Ebos's Posts
Nairaland Forum › Ebos's Profile › Ebos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 34 pages)
but ebos you bad o. see how i run go check your profile like say i never see albino yellow pawpaw before.Shey - na my own people dey call me pawpaw? Haba, see wetin Viee start. Mak una go learn karat o ![]() |
Pls, cracking jokes with you guys - Ebos has no intention to post anything ![]() |
Don't regard the little details or little distractions as totally unimportant. Our minds are pretty chaotic systems, which is why following the middle way is so difficult. It's so easy for a chaotic system to get knocked out of equilibrium, to veer off to the left, to veer off to the right. Staying in the middle is difficult; it requires a lot of balance. Anyway, I need the balance first. ![]() |
I said the pic is coming - u say ebos dey play with una. Ok, post ur own. Ask viee, me be post the pic last week. Na vie come say na only mouth wey I post ![]() |
Ua no see am? Ok, just coming right now ![]() |
Carlosein post wetin? You post now. However, I don attach my pic for my profile now ![]() |
or more if she begin watch nations cupAs usual Oby go still come out in defense - excuse go full ground. ![]() |
Oby, which katakata me cause? Abeg we no wan katakata here - as here dey peaceful na him better like dat. If katakata enter here like other threads, hum - na run be that.I am still waiting for u to post your eyes no excuse for that one. ebos wan see una, carlosein take note. @viee Waiting me come cause kwanu? Just see, since last week Viee still dey work on her teeth wey me dey here dey hope say as soon as I login - me go see her pic. Just disappointed again. First one, 168 hrs expired and nothing be come out of it until she finally drop the contract. Now, pic go take another 168 hrs ![]() |
Carlosein:Na my pic I post but Viee come say na mouth abi post say him go post teeth - but come o, Carlosein make u post ur own and will still dey wait for oby too ![]() |
Ok o, the mouth is recognizable viee:You see am and me no fit post beyond dat one Haba! which one u don post? ![]() |
Abi you no see my face? which kind teeth wey u wan post here? Post am now and remove it the way I did Oby and Carlosein go still post theirs when dey come ![]() |
I wan log-off - but as for posting the pic in full, I no fit but I may post exactly what I posted before. ![]() |
I abi post my own to you all as per friends and not because of the chick becasue I may go holidays. So, u can still post your own to us as per friends. You don talk am say the contract don terminate. Wetin again? |
Yes o, I no be ripe pawpaw - that name dey make me begin charge for you ![]() |
you no no say I fair pass that one physically. But post your own now no matter how little ![]() |
Pamperme:I no understand u o. I have shown myself to you all as friends becasue I may soon begin my holidays ![]() |
But at least you have seen it? I have not promised to show those ones. ![]() |
Hope u saw it now? ![]() |
The ebos - in part ![]() |
ok, is coming right away ![]() |
viee:u must at least know the person first but if the business is starting online, then you have to ask for pic? We are doing nothing else except the business. |
But she first sent to me her pic ok, we are friends I go post am now but una don promise me. |
Ok, make una promise me say una no go treat the pic bad |
ok, post ur own too ![]() However, the person don't even come to Nairaland any longer but we chat every week and it has been over 6 months now. It's purely on business purpose. |
ok, I'm afraid to attach it because I may find it difficult to remove it. I have been trying to remove my email address for a long time now but it has not been possible. Maybe, I will post it here and remove it immediately. Dat's ok by u all? ![]() Viee don't clear throat again - we are for business, honestly. ![]() |
If the person fine for pic, then ugly physically nko?At least, if she fine for pic, there is a little hope. Ok, I will attach my pic in my profile now and will remove it later just for u guys, because only one Nairaland person has my pic and I have hers because we are on business purpose and nothing more. As I said, I may be going for a long holidays no be small. How u see am? My own visit to this site may soon become rare. |
May kelly:Having read the beginning page(s)of this thread, I believe she was referring to those criticizing Mary the Mother of Jesus - that they can not talk to or abuse their mothers the same way. |
Oby1:I say make I see if una wan kill una own brother. At least with the pic, u go get idea of whom you wan go see. Whether u go like am or not na second thing.tell themsee as viee dey yab us. ok o, no wahala ![]() |
Carlosein:You see am - Carlosein no see the below If Carlosein say na that one him go want - no wahala afterall he is my brother and I will demand fro another one.Wetin come happen? Time don reach to log-out. See u later |
Oby & Viee oya make una no kill me. Ok, If una find me a wife - make una tell Carlosein say the babe na no go area so that him no go trespass because Carlosein eyes self no good. Oya, make una post the pic so that me go make my own pic available right now. Oya, pic, pic and pic.Again, if Carlosein come seize dat one - abi una no fit bring another find babe? Haba! Abi make my head enter for am.? |
Viee still dey call ebos ripe pawpaw - Haba! me just fair o - I no reach for ripe pawpaw at all and besides pawpaw na fruit. Viee, me and you go fight well well - ;Dshey u sabi karat? Maybe na him u wan display as u wan enter ring. Carlosein fit be Referee. Oby, shebi you dey see Viee don prepare for fight? ![]() Again, Viee show o! You wan make ebos fight for a wife wey carry him hand dump me. I no pursue am, na him I go come lose one eye. Shey na Samson and Delilah couple u wan make ebos enter? ![]() |
Viee, u no fit get me for night at all. phone them dey dey switch-off till 6am So, nobody fit get opportunity come disturb my sleep.Oby, see I no dey as u think o. Even if na wife wey I don already mary better for another man and that my wife come say na him he want. Opari - me go say no problem. Come be the one wey una wan bring for me. That one go even better so that I go quick comot hand before another man go come shoot me for wetin I no dey drag with am. Na my life be that - true talk. ![]() |


