Ebamma's Posts
Nairaland Forum › Ebamma's Profile › Ebamma's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 149 pages)
farano: Drive passingaunty u can lie oh,u were i see for molue for oshodi,dey say drive passing |
i want to woo dechandel |
Dem dey share money? |
oga shut up,so u wan tell us say,u use this same formula phuck all the girls were dey korea? |
I need etisalat 1g, I pay with recharge card, u gree |
MizMyColi: bad to know |
MizMyColi:i no get hope be that |
Im a virgin, i live in island i have never seen a girl before when i see one someday i will come back and answer your question |
this kind note were u write up there, na only people were no get work go read am |
wincyhov: can you just be brave enough to understand what I'm trying to say.Di maria worth am nah, shey no be small James were madrid buy 88m |
wincyhov: if di maria is worth £75m then cleverly is worth £40moga wetin u dey smoke nah?,u dey compare Cleverly with Di maria, Cleverly mates na Cattermole, Barkley,Mulumbu etc even Song were siddon for bench beta pass Cleverly were dey play |
man u future no look bright oh |
xynerise: Na this thing make Everton no go champions league. Mumu peopleno worry sunderland dey wait for una, u remember wetin dem do una last season abi |
Giroud boy i hate u |
Fabregas over Ozil, anytime anyday, wenger will regret not bringing Fab back when he had the opportunity |
Odedoyin25: guy pack well, nor be just last week we beat man shitty, what are you on about?that mancity team were we play look like their first team for your eye? |
Roland17: Pls can someone convince me why Giroud plays for Arsenalcos he is french, and Debuchy too we should have signed Aurier, he is a younger and better option |
na everton dey do us like this, i just dey imagine how many we go collect when we play chelsea and man city |
Play me Campbell already |
I no wan talk first sha, #gunners for life |
vizkiz: wtf did that dude typed up theresee this american born chinese oh, u wan tell me say u no dey understand pidgin english again, abeg swerve make beta people comment abeg |
Like like me u no like me, but as i come chyke u, u gree become my girlfriend, for my mind i don get girlfriend, i take u out, i buy u gifts, i call u twice a day, i try my best to show u that i care, i no sabi say, all wetin i do no enter your eye, for your eye, na mugu were i be, u dey even yab me give your friends, na later were the info leak, i hear say u dey friend another guy sef join with me, why are some girls like this nah , if u no like me tell me to my face nah, why u go give me hope, make me spend my money, when u no like me, make una stop to dey live this lie oh, e no good oh, make una remember say DiarisGodu |
Even bible talk say man shall not live by bread alone no man go gree chop one type of soup everyday of him life, except him no fit afford other types of soup |
I'm tired of all this guy wants a girl, girl do not want a boy topics |
Mzjhulz: Cos I was too hot to handlepicture of u being too hot to handle or Idonbilivit |
Lordabas: I had a girlfriend break up with me becuz she said I was too good for him. SHe had a point but still.... what a Loseryou were too good for him abi?, bros abeg your name na goodluck? |
MizMyColi: He didn't have what it takesand what does it take?, cos am interested and i only have two bags of garri and 3 tubers of yam. |
i don forget wetin i be wan talk sef |
Funny thing is the guy's name Ediekan in efik means victor But the guy is no victor, he is a loser and a coward |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 149 pages)

} His face especially the lip and eyes 
