Dytbabe's Posts
Nairaland Forum › Dytbabe's Profile › Dytbabe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 72 pages)
Acidosis: If I get a ban. I go siddon my house dey mind my business.He can't even ban u He chop winch Mtchewwwwwww Seriously, am gradually loosing respect for inspiredm oo, cmon bro, what happened, abeg u need up ur games Biko |
Ok No advice for them to stay away frm us too? |
Oh no Not again |
Jasi7: I no b ur mouth piece u dey hear ba...e b lyk say u wan enter me dis afternun wey i no do anytin...I no like gbege fa.Lol I dey hail u na Take palmy cool down |
nikkypearl: As for all he ladies who still have the mentality 'money is everything' change asap!Ur fingers like tolotolo own Mimics her yen yen yen yen yen |
That song was cooool Remind me of some lines biko |
temigracie: ..sha let us keep quiet jare....even if we tell dem,dem no go hear.....smh for naija guys oooVery akagum set of ppl ![]() |
temigracie: ...n dats one of the major and essential factorTell them ooo |
BoiledCorn: then why multiple accounts when you still pose as one.Am sure when u check the yrs of registration and participation, u shld have an idea why I have them I hate to be banned *frowns* |
Jasi7: Dytbabe is married o..u no knw abi u wan jst try urselfMy mouthpiece abi na handpiece Thanks for the awareness BoiledCorn: I started crushing her before she married. She betrayed meNa me say mk u no get money ni |
BoiledCorn: nor vexx, but what is difference between dyt dyttt and dytbabeTwo extra T and Babe ![]() Same person, same personality, never changed |
Don't break my heart - Banky W |
PheezyLee: Nna mehn.... Ahuru n gi naya ooo eziokwu! immara maEnglish *rolls eyes* |
PheezyLee: gbagbe! omo yoruba ni mi oooRotfl So u dey form before Odi ego Na igbo I dey find Scram biko |
PheezyLee: ehnehn... me am singly &ready to mingly! NgwanuOmo igbo U get money? |
Yemlizzy: Adore you - Miley CyrusI said it na *when u say u love me, know I love u more When u say u need me, know I need u more Boy I adore uh uh uh* I adore u boo Kisses |
ayobase: this is pure case of "Jisos"Mowapa oo my dear I say don't put mama Ayounge, u hear Idowu is mama, she's fine Idowuogbo can see everyth, she hails u too Mama o Tuale |
Tymax: Lmao. Okay, Dyt ayounge!Yes ke Ayounge with fresh blood |
ayobase: what I do na Mama.I indeed wanted a reply ni Jst messing with ya jor ![]() Btw, am a young lady, not mama *frowns* U call this sexiness mama, I no like am o, let the guys come biko, rich ones oo, don't do broke niggaz |
Tymax:A young woman like me Call me omoge jor This one temigracie jst dey blush Tymax blowing her mind already Oh love eh Love eh |
temigracie: God....u r very funny..... Tymax: Oya I don land. Igbam! I hear my name somewhere.I draw the curtain here *clears throat* |
temigracie: ....lolz....Clears throat Tymax owes me oooo I don find am better babe |
temigracie: ....lol..u r very funny....deres nothing to lie or pretend about.....Oya give the dude a chance jor |
ayobase: ladies and guysU INDEED want a reply? Quote me then! |
temigracie: Jesus.....**dumb-founded**Jesus? Like u don't know Cut the pretence jor No make am come dey yab us oooo |
temigracie: hmmmm......**singing***.....shes inlove ooh ooh....Its a good feeling u know Jst as Tymax is inlove with u *kiss* |
Oxone: Chai! Dyt don sufferHelep me tell them ooo |
As crazy and jealoy I cld be, all these don't matter to me one bit Wetin consain me If u like Bleep the whole village, na ur prick, my own be say use condom. |
Tymax: [color=#5E2605]If I talk now, some people go vex. Let me just give the DILUTED AND ABRIDGED response. ![]() ![]() |
MizMyColi: Because I'm convinced about her genderSighs Dunno how else to convince u ooo If u no go with me, I go go with u ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 72 pages)




Dyt Mama! I salute you.