Investment › Re: How To Create A Blog And Start Making $2000 Monthly Within 2 Months - Part 1 by eddy4naija: 10:29am On Sep 21, 2017 |
Abeg i dey follow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Nottingham Forest: Carabao Cup (5 - 1) On 20th September 2017 by eddy4naija: 9:37pm On Sep 20, 2017 |
I always dey nostalgic about nottsforest anytime i come accros dem becos dem win uefa champions league trophy 2 times in a row 1978 and 79.na dem come dey play 2nd tier championship football now. how time dey change., na wa oo |
|
|
|
|
|
|
|
|
Business › Re: Paypal To Introduce Credit Card With 2% Cash Back by eddy4naija: 5:31pm On Aug 31, 2017 |
Nonsense, wetin concern me, as long as dem no allaw us recieve and withdraw money e no concern me at all. |
|
Politics › Re: Buhari Receives African Champions, D'tigress, At The Presidential Villa (Photos) by eddy4naija: 1:30pm On Aug 30, 2017 |
Abeg make Buhari pay these girls oh, we no wan hear say d girls sieze d trophy and go dey protest for villa and national assembly. |
|
Events › Re: Young Man Walks His Mother Down The Aisle (Adorable Photo) by eddy4naija: 2:35pm On Aug 27, 2017 |
Evaberry: It is highly wrong for a widow to remarry Abeg na which law talk dat one? |
|
Investment › Re: HOT !!!get 75 Tokens Worth A Minimum Of $10!!! FREE by eddy4naija: 10:16am On Aug 25, 2017 |
peterjames235@gmail.com |
|
Investment › Re: FREE MONEY FROM Tbc(earn More Than 100$ For Registering) by eddy4naija: 9:25am On Aug 18, 2017 |
Abeg drop am here: peterjames235@gmail.com |
|
|
|
Investment › Re: Showing Just 10 People A Working System! (turn 50cents - $8000 In A Month) by eddy4naija: 11:54pm On Jul 31, 2017 |
guy abeg send am here; peterjames235@gmail.com |
|
|
|
Adverts › Re: Get Paid Posting Threads, Replies and Blog Comments by eddy4naija: 11:27am On Jul 13, 2017 |
eddy4naija: OP i jusj regista with my user name =texblues, and pioneerauthor as my referer. abeg send me my tutorial package.thanks Pioneer author, abeg i still dey wait 4 my package o. na my particulars dey above so. |
Adverts › Re: Get Paid Posting Threads, Replies and Blog Comments by eddy4naija: 12:28am On Jul 13, 2017 |
OP i jusj regista with my user name =texblues, and pioneerauthor as my referer. abeg send me my tutorial package.thanks |
|
|
|
Business › Re: How To Make Ton Of Money With Cpa Marketing:hard Secret Revealed by eddy4naija: 11:40pm On Jun 18, 2017 |
Guy abeg continue i dey 4 ur class |