Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 373 pages)
Dem mama agba arrow of the night don capsure dis man destiny ..dey don rendered him HOPELESS. Make dem kip am for kirikiri, he's now gofment pikin |
in 2 Kings 2:23-24 We read that 2 female bears came out of woods and tore up 42 little children for insulting God"s messenger.God may turn dis epilepsy woman to MOUSE .FEAR GOD |
Wife of the renowned thief |
The useless thing look like Agbako . WhY kip the 2 lizards ? Raze dem ![]() |
She shud return d jeeP and collect Money instead |
MAgu and his boys shud stop chasing shadow,the real thieves/Yahoo plus babas are in the house.Dey won't use the money o empower jobless peeps,Nah to dey build ghost houses Up/down Awon olori buruku dede de.Awon eyan radarada,rauraU,Jatijati. ![]() |
money ritual . May OGUN,ESu,Sigidi,Sopona,Ayelala smite the killer wit blindness.May her Spirit neva rest until those those hopeleSs killer are expose/kill and their useless corPse burn.Bastards ![]() |
. The Wages of SIN is DEATH .KILL THEM ALL ![]() |
IPods yootus disagreed. Dogpesi is not a thief |
Gbaja, pls stop supporting those useless thieves. Dongo , Didirin must go.Those irresponsible goats make pipu insulted Baba Daura on diz budget issue.Wish baba Daura nah Joko Widodo |
young lady, dnt mind the mumu one dat told u can't marry due to ur profession/job.Nah person dey marry Psp driver, tailors, etc.Face ur job, those who appreciate u will fight ova u.. |
Which useless constituency the goat want to use the 109M for?Let the thief dey deceive una.They'll buy sewing machine,dryer give to Selected few and make noise Up and down. Yeye pipu dem EmeeNaka: |
dey don't resign here, mba! it is against our law,.They rather jeun ko ku.Thieves |
Thank U |
In Mukina2 voice, Game over. It is finished for FAYOSE,Koro-IBO. Us shud bundle/troWey da( bastard and his Son to NIG ![]() |
Good job boys applause ! Kill dem all . Go to ND and wipe out those lunatic bombing pipeline. . |
Nah like dis pipu wan take develop their Biafra country?.we are proud of our brown roof here. See Brown water iPobs dey drink? cavemen pipu.Tufia! |
![]() Egbe Alakuko. |
He said that out of anger.Think dey don settled abi the widow complain to u? Let Fayose continue to cut pomo/fish,/ deceive Ekiti Ketes |
Vickyrotex com say something . Abi Nah to dey go