Ebos's Posts
Nairaland Forum › Ebos's Profile › Ebos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 34 pages)
Carlosein:Haba! you wan be next of kin and dey guarantee paradise on earth for every of my generation - big bro. I think e for better make you ask me to introduce the stuff to you - very lucrative venture you will ever remain grateful. ![]() |
Prayer, prayer for me please |
Me, I go come back – I wan do small stagflation to verify something before dey come drown me finish. Things no clear for my eyes. Na so so doubt. The night call dey run me mad - In fact, me no dey put my phone on for night. How dem go wake person up and expect him to be happy dey talk. E no work at all. |
@ Lawyer The suicide bomb self dey fetch money quick quick – just talk say George Busy no need to live, dem go begin hail you like say you don even kill Busy self. Then, you enlist your name for their squad. Na training allowance be dat. I don even join dem finish |
Abi, Lawyer you don tire reach me? Ok - viee oya, begin start dey apply urself now o Abi, u wan make I come Lagos first? |
@ Lawyer, Ok, na me maybe I be dey deny before but na now I come remember the time wey I send it to Carlosein ![]() |
viee abeg ebos na fine fair handsome boy man. ![]() Abi, you dey mind Oby. Anything wey she like make she talk - no wahala ![]() |
You can see how Oby is encouraging Viee to continue with her lazy bones. She said she could not meet mass because she was overslept and you said “at least you made a move.” Haba! Where is the encouragement there? Tomorrow she will still make a mere move. ![]() When I was attending Legion meetings – they hated this kind of reasons and I know it is still the same today. So, Viee wake-up! ![]() Me, be ripe pawpaw - ok, me no fair reach like that o. But, I fair well well no be say na pawpaw level. Hope it's better now? ![]() |
hey u all, I'm ok but will soon come to Lagos but right now I'm in PH. Hope Area Boys at Oshodi did not trap Carlosein? You know, I saw the weapons seized from those boys by the Mopol men - it was televised. |
@Carlosein, Abi you no hear dem? Dem say dey be consultant and dem no charge because na me, and for dat na dem go decide wetin I want - whether i like it or not or if I venture talk again dem go change mind. So make I close mouth dey watch before dem go change mind come bring the kind girl wey one of my friends go marry.This my friend marry dis very girl and one old woman come visit am and me be dey there. Na him dis old woman come ask my friend wey his new wife. My friend call the girl. But when dis girl come show face to this old woman, na him dis woman shout uwam leeee, heavenly father ee. "This one wey dey like me na him my son go marry. Like play play, dis old woman come grab my friend and said - you go kill me here today. Abi you no see all the fine fine girls wey full everywhery to marry? Na dis one you go bring come for this house." So, make I close my mouth before dem go bring the kind girl to me. |
A Way to a Happy New Year[color=#990000][/color] To leave the old with a burst of song To recall the right and forgive the wrong; To forget the thing that binds you fast To the vain regrets of the year that's past; To have the strength to let go your hold Of the not worthwhile of the days grown old, To dare to go forth with a purpose true, To the unknown task of the year that's new; To help your brother along the road To do his work and lift his load; To add your gift to the world's good cheer, Is to have and to give a Happy New Year. |
@ Carlosein, Me, I follow dey shout chei! chei! and na wah o!Anyway, the pic na something else, Dat one, I no fit explain whether na white or black or even grey hair the man get. Abi na ebos be that? Na only Carlosein go answer the question. The man just dey change appearance anyhow like say na another transfiguration we wan witness here. @oby, If you gree say na me be that - then, na you talkam. no wahala but make una count me out if the babe no come dey as I want. Make the Consultant (viee) hear am now. ![]() |
