₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,079 members, 8,515,427 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 09:00 PM

Toggle theme

Eaglevision's Posts

Nairaland Forum › Eaglevision's Profile › Eaglevision's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 53 pages)

NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:50pm On Apr 13, 2016
Fraiser:
Fear don catch me o... No wahala u na my sure padi, we don dey togeda for dis city no b today... As u don talk sey GC na place to dey catch fun, just limme nd marvluv alone to dey catch our fun jeje nd face ur miniterial job... Shey u don cross check d budget document sent from nass? Oya go dey do da one nd limme nd my bae alone...lol... No forget to dey take up to date record of new baes wey den enter city o... Enh enh datx hw we role my sure guy...
hmmmmmm! make i summarize,leave marvluv,i wanna take care of her personally.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:41pm On Apr 13, 2016
beckytee! may God's healing power locate ur friend,wishing him quickest recovery frm sick bed.
the best place to get quick answer to ur questions is d twitter handle of nysc,they do reply serious issues like this,just my opinion though
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:16am On Apr 13, 2016
a paraing friend is talking
" I use God beg Una, I don't want to hear any fake news on shifting.... Pls., u all should wait till 20th ist and stop using bad belle to shift dis thing, this Nysc shit Don block a lot of things for me....I just have to do it...any more shifting again, then I wont participate....in d useless programme...."

think we shld start speaking out,keep nysc on it toes,we shdnt wait for another shocker before we react,hopefully there wnt b any shocker.even if budget isnt passd by 18th we dnt want any bullshit no more.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:03am On Apr 13, 2016
Good morning Gc,hope we all had a good nyt rest?
mehn i just tried baring my mind on this nysc ish,budget passage drama and some issues at large,it was like an epistle,dnt know how it just dissapeared after submitting,it pained me sha.

