Celebrities › Re: Majid Michel Ministering In ZOE Church Recently (Photos) by Eibams60(m): 1:19pm On Oct 05, 2016 |
ba jesus |
Celebrities › Re: Eniola Badmus Escapes Fire Outbreak In Her Home (Photos) by Eibams60(m): 1:05pm On Oct 05, 2016 |
I just dey imagine how she take run |
Celebrities › Re: DJ Young Money Pictured With Davido by Eibams60(m): 12:58pm On Oct 05, 2016 |
its gone be crazy if ycee is trying to be like younhthug |
Politics › Re: Abraham And Akeredolu’s Supporters Clash In Akure, Scores Injured by Eibams60(m): 8:56pm On Oct 04, 2016 |
naija sef |
Phones › Re: Phone Manufacturers That You Hate by Eibams60(m): 4:12pm On Oct 04, 2016 |
bird wit Alcatel |
Celebrities › Re: Daniella Okeke Flaunts Her Camel Toe In Yoga Pants (Photos) by Eibams60(m): 4:02pm On Oct 04, 2016 |
so if I put yoga for d sentence I fit cal pant trouser abi |
Celebrities › Re: John Okafor: "My Son Died From LUTH's Carelessness" - Actor Mr Ibu Recounts by Eibams60(m): 3:45pm On Oct 04, 2016 |
Ibu na u kill dat pikin because u stingy die |
Celebrities › Re: Olamide Stuns In New Lovely Photos by Eibams60(m): 3:32pm On Oct 04, 2016 |
wit d blonde, his now koffi olumide |
Christianity Etc › Re: Photos From David Oyedepo's 62nd birthday Party by Eibams60(m): 11:03am On Oct 02, 2016 |
diz man bday no dey finish |
Properties › Re: Houses Built Using Cargo Containers (Photos) by Eibams60(m): 10:47am On Oct 02, 2016 |
omo see gobe |
Career › Re: When You Work With Someone That Pilfers by Eibams60(m): 10:45am On Oct 02, 2016 |
u mumu aswear. u knw person wit em capability and u still dey yeye dey go. diz kind thread shouldn't b here from d 1st place cos d problem is u |
Crime › Re: Kidnappers Shot Dead By Soldiers In Bauchi State (graphic Photos) by Eibams60(m): 9:52pm On Sep 30, 2016 |
I jst pray say na kidnapers tru tru sha. dey look like wheel baro pushers to me. my opinion dou |
Crime › Re: Military At Benin-Agbor Forest To Rescue Margaret Emefiele by Eibams60(m): 9:43pm On Sep 30, 2016 |
now diz people dey go arrest farmers in d name of kidnapers jst because dey want incentives from d govt |
Crime › Re: Margaret Emefiele's Kidnappers Demand N1.5billion As Ransom For Her Release by Eibams60(m): 9:40pm On Sep 30, 2016 |
eyaaa. see how god dey bles some people oo. my own time go soon reach insha Allah |
|
Crime › Re: I Raped My 15-Year-Old Daughter Under Influence Of Forces Beyond Me - Suspect by Eibams60(m): 4:40pm On Sep 30, 2016 |
Mr man to rape dat innocent child bin dey ya mind tey
tey |
|
|
|
Politics › Re: El-Rufai Registers His Son In A Public School In Kaduna (Photo) by Eibams60(m): 6:16am On Sep 28, 2016 |
washing and settings |
Christianity Etc › Re: This Photo Of Bishop David Oyedepo Dancing Is Priceless! (Throwback Photo) by Eibams60(m): 5:05pm On Sep 26, 2016 |
diz man sef. I don dey suspectam am o |
Politics › Re: Nnamdi Kanu's Mother In Court As Her Son's Trial Resumes Today. Photos by Eibams60(m): 5:03pm On Sep 26, 2016 |
d 1 in eye glass dou. seems she's there to show up.... |
Celebrities › Re: Olamide Shows Off His Blonde Hairstyle As He Stylishly Steps Out In Toronto by Eibams60(m): 4:53pm On Sep 26, 2016 |
real gay |
Politics › Re: The Ghost Town Of Bama Reawakened As Reconstruction Begins. PIXS by Eibams60(m): 8:12am On Sep 23, 2016 |
am nt seeing any church there. I don't know if am .... |
Celebrities › Re: E-Money & Kcee Hang Out With Their Mum At E-money's Five Star Mansion by Eibams60(m): 12:09pm On Sep 22, 2016 |
Op abeg were kcee dey buy em cloth. wat appen I no see dat ghost (skibi) 4 d pix |
Crime › Re: 2 Robbers Arrested By RRS After Victim Identified Them At Drinking Joint by Eibams60(m): 12:05pm On Sep 22, 2016 |
make I see d sharp guy pinchure abeg.abeg ambode givam sharp sharp slot for dss |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Stuns For Vibe Magazine [PICS] by Eibams60(m): 11:57am On Sep 22, 2016 |
Hmmm. diz blue ivy nany sef. Mtcheew |
Culture › Re: Ooni Ogunwusi In All White At The Beach With His Boys (Photos) by Eibams60(m): 8:41am On Aug 23, 2016 |
Diz oba pikin still dey do am for body |
Celebrities › Re: Linda Ikeji's New Media Office Vs Throwback Pictures Of Her Office by Eibams60(m): 10:54am On Aug 22, 2016 |
10 years to come diz her present office wil b seen as trash again |
Celebrities › Re: Elsie Okpocha Flaunts Mansion Gift From Baskemouth, Her Husband [PICS] by Eibams60(m): 3:23pm On Aug 21, 2016 |
I pray say no b stunt sha |
Celebrities › Re: Celia Savage Taking Care Of Jamil (Tiwa Savage's Mother) by Eibams60(m): 3:14pm On Aug 21, 2016 |
Wat is cute hia |
Events › Re: Akinade And Olufunto Married As Virgins!! (Photos) by Eibams60(m): 6:14am On Aug 21, 2016 |
because dem b virgins datz y u dey cal born again christians abi. Wat of d pastors nd overseers wey dey chop other women kpomo |