Me, I don tell you guys wetin I want but you don talk say e no good make ripe pawpaw come meet ripe pawpaw. Haba! But na wetin I want be that. There is a universe in the sound of every voice, and if you're a patient listener, you can often sense the heartbeat in the long silences between the words. I want Oyibo like me because the person wey dey my mind now na oyibo too. Viee, your physics no near this decision. So, I dey wait to see the queen wey una wan bring to me within 168 hrs. Again, for calling me ripe pawpaw, I go state my case against oby and viee and my fact will be presented soon. As the Plaintiff I don hire Lawyer. Carlosein is my no. 1 witness. The duo (oby and viee) get to explain to the honourable court why them call ebos ordinary fruit (pawpaw) ![]() @Carlosein, Dem go trace you come Isolo, Lagos State – if you continue to mention militant here. Abi, you wan give explanation on how to round-up Ateke Tom who dey destroy govt properties and still dey halla for todays's Sun Newspaper say him just dey start? ![]() |
Where did you guys go? I want you all back to this forum with immediate effect – so, every other visit to other threads which may be at the expense of this very thread is dissolved. Unnecessary attack on other people’s beliefs is hereby disbanded. Henceforth, this thread should be free from any contumely words. Replaying Abacha days. The fun is ok by us. So, wetin come dey happen? Where una go - Oby, Carlosein, Lawyer, Viee etc? Abi, the orisirisi don take control? By the way, which kind food be orisirisi wey me I dey hear?@Viee, Abeg, as you talk, make una help find a wife for me but make de girl fine well well o? I go like make she be beauty herself. If she go fit fine pass the one wey dey my mind now and come get manner pass her then if I change mind na una cause de trouble. But, problem go full ground if him no come fine. In fact no try carry am come near me if she no fine o. The person go be oyibo because me I be oyibo too. Shey u understand me now. You know say na small thing Ramson Noah and Rita Dominic for turn to abino – me na small thing remain too, I for be abino self. So, I want de girl be like me. But wahala go still dey if our children come be real abinos.So, you need explanation why I dey postpone the wedding from next year to next years? Maybe, I’m afraid to go into it now. Plenty wahala dey scare people. Some say na birdcage. I hope, I have explained? |
Hey u guys! I can't believe that the greatest 419 of the year was concluded on the 31st December, 2007 - Haba! u mean after forcing Lawyer to come all the way from Jerusalem to Jerico to meet u guys and he was disappointed. Too bad. Anyhow, Lawyer just pardone them, may be something they couldn't control made it so.So, Happy New Year to you all. But wetin come happen for Ebos wedding? True, Ebos be wan marry next 3 years but pressure dey make him bring am down - just to ensure peace, even dat, dem still dey wahala say next year too far. Me I come dey tire for everything. ![]() |
hi all! jusy greeting u all from my home town. I came back safely on 29th, only that this Xmas wants me to run from home because of too many friends wahala. In fact I be come to Net to avoid people. My Xmas was as usual and nothing new. However, when we resume for work - u all get to yarn me how una st mary dey tonight. Much talk about st mary but me never hear the parish name before despite my visits to Lagos. I will be going for new year mass. I don't like anything night, so I no fit attend any mass this night. Make una carry de thread dey go, and may God grant us His favour for this New Year. So, all of una go see but when me I go see you guys go be the time of my wedding. I don decide it and I no fit change it again Shey dats good? I said next 2 years but e fit be next year. Na dat period me I go send my number, address only if it is possible to do so. For now, I will remain the only person wey go watch to hear everything. So, make una yarn me well how everything come be. ![]() |
Oby, Ok, thank you for wishing us journey mercy – Are you traveling? You mentioned St Charles Olodi, Apapa as your Parish. In late 90s, I worshiped there 3 times. That was when I came to Lagos for my IT but I was living at Yaba with my people and my place of IT was in Apapa. So, I had to be with a relative at Wema for 2 months when I was not meeting up to my place of work on time because of the distance, but I was going back to my people at Yabat most weekends while those weekends I couldn’t go to Yaba – I worshiped at St Charles. Though, my regular Parish then was St. Dominic, Yaba. I know there was the Young Shall grow Park facing the Church and the back was a street called Idowu. That’s a very long time. Since then, I have not set my eyes there. So, how’s the church now and that white Rev Father? ![]() Carlosein You talk of Forex? My brother forex is good and also risky. No matter how perfect you are, you suffer huge loss sometimes. Just gather mind and try. ![]() Viee, Ebos no dey marry anything yet but him don reach o – however, him hope to do so by this time 2009 i.e. by the grace of God. ![]() |
