Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 374 pages)
Nah like dis pipu wan take develop their Biafra country?.we are proud of our brown roof here. See Brown water iPobs dey drink? cavemen pipu.Tufia! |
![]() Egbe Alakuko. |
He said that out of anger.Think dey don settled abi the widow complain to u? Let Fayose continue to cut pomo/fish,/ deceive Ekiti Ketes |
Vickyrotex com say something . Abi Nah to dey go Party u Sabi ![]() |
Mummy TOlu/Imaobong . Do ur thing Quietly without attracting those pipu with broken teeth from village/nearby .Make dem nor com eyes u Say u don arrive(shey o get mi ).heartfelt congratulations Iya Abiye |
Dis gentleman look innocent to trade/Market dat stuff .No thanks to those Ipodians criminal there.It seem Indonesia Police/narcotics agency don identified those F-Heads pipu as "DRUGBAS" . Kwe Kunu ya! shud stop disgracin Ikemba,Azikwe(IGBO) name. May the bastard dat frame Jeff up rot in Hell ![]() |
They shud transfer him to Indonesia,dat place fit dem. they treat criminal well |
saiNDAvengers: ![]() saiNDAvengers: |
He dat keepth him will not sleep /slumber. There shall be no missing |
Niagra dey complain too much.Kip Hope alive. There's Light at the end of tunnel.our light affliction is for a moment. Bear with baba Daura . |
![]() onyeali: ![]() onyeali:wetin make he do? Ur pipu nor see the welcome to Indonesia warning to such irresponsible pipu? As dey nor executed the rest, blame baba Daura |
It 's beta Somebody live in d slum,die nd open his eyes in Heaven than living in Mabushi,Apo,die and open his Eyes in hell.ALL WILL BE WELL hope4nigeria: |
God bless U FEMI ,U are a true Son of ur Fada.May God replenish ur pocket,U'll not lack/go Hungry. Thank God,nor bi developers Ogbona soup dey ate,Nah fight bi dat ![]() |
The renowned Women beater,tout,thug,thief too dey submit corruption case/file to EFCC . He think he can fool those Daura "shildren" ![]() |
NA wah oo. ![]() |
Pick one guy N settLe down.The influx of message go stop |
. |
Dos irresponsible thieves want to break dis Light Party ![]() |
Where can I order it for jennydoris ? She like am . OP,send 10 pieces to tosyne2much and his Kehinde WristBangle . Send me the bill |
Rejoice Ipobs yootu.I kwn some ipobs go still wail Thank u baba Daura. |
IPODS bizmen @ work ![]() |
.That's IPods 4 u. Bitter pipu. authority2006: |
ARESA, stop replying Those Gala//Lacasa seller |
aresa: |
One of the slayer of the SHOELESS one . I bin dey Watch dis Almajiri man the day he waka go AGEGE and talk rubbish . Thank Obatala,he's our president ![]() |
wetin make we com do? Dey won't use their stolen money for infrastructure development, nah to dey buy moto wey dem manufacturer nor ride#wastage# |
cyberdurable:thank u Gala and okrika seller.pipu wey book space are jobless and u dat spew trash don comment be dat/have something meaningful doin. Nonsense |
jail is exclusive for the POOR. U steal one phone, dey burn u /steal billion, dey praise u to high heaven or tell u STEALING IS NOT CORRUPTION.Niagra! |
do dey employed ghost? una dey complain too much |
How u take knw that ur children will die if u marry him? U have already sentence death judgement b4 arrival. God is still the unchangeable changer..U dnt need to run away to Gambia, sit down with him and talk it out.It is not by Force. wish u well |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 374 pages)

Egbe Alakuko.

Rejoice Ipobs yootu.I kwn some ipobs go still wail Thank u baba Daura.