fraiser padi mi i aint taking anytin p,Gc is a place to catch fun why shld i b angry,moreover i dont do e-fight its immature to me,so we are still cool bro,netwk didnt allow me reply my mentions again last nyt,i went off without saying goodnyt which is unlike me.meanwhile oya back off marvluv,i wanna b serious with that pweedie,oya jawo ryt nw,we aint dragging that anymore,i neva follow u drag babe before for this land o.good morning jare
sirguy542 i dae watch u,seems ur drunk in love with cynnny,remember she's ma baby in the lord nd she obeys me so b careful
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:21am On Apr 13, 2016
SomebodysMrs:
I been bring afang soup and fufu....but e don finish sha
smh! is that how to b caring,ur not the sweetheart i usd to knw.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:16am On Apr 13, 2016
jubrealguy:
no b so my brother...... carry on, eaglevision bawo.......d guy sef like una love tori
oya go meet iambibi,nd how u go refer to the minister as bawo? iambibi dn enta ur head too much sha.remember she can b taken frm u
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:11am On Apr 13, 2016
marvluv:
I hail o pwrfull minister..na so i see am o..
na jeje I sit down inside my room dey drink d chilled juice way u carry give me oo, na hin fraiser con knock my door say hin get one sweet novel titled Romeo & Juliet for me to read..na d novel I just started to dey read,na chapter one seff I dey now
return that novel dear,its poisonous nd dangerous to ur health
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:07am On Apr 13, 2016
Fraiser:
no dey greet me o, wen did my wife turn ur concubine? Hw u go dey slander my wife for my presence... E b lyk sey u won make I influence ur sack letter abi? No dey do dat again o btw ur guy dey ok o... Hw ur day na
ur threatening ur friend cos of a woman,but u no get d moral rights nw cos ur a flirt hehe
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:04am On Apr 13, 2016
BlizzydoDo:
ahbeg I de like diz kyn matter...oya make we continue. I'm fine, yuu?
fraiser come carry ya wife,i say i no continue but she dae dip hands into my mouth na
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:00am On Apr 13, 2016
marvluv:
lols...hope d boredom don die finally now,cos av been in battle with it since 12am till 6am dis morning...infact dat ur boredom too sturbborn faaaa...so, how was ur day today??
after u left d chalet without my permission,ur nw scoping me,but i told u to move away frm fraiser,he is my friend i knw what he can do,na inside girls hostel dem born am,sweedie dnt near that my friend tomao
my day was just cool sha,wha abt urs dear?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:55pm On Apr 12, 2016
Fraiser:
babe no mind eaglevision jare, na so hin lyk to dey find my trouble
for ur left mind u dn secure ur babe,bt come hw can u b married in dis city yet looking at anoda babe,as d minister for women affairs i only allwed u as my padi yet u dae find ma wahala,stop sebe nw
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:50pm On Apr 12, 2016
Fraiser:
kai eaglevision u still dey talk? D assassin wey I send never reach ur syd... Lol... I no fit even kill u sef because u b my person, bur I will get intouch wit my friends in d senate tomoro, its high tym I made u know hw influential I am for dis city.
i leave blizzydodo for u,u still dae double cross me ebrytime,bet y nw,must u like wetin i like ni,as d minister and ur friend u still dae embarass me,nd i no like fight o,we dae together no b today o
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:44pm On Apr 12, 2016
fraiiiiiiiser! u wan chop wetin go hook u for neck ni,y u dae disturb marvluv nw,but we had an agreement o,make we dae double cross ourself abi? wetin b all this one i dae see,marvluv lemme hear ur side of the story dear.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:57pm On Apr 12, 2016
BlizzydoDo:
seriously?
Now I'm truly convinced yuu are still sleeping & dreaming pls dnt wakeup jus yet
i nor dae like this kine argument joor,no time for draggin matter,hehe!case closed.awayu dis pm jare?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:52pm On Apr 12, 2016
Oyehomie:
Ahahaaa...abeg..make she dey like dat for now.....all ds eyes ehn...na die.....she can read u anyway.....she will come soon....she's busy with me her husby for now
common dnt b selfish mr man,u knw say i get ur asiri for hand?bt ur my padi so i go remain kwayet.oya usher her in ryt away jare
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:46pm On Apr 12, 2016
ngoziigwe:
No P. thanks
ur more than welcome,nd hope situation is under control at that end? heard some disturbing news earlier today
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:39pm On Apr 12, 2016
in b like say city get visitors tonight,who dae man the gate,sirguy542 oya go stay for gate small,i dnt want spies in here
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:35pm On Apr 12, 2016
Fraiser:
baba my day dey flow smoothly like river niger o, na dat 20th sure pass, infact I no fit wait... Make dem sha no reason me for stream2...
i have been to taught to always hope for the best and at the same time expect the worst(hopefully d worst wont surface) * fingers crossed*
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:31pm On Apr 12, 2016
ngoziigwe:
No SOR
no cause for alarm still,u will either b given ur SOR or ur certificate before camp.so relax and have this chilld apple juice for ur system.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:28pm On Apr 12, 2016
Oyehomie:
God pass yu oooo.....
God over pass u sef,wait wia u hide qutyjoice na,dnt deny us of praising God through dt fine babe na.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:25pm On Apr 12, 2016
Cynnny:
I have been kul. No it ain't boring, am just on a lowkey as u advised
thats my baby gurl,i knw u'll heed to ma advice. oya com chop suya,hop u had a good day?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:25pm On Apr 12, 2016
Cynnny:
I have been kul. No it ain't boring, am just on a lowkey as u advised
thats my baby gurl,i knw u'll heed to ma advice. oya com chop suya,hop u had a good day?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:16pm On Apr 12, 2016
BlizzydoDo:
Lols, biko kindly explain wen I was ever a concubine moreover yur concubine sef
hian! u wantu deny those romantic moments we had back then,if nt because fraiser is my padi i for say lets pick up frm wia we stopped,bt seriously i missd those good times mehn,sha dnt talk abt it again make i no vex kidnap u
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:11pm On Apr 12, 2016
Abbeyunique2:
Good evening GC, just peeping in
why u go dae peep? a whole u,ile baba ko gbor dor bomo leru nw,my friend carry ur tolotolo head enta city jare,dem no dae deliver my message,i even find u come house for dream last nyt. how and wia hav u been?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:06pm On Apr 12, 2016
Oyehomie:
Congratulations ooooo......wey ma wife nd i coke....collects it..tnkx
babaoooo!longest time,how evry evry nw?ur own coke dn expire o,wait for batch c. hehe!!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 7:53pm On Apr 12, 2016
fraiser padiii me how far? blizzydodo my ex concubine awayu dear? chommieblaq missy awayu dis evening? ighravweIG d powerful senator,aw hav u been? make una pass budget now
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 7:44pm On Apr 12, 2016
BREAKING NEWS!!!!






After two weeks of techincal darkness,we have been supplied electricity. two bottles of coke for everyone make we celebrate. good evening ma people i greet u all
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:08pm On Apr 12, 2016
ngoziigwe:
cry I'm so moody right now. Currently in Uniport to collect my certificate but the school has been shutdown for a month due to the incident that took place yesterday.
ooooops! sorry abt that,do u have ur statement of result? but hopefully smtin can b done for u guys weneva d call up letter is out,all is well dear.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:04pm On Apr 12, 2016
Cynnny:
yea I will, u be good too
my babyyy!!! aw hav u been,hope d city aint boring?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:00pm On Apr 12, 2016
somebodysmrs i see u honey,wetin u bring come,hpe u been good?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 2:57pm On Apr 12, 2016
sirguy542:
eaglevision you go pay me for this work wee I do for you this night.... LogoDwhiz a beg come collect key.
i just get time and power supply to reply ma mentions jare,oya come collect small change for here,i see say u too try
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 2:43pm On Apr 12, 2016
marvluv:
I sight u too my boss!!
thou cannot but sight me since ur nw moving with an eagle,u gotta hav a bright sight.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 53 pages)