Eddy4naija's Posts
Nairaland Forum › Eddy4naija's Profile › Eddy4naija's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
una no go hear word. how many time frsc go dey warn una about dis same issue? well tank ur god sha, u still dey alive. na so one woman dey drive press fone 4 inside express come lose control, ram into opposite pasenger bus leading 2 d death of almost everyone on d bus, while she too lost her life in d proces. abeg make una no dey make call while driving ooooooh |
I often wonder how a decent human being will cover herself from head to toe with cloth in d name of religion even under hot sun. d one wey d vex me past na d ones wey cover dia face like masqurade and make a small opening 2 see thereby putting dem in serious bondage. no wonder d president of a european country banned d use of hijab in his country and described moslem women as 'prisoners behind d veil,. |
Abeg i dey folow bumper 2 bumper, fire on |
Im ready to go, abeg let d lecture start |
abeg make una post pics here now? I don't miss did year carnival 2 much. I know say calabar dey bubble now, its partying till tomorrow. |
OP abeg we still dey wait for class ooooooh 4 d continuation of d lecture |
oh boy see stress abeg, thanks to technology ;Doh boy see stress abeg, thanks to technology |
wetin concern me? if buhari like, make him dey rule alone from him kitchen table |
Guy abeg flash me d pdf ebook. ma email est;- antsurv@gmail.com |
Unbelievable, so buhari no get national id card all these while. Na patrotism be dat? |
casyrotts:Guy are you in business 4 real? or u just wan waka pass. going into d uni cannot stop u 4rm continuing ur biz instead its an opportunity to advance ur runs to make more money as lots of students are going into biznes nowadays |
I don talk am b4 say all dis ones na fishing trawller, na aircraft carrier we nid 4 our navy |
ololo bi ololo, na peson hair b dis? |
All these ones na fishing trawlers. wetin dem need na AIRCRAFT CARRIERZ |
All these noise na wash. the truth still remains dat america and russia cannot go to war with demselves becos both of dem has weapons dat can distroy d whole world several times. So if dem face demself, den u know d kind destruCtion 2 demselfs. i only pity dose european countries who dey back america as if russia want face dem, na complete wipe off from world map. |
miraclewonder:Me say a very very big AMEN to dat |
abeg i don tire 4 all dis canoes dem dey give us, dem no fit dash us aircraft carrier too |
o boy wetin una dey jubilate as if una go get 10 kobo from d loot. even b4 d peppe go reach naija, d ogas at d top don share am finish. |
I dont know why an islamic / arabic inscribtion should be in our currencies. why are there no christian / hebrew inscriptions on our notes, as english is not d original christian language but hebrew. I think removing d inscription is d best becos nigeria is not an islamic but a circular state. |
Bros i'm so much interested in d sms runs. abeg u fit send me d proposals to my email as i no fit access d link. my email na- antsurv@gmail.com |
peteregwu: |
ProEngineer: Will you like to Win N4000 minimum daily with the Virtual Football league on MerryBet, NairaBet or 1960Bet?Abeg ma email est.. antsurv@gmail.com |
Hi nairalanders, abeg can anyone show me where 2 buy d best dedicated USA vpn i.p. to access some blocked site? |