Easyz's Posts
Nairaland Forum › Easyz's Profile › Easyz's Posts
chookudi: ASUU BREAKING: ASUU Postpones National Meeting To January Over The Death Of Former President - http:///vGqHe35RBYIf this info is correct, it means ASUU dey C.R.A.Z.Y ![]() Why dey go do postpone till January? Lazy intellectuals |
Space booked before page finish ![]() |
alameenLM: should have been youU be fagge? ![]() |
Ok... RIP |
Oya make I go wash my dirty cloths and bag. #TeamGettingReading |
I don't just care how the matter is resolved. All I wanna hear is Breaking News: ASUU strike suspended. #shikena |
Nah today? ![]() |
Lmao |
I pity una life. With all the wires wey full my street Walahi NEPA POLL go spoil eh |
GSKing: This strike has made me a full time nairalander. If it will be called off, kosi isoroo, if it won't be called off, ba wahala. Until then, my expectations are not high!Ok.... Cry inside that bucket wey dey beside u ![]() |
C |
Ok |
Booking Tinz ![]() Abeg make anybdy no take this space Oº°˚˚°ºoo I dey come |
seedord247: seee as prisoners fresh.. Chaii dem dey enjoy oooo@comment ![]() How sure are u? Abii u too don travel out too? ![]() |
Money don finish for there hand. Oya make dem start beging for chop money. ASUUmumu |
Wow sesan live it ![]() I no even get meg to view it. Who go dash me? |
I agree. But all na politics. Sha oga blatter never tire for that post ni? Why can't he just quit and make way for other people. Abii na im oye idile? ![]() |
Ok Oº°˚˚°ºoo |
Ebi like say this govt dey craz.e for head. My house rent go expire tomorrow. I hope say dey go help me pay part of it when dem call off the yeye strke. |
;DSo them dey panelbit aircraft too? ![]() |
greatest man: Do you that nairaland is for matured mind? learn is not compulsory for u to commentAbeg watin u dey talk? ![]() |
Nu-sara-u-deen primary school mushin, lagos Ilupeju college Ilupeju lagos - jss1-3 Federal science and technical collge shiroro Niger state 2006 Federal science and technical college ohanso Abia state 2007 College of education technical lafiagi Kwara state 2011 University of Ibadan |
froz: Screaming with passion , THIRD position, dancing skelewu + ALANTA ;DScreaming with passion , THIRD position, dancing skelewu + ALANTASorry boy/girl ur internet connection is too slow ![]() Abi na MTel u dey use? ![]() |
I Just dey imagine Oº°˚˚°ºoo ![]() |
A photogragh of Singer, Mavin artiste, MTN/Pepsi ambassador Tiwa Savage surfaced online which exposes part of her private part. The picture must be from one of her performances, where the singer must have really gotten into the vibe of the performance and forgot herself. http:///3tR1aIstlz www.informationng.com/2013/09/photo-tiwa-savage-performs-on-stage-in-mini-skirt-leaves-privates-exposed.html |
Hmmm |
Suffering and smilling. ![]() |
orelove4liff: congestn in d program.to balance itAre u one of the U.I staff? Stop giving wrong info. Always check www.dlc.ui.edu.ng for latest info. |
Lucky for u. I be 25yrs old and still 100L univexsity Couple with the fact dat ASUU is on vacation. As some nairalander use to say Sha that one no be "END TIME TINZ" |
96k Haa-why phone. Sha the phone go last pass my bold2 ni? |
96k Haa-why phone. Sha the phone go last for pass my bold2 ni? |
The strike should be called off pls. NANS is hinsain |




