Ebukav's Posts
Nairaland Forum › Ebukav's Profile › Ebukav's Posts
Zubby u no dey fear @ all if madam grace catch u na die be dat, nw even joel go dey work against u guy beta run go beg madam grace hmmmmmm, nice one joor |
Guy seriously I taught u are just starting, bt I must say nice one bt wat was is all abt cause I didnt get it one bit. |
flow1759: And thats my first wife.Flow give me one more update nw, abegie, U fit take one bottle of 1759 and alomo mix am joor |
Debroslink: UR NETWORK IS POOR MY BROTHER. IT'S STREAMING FLAWLESSLY OVER HERE WITH GLO MAGIC SIM.Guy hw can I do dat magic sim pls, am beging |
So no station dey show dis match abi, Bleep nigeria, Bleep super eagle. |
Havilah93: corners upon corners upon corners!!Where u dey watch am abeg |
mr.drizzy:De AIT on dstv is nt showing it, pls do u kwn any oda dstv channcl showing it |
Guys were can I watch it on dstv pls, nids una help abeg |
princesa: expect more updates on or before Sunday. i really thank you guys forDear I won invite u come legend of de fuckers, I want to hear more of urs Bleep story. Am in love with u Just saying |
Flow go legend of de fuckers, I won make u join dem bro. |
flow1759: when we reach there you go knowNa man wey be dat |
dmcdad: Guy just lock up abeg... Stop this fantasy thing you are doing. You are the one getting hurt while she enjoys the show... Be wise and pull yourself outta her way. I bet you, with time she would come knocking on your door and this time it would be for real...Tanx bro. |
Guys just dis moring I was wake up by her call me sms, I called her we talk 4 a very long time, we do talk nasty tins, she even calls me her husband, bt would nt date me, I realy did una advise me, mature advise ok tanx. |
nadia_SA: cheiiii where u trying to buy her love with that phone?? Sinc u mr sponsor by her airtime ...mayb ONE day she'll want u more then a friend oNo bro, she actualy begged me 4 de phone, after I gave her de fone she wanted to kis me which I turndown as a gentlman, |
Guys I nid una help, dis is dis girl I like so much she actually a cousin to my frd, I brought her a phone, I do any tin dat she wish 4, bt she would nt wona date, rather she just want us to be frds, wats can I do abt it pls |
pendusky: TBNTBN no dey show any match nw |
Were can u watch it on DSTV guys. |
flow1759: no be small thing ohFlow u don see am nw, say we don do am again, united 4 life, Flow take like 3 to 5 update celabret dis cup 4 us nw. One love |
ollah1: Utd winning the league with 5 matches left and they say its the most competitive. I laff in swahiWhen did bayen win de own no be 7 match remaining no dey talk rubbish abeg, Na histroy we dey create so, Up united, up rvp, up saf, up my own rooney, and nt 4geting roi and de rest of de squad. |
Hey let say a prayer 4 our follows starting wasce. Pls, G second lead us pls. |
Flow let's do more of upload dan chating abeg. |
Na dat same idiot called chifwan carry him go lab 4 test, she won leva am after every tin, mazi u no 4 follow her go dat lab self. |
Flow as a rugula here, I must say dat am disappointed with ur rate of update, u are nt updating as de ration of 0.5 per day, which we ur fan no like @all, pls increaeas ur update to ration of 1.5 per day pls tanx. Signed OFFCIALY SUPPLIER OF ALOMO IN PPA. |
Mazi I didn't like de way de stroy is nw heading, remove dat hiv tin, or make it luk like dey made a mistake, We understand ur point play safe, we nid to enjoy dis stroy nw bt with dat hiv tin e go dey sarce ppple Signed MAC DE oFFICALT ALOMO SUPPLIER |
Sky ebonyi, 2927bd90 |
2927bd90 ebonyi state |
.
thanks anyway.