Eaccyboy's Posts
Nairaland Forum › Eaccyboy's Profile › Eaccyboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
chakula:takwali abi wetin u say ur own name be..u b woman rapa..ur party dnt hv a strong leader..bring Fashola we go manage am..y b say na hausa ppl una bliv pass for APC..buhari,atiku,kwankwaso n nda...mk dey go die |
Obiagelli:abigeliii I no undrstnd wetin I read below ur post ooo wey say Buhari donatn accnt..nawaooo yeye dey everywer ooo |
Av asked same ? Many times bt use to think if is to indicate d middle of d keyboard bt on BB n othr fones lik X3 d 5key is nt in d middle |
aare07:yeye dey smel n u stil sit down dey eat bt if u continue dey live ur life lik dis none of ur generation wl become leader..dey say dem endorse u dey happy |
Walahi he no consine me.. |
Toh Sanusi don use him mouth cause problm..last week he said dey shld encourage vigilante grp to be kilin al boko haram |
Mprex:u sound guilty bc if u dnt see anytin wrong amng al listed above dat means ure likely doin more harm dan dose.. |
berem:I no blame u na ur hypnotised brain I blame |
kayce911:don't kw if u hv alrdy done it bt copy n paste each scanned of ur doc to MW and save wt pdf wl reduce d size anoda optn go to each of ur scanned doc(in jpeg) open wt picture ofice viewr den go to resize by d lft hand size resize box set to 500 to 500 save den copy each to MW and save as normal bc d format for Documnt is in pdf or doc..I hope u get it..I no gt light since ystrday I wl hv replied u..up PDP still |
Av applied..I no gt time..goodluck to us al |
Mumu..now I see nothing bt d beginning of ur down fall..no matter hw n wer u run dat cannt stop juju to arrange u. |
Am a graduate of chemistry from the ....... University I graduated 2012 and was expecting to graduate with 2.1(3.52) but unfortunate was 2.2 (3.48) and that keep we wondering but because of the nature of our country I just ignore believing I made mistake in calculating my cgpa..I give up. Early 2014 I decided to apply for my masters program and requested for my transcript and by God's grace I was able to lay hands on my transcript because in my school is not allowed. On taking a good look and closer look at my script I saw 3.82 (second class upper)..chimo..I discover that some courses I complained on in my 100 and 200 level was corrected and my project grade also upgraded meanwhile I had 2 project result and they told me to pick the lower grade I was pissed-up and I was not allowed to see my cgpa(slip) to date.. I thank God but at the same time confuse please Dan allah your help. |
hensben:bros u no go undrstand..wew cal ourselfs christians n we go ahead insultin our leaders in wch no moslem we do..chck out politically hw many moslem do u even see insultin buhari I mean hausa moslem no mater wht any moslem leader does dey ignor bt we're nt united..n wht pastor ayo said is wht we christians hv been fightin for in d north bc is anothr strategy of reducin d problem n dis ppl r just insultin him..even thoe he wears al d blinks we shld pray for him n nt insult dat we show dem dat we r united |
Obiagelli:u n d fool u quote r fools..I don't blame u na chicken brain u gt..u dnt kw anytin if u dnt hv anytin to say leave dis post for we christian frm d north to comment n stop comment on issues dat aint ur buzines..to me u sound sooo irritatin n u're a lady far ![]() |
pendy79:you're d most useless person on d planet earth..I don't blame u bc u seat bck in ur place n dnt kw d gravity of whtz hapenin to us christians frm d north n u open ur silly mouth u say trash..al he said is right u shld chck ur brain idiot lik u |
Good for the uppers we with lower will go and hug transformer as they say we don't know anything..goodluck guys bt Bleep the Organization |
Dis type of post sef.. ![]() |
Hahhahahahahha charly charly dey worry two of una..d daughter ugly oooo wch kind..she get boyfriend so anyway hher Zinbabwe fathr go dey form protectn abi na better ppl suppose protect der selfs frm una..LOL |
AIT for PDP its a big big lie..not now that Edo and Rivers are APC..do u see how dey challenge PDP correspondents they invited to der channels. |
Gay-lusac dey worry am |
Correct..recruitment shld strt so dat Chemist cn strt Extraction and physicochemical analysis of the raw materials ![]() |
owolabiolakunl:me too I haven't gotten same Abuja..#anyway anyhow up PDP |
owolabiolakunl:me too I haven't gotten same Abuja..anyway anyhow |
Hmmm he think so..he may b right bt wht kind of job,,agbero,pure water seller,gala seller,plantain chips seller,suya and som good ones like d pilot or whtevr to move d train n wht..even if graduate wl apply dey cnnvr b zero experience bt for dose who alrdy has a good job bt wnt to chnge sooo wht is d nw job u'v created just say u hv build anothr means of transportatn dat we kw u dnt nid experience to pay n get a seat..Shiooo. |
Buhari must faint as soon as he read dis post...mHmmm hmmmm hmmmm my belle dey swt me wt dis post..I no fit read am finish..ooooh ooooh ohhhh swtin me like mk I shit for body..bros u too much n God bless u..More nxt time.. ![]() |
Dis two boys shld nt distract us..we hv better tinz to settle in PDP(impeaching tambuwal) |
politricks:lol what a fool..sombody we've been waitin for to decamp so we can deal wt him..PDP insurance bin coverin him up since 1960 bt frm nw on..even u go cry for am..PDP nvr gt dwn nvr gt dwn nev gt dwn PDP nvr gt dwn my dear go n die. |
Ilovenigeria:b4 nko who u wan love na Hausa?..anyway I love my yoruba sisters more |
MosquitoREBIRTH:oga no worry urself..an Hausa man wl nvr vote Christian-Muslim nt to talk of Christian-Christian..dey think der smatter guy we dat live in d north kw whts up..dey wl say dey cannvr vote kafiri..dey cal u kafiri face to face so wht r we sayin |
abdulabbakar:what a nacho? I kw u dnt kw wht I mean..its american slang for punks lik u who think dey kw somtin Anyway I wl advice u n ur future nt to ever vote APC in FG level bc u go see ur sewlf for mirror faint |
Sunnybobo3:make black more stupid and unacceptable even as slaves |




