![]() |
see una heads! people wey be d real virgins no dey fit shout sef, u are all wishing, too bad u cant eat ur cake and have it. ![]() |
only for virgins |
fire down! as long as u dnt start dating unilag guyz too, |
@negro na u wan end this thread o, which kain narrative essay be this now? u wan outdo the owner of the thread?abeg o. not less than 1000words ![]() |
wonderful thread! it spead like wide fire, but e don dey die tanx to the e-wedding, na so una poor reach no reception sef. tufiakwa! |
me i want some too, |
una too like quickie for this thread sef , any small chance wey una get na to go rod person come back. play safe o. |
God! i've missed u plenty, dont ever leave me again u hear! or else, |
eldee:no need for that .its a done deal already. |


, God forgive us all.
, me i'm on my 6th month now and counting , its great u know sets ur mind free and focused. yeah u get to loose some friends but who cares they are not worth it, if they are all about the sex thang!
