Effiko's Posts
Nairaland Forum › Effiko's Profile › Effiko's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
whch 1 am i going 2 bliv dbanj marries gene in august Genevieve Denies Dbanj, Says 'he's Not My Kind Of Man' me sef i tire ooooooooooooooooooooooooooooooo , abeg mak i hear word |
rumours as usual ![]() |
and lemme tell you how it's going down: Berbatov-1 Rooney-2 Drogba- Red card Lampard-gets a penalty shot--over the bar---lol So, conclusion-- Man U- Chelsea-- 3-0! ![]() If you're still down, it's 100 o! Shikena! u too get sense , jare @op : it doesnt work dat way .lol |
does the number written on the back of a football players jersey have anything to do with his position? no , it has nutin 2 do with a playa's playing position |
, lyk wtf were u thinkin of ?, wen ur babe show mayb u go change ya name 2 received call, |
this tok na scam jare , mtschewwwwwwwwww , iv seen more professional false stories , |
facially : ini eddo , buh oda wise : mercy dey re both gr8 actressess |
190:terrble indeed , loooooool |
Kobojunkie:if only GOD was dat heartless |
buh no b si na mouth oooo, dis gal TIDY |
@poster , 1st i must commend ur fiance 4 dis : d guy has gud taste, im no dey follow RUBBISH ; |
na gals dey enjoy dis friends wit benefits stuff pass sha |
abeg dis video is nyc joh , gr8 song |
it is d same reason why older men prefer younger women |
THOUGH u were a bleeped up man , i'l hav 2 confess u were a GREAT MAN {it's nt a small FEAT 4 d whole world 2 rejoice at ur death}, i respect u 4 dat , buh i tink SATAN has a well furnished apartment prepared jst 4 u down dere , so , OSAMA , R . I . P[i]ieces[/i] |
we knw dis gal is 2 HOT |
9ice - gongo aso ![]() |
*authenticnews* d guy is dead 4 real good riddance to bad rubbish ![]() |
? ![]() |
mode9 - green passport so mode9 feels dis gud wen 'beef mode' deactivated ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Kunbee: ![]() |
the person above me ?? i cant marry a guy na, so dats defitinely a NO |
i dnt have a english name, did i jst sai dat |
jst imagine hw the song wit RIHANNA wud sound lyk, hahahehe |
omniscience |
konga ft olamide - e wo won , tite jam jare i only wish i knw wat it means, |
JEHOVAH NISSI |
mudleyback:can sumone eva be dis heartless ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?? O.M.G whch kind religion be dis sef , abeg u guys dnt hav anyting 2 sai anymore , dis is NOT A SIGHT TO BEHOLD , may de GOD OF HEAVEN save you nd also save us 4rm you guys, *disgusting* |
konga ft. olamide - e wo won o.m.g , am luvin dis ![]() |
Pweety4me:hehehe , no qualms na |
[quote author=BABE! link=topic=651527.msg8205421#msg8205421 date=1303799382]^^Judging from their music from the start o---- Kanye is more "relax"(I don't know the right word to use). He's more "cool-headed" (Geez, I'm tryna find the right word here)--lol Eminem is more hardcore and "He's always fighting/dissing something". The difference is sha really thin! ![]() I don't even know if I just made sense. lol[/quote]yeah , eminem is always quarrelin , d guy is jst aggresive , though most times he's on point , buh dis is realy tough sha i.e comparin dis two |

?, wen ur babe show mayb u go change ya name 2 received call,