Ebamma3's Posts
Nairaland Forum › Ebamma3's Profile › Ebamma3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Na becos of 90 naira change make u come create topic for nairaland,u no sabi say naija na jungle na chop i chop,u cheat me i cheat another pesin then the anoda pesin go cheat another pesin,afterall boys must chop,nobody come lagos to count bridge all of us come to hustle |
All my life i have never had friends,i have just acquaintances,friends are not to be trusted,i trust only myself and i love it that way |
rafa after man city wins you on sunday u will be sacked |
okay am waiting, its high time i start buying garri in a supermarket |
why am i not suprised |
no be to charge pesin to court be wahala na to sentence am were be wahala, |
and why is the Op taking panadol on anoda mans headache, if he like make e be scam wetin concern u, abi na your papa rich pass am |
Ebamma3 my networth = 1585 naira |