₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,278 members, 8,421,143 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:36 PM

Toggle theme

Easycopyrh's Posts

Nairaland ForumEasycopyrh's ProfileEasycopyrh's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 16 pages)

BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:16pm On Jun 04, 2012
i dey wait for my eur/jpy result wey i placed nw
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 6:58pm On Jun 04, 2012
I wrot it in my earlier post nt to enter once d candle time is less dan 8 mints to close. Abeg oo
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 6:48pm On Jun 04, 2012
I think mkmyer is rite. Pls master it on virtual first coz i did dat too. AS IT IS NW I MST MAK MONY WIT IT 2NITE TO RECOOP d eurusd/eurjpy LOSS una knw say me i don master am. abeg mak una do so too.
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 6:40pm On Jun 04, 2012
Pu it in D indicator folder wich is d sub folder.
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 6:38pm On Jun 04, 2012
@blink my wrk realy dealt wit me 2da i didnt plac any bet wit dis our strategy 2da. Yeah u re rite wit wat u said, u rememba i said it dat one nids to be very fast to use it. Firstly, mak ur BOM ready onc u spot anyone muvin closer & once d candle rid to it go bak reaload ur BOM and place it. SHIKINA
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 4:50pm On Jun 04, 2012
Also d lost d 2 trad i placd in d mornin... D eurusd and eurjpy...
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 4:46pm On Jun 04, 2012
Noo meanin i dey busy
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 4:13pm On Jun 04, 2012
@ samuel i will dedicate tonight for dis strategy and perfect it very well so dat we can buy all CBN T-BILL
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 4:12pm On Jun 04, 2012
yeehh am jst opening my system now guys una no see how all of dem touch like USCHF, GBPUSD,GBPJPY, EURJPY, AUDUSD WHAO! PHCN PPLE DON WOUND ME TODAY OOOO YEEEH SEE MONEY
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 3:34pm On Jun 04, 2012
Bros na only mondays d tin dey be lik dis bt if u want mak we yarn wel lets rol on facbk OLALEKAN BAKARE DONEASY
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 3:19pm On Jun 04, 2012
If d candle danc galala pas d green line na him swet pass o u go allow am pass wel and jump enter sharpaly bt nt in a violatile market o lik dose 1st frida of d month wey him go jump 100pips
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 3:06pm On Jun 04, 2012
Omo dis my ofic no go kil me. Guys wetin dey hapen nw...se una don win tire abi?
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 11:19am On Jun 04, 2012
omo abi na ur broker session dey coz am coz my own usd/cad don touch pass evn dey fall nw. i dey use INSTAFOREX frm ASIA
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 11:17am On Jun 04, 2012
bt my own neva miss am oo na winning alwaz u need to prac tice am well bros so dat u will get am wella
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 11:15am On Jun 04, 2012
abeg no vesh BLINK today na our mgt meeting so i dey meeting since jare my boss lik talk to much.. he don mak me miss d USD/CAD NW se una no miss am too??
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 11:12am On Jun 04, 2012
dis is my fxanylizer oya mak una upload am liv....
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 11:08am On Jun 04, 2012
guys i dnt understand d one u guys re using ooo maybe i need to upload mine for u guysooo abeg mak una use wrong one ooo
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:53am On Jun 04, 2012
eur/usd go soon touch ooo mak una get ready again oo.. SE una knw say e don touch AM B4 DIS MORNING AT D OPENING OF D MARKET.. E GO SOON TOUCH AGAIN NW OOOO
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:49am On Jun 04, 2012
jst attach ur anylizer first den add d candle time indicator...shikina... attach all anylizers and u will see d one dat luks like my chart there den remuv oda ones and leav d one dat luks lik my chart...dat is if u dnt knw d actual one there....abeg mak una no vesh na wrk oooo
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 11:13pm On Jun 03, 2012
@naijaobi relax dnt mind am na so e dey do wen market newly open. vry soon e go clear wella and besids BOM neva open.
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 10:22pm On Jun 03, 2012
hey has anyone broker open yet ? mine don open oo and EUR/USD go soon touch d green line at 1.2450 mak we get ready oo oh! BOM neva open well! anyway wen ur broker opens luk for dat price na there d green dey o and e go touch GBAGAHUN MONY DON COM BE DAT OOO
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 10:08pm On Jun 03, 2012
@ naijaobi nooo u dnt need it am using dat for forex wat u need is d LINES AND CANDLE TIME SHIKINA
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 10:02pm On Jun 03, 2012
abeg pple make we go read news small b4 market open oya lets roll....
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 10:01pm On Jun 03, 2012
@ blink am researchin on one of ur freebies again gotta tel u wen its sure ooo u do well
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:58pm On Jun 03, 2012
@ jammer yes its there bt its reading zero coz market neva open..
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:55pm On Jun 03, 2012
here is my candle time.. its a zip file open it and copy ur candle time and put it in ur indicator folder..shikina
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:49pm On Jun 03, 2012
ok for pple havin candle time wahala i will jst upload mine nw for u...
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:48pm On Jun 03, 2012
@ JAMMER 777 god bless u u get am wella notin concern u wit trend. @ naijaobi i av been usin it only on 1hr TF bt u can also research on oda TF...
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:45pm On Jun 03, 2012
u dnt hav to boda urself wit d trend coz d uptrend still continues bt ur concern is jst dat candle dat touch touch. SHIKINA mak sure ur BOM is ready once u spot any pair movin towards any of des lines once it touches GBAGAHUN sharpaly place it for the remainin time of d candle to close.... for instance lets say 1HR TF and d candle jst hav 20 mnts to close b4 it opens anoda one jst place FALL for 20mnts DEN BEGIN GALALA DANCE
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:40pm On Jun 03, 2012
yeah only anylizer and candle time

BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:38pm On Jun 03, 2012
eh sorry i made mistake to uplaod d first one.. doin it again
BusinessRe: Betonmarket Alerts by easycopyrh(m): 9:37pm On Jun 03, 2012
dis is it only d FXANYLIZER AND CANDLE TIME

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 16 pages)