Just to say hi to you all today. It may be till next year - I don't really know but if I'm chanced I will still log-in to greet you all. Just busy. Make una try send de stubborn gift (ram) to me too, if na enough beat wey go make de ram waka come my wey - me I supportam, make una beatam well well until him gree to come to my house. |
Hey! My people I be no dey to wish u all Happy Xmas. Have been busy- you know occasion here and there and I need 2 attend friends wedding and the rest. My mum also had something she did and I was there with them. I'm just back and will be going back home on 28th. I have not even settled, I will be running here and here once again. Make una try carry the thread dey go - i dey behind una Happy New year in advance to you all - carlosein, lawyer, oby and viee |
Hi you guys, How's today? Carlosein, Forex has been good since yesterday and today but the EUR/GBP I'm trading right now is hitting me hard. Though, I hope to stop after this one, but I still hope to scale thru the pairs presently ![]() |
@ Carlosein, You have reminded me those membership names Adjutorian, Praetorian etc |
@Carlosein, Answer the question, maybe you are trying to join one so that you can give a positive answer. ![]() |
Amen! It will not quench. right from childhood, I have learnt to put God first in everything only that things suddenly changed and I found myself behaving strangely. Especially, when I stopped living with my mum, I suddenly became another person. That is why I will ever remain grateful to my mum. So, till night or tomorrow. |
Oby1:Oby, Amen! Infact, it has started the new beginning already because I will be going for mass now. You are in a way bringing me back to what I love doing in the past. It’s good of you. I love that. So, I will be going right away to meet up. Really mean it. |
@ Oby, I wish You Happy Xmas in Advance. I guess, I’m the first person to wish you so this Season? May the Blessings of God that come with Xmas be with you.@ Catholics and all Happy Xmas in Advance and God's blessings. ![]() |
I didn't make it yesterday. Now, let me go and see if I can make it this evening. I don't know about hold-up but I will be going now. Bye! |
Cover yesterday loss? If you try to do that for just a day, you lose more than that again. To make good pips, you must listen to news, adopt some good strategies, master the candlesticks and the indicators. But at times, both the candlesticks, news, indicators may contradict and you stand the chance of losing except you workout your strategy well. Anyway, it has been God's making. |
Xmas Confession started now? That's too early. I know it used to be just one week in some Parishes and few days to Xmas, stopping 4 days before the Xmas day. |
2 - 5 years? Haba! I have conscience o.My Forex has been fine. At least 6 trading and no loss ![]() |
Oby1:It's a problem to me, because I have not gone for Confession for a long time - so, I have not been able to recieve Communion for over 3 months. |
Yes, there is something else i want to ask everyone. How frequent do we receive holy communion?Communion? . You know confession first before Communion |
Oby, Let my post not discourage you. Actually, I suffered heavy loss today, but most of the days have favoured me with straight profits. So, learn it well and go for it. If you understand it and ready to trade hoping to make just 20 pips a day in a Standard Account. It means 20 pips will be giving you 200 dollars i.e around N25,000 everyday. But the problem is when we try to be greedy, we lose everything. Even, with 200 dollars – if you make 30 pips, it’s 60 dollars which is N7,200.00. It’s still enough for the day. But be prepared to accept loss when it will hit you. Just gather mind and go for it. Take the risk but learn it very well before taking such risk. Oby, I have not booked for any mass. If I have time to attend mass, then nothing will stop me. I was even planning to give someone money to book mass for me, but you guys said I must be there. Ok, I will see if I can attend evening mass today. At times hold-up prevent me from attending mass. |
