Easycopyrh's Posts
Nairaland Forum › Easycopyrh's Profile › Easycopyrh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
Hello house has anyone try d new indicator frm PIET SWART cald PIP KEY? kai d indicator dey wrk well o . drop me 230pips 2day frm dift pairs bt u gat first read d manual well & use EMA as stated in d manual. Abeg pple mak una rush am b4 d guy stop am. |
Yeah pappy jst as we won today's own. I adjsted d NOW to d next 10 mnts den placed mine on 45mnt. Viola! Som DOS rolled in. Tanx |
[quote author=pappy2000]Pls call me if u dont understand,I will be waiting to attend to your call.The Dow,the s &p 500 and the nasdaq were all in the red so it is sure that the market will move down. Jst sent u an email. Pls Ur no. |
[quote author=WINNINGWAYZ]The pdf file for its procedure is larger than 200kb, more than allowed by nairaland. Guess I would have to send it via mail for those interested. Happy pipping. bros abeg am interested in the manual. i hav downloaded it. dis is my mail.....easybak2005@gmail.com. abeg bros god bless u. |
[quote author=WINNINGWAYZ]The pdf file for its procedure is larger than 200kb, more than allowed by nairaland. Guess I would have to send it via mail for those interested. Happy pipping. bros abeg am interested. dis is my mail.....easybak2005@gmail.com. abeg bros god bless u. |
Gbam! U got it rit ther bros. U Weda na akpusela abi wetin be dis tin name u go wait 4 FISH 4 restaurant tire. Ahahah..... LOL |
Can u see nw wen i ws beggin NL to pls sav d lif of dis thread one fool ws busy insultin me. Dat ful suld beta go and learn coz free alert is dyin o and LS doctors av bin sacked so........ |
Yeah In no time... |
@unclenna kudos to u. u tried last wik bt pls we need more of ur gud work by postin signals. God bless u bros |
@ odiaero flaunt it bt rememba som oda pple ar lukin up to u. So y dnt u pls drop alerts 4 d newbies so dat dey can see d glory of god in ur lif |
Y ar u pple tryin to kil dis thread? Dis thread wil soon die natural death if we continue lik dis. Abeg let's kip it rollin |
@ODIAERO u dey mind anybody? is it eazy? abeg show urself if d person dey vesh mak him go open forex acct too and burn him fingers off |
yes SILIBABA u r damn rite. its comin............. |
[quote author=pappy2000]God will see us through pappy2000 welcome bak. jst sent u a request now we gat to talk....safe bros |
omo dis BOM dey craze today oo dem no allow person enter EJ since 3am Hoooooooo and i want dance alanta wit EJ oooo |
dnt get burnt bewareeeeeeeeeeeeeee |
Does anyone enjoy d ALANTA DANCE of EU & AU yestada? Meh! D dance steps sweet oo no be small |
Rmemba set 15mnt Time Frame only 4 BOM. dat is my own way o |
Rapshody d alert sign is a dot. It puts dot at d top of candle to sell d next open candle & underneath candle to buy d next open candle. Dats it |
@ rapshody colect d newbie stuff on hw to add d indicators, wen u add it to ur chart u wil undastand and see d DOT on d candles. |
Tim to say gudnyt peeps. |
e don do mak man rest small jare atleast som pips in my G |
hop evrybodi dey gbadun dis EU alanta coz e dey sweet me o |
MA 4 confirmation of d trend direction or say market movin averages. |
Pls al d newbies dat sent me mails suld get d stuff frm NAIJAOBI abeg mak una no vesh na time no dey. |
@ naijajobi. yes it is. MA is Moving Averages. D one i post is set on 50 use dat. |
Won today's alert too |
@ naijaobi, niyee, raphsody, kaysalas u wil get d newbie details today. 4 oda guys, notin lik repaint coz d next 15mnt candle afta d DOT alert is ur target weda UP or DOWN. d koko is dnt dull urself as soon as d candle wit alert DOT closed enter sharpaly 15-16mnt 4 d next candle. Dats all |
@ naijajobi. I'll send u a breakdown email as a newbie 2mrw. |
To all dat recvd my mail. TESTED OK on all EUR PAIRS |
dis is it........to all dat received my mails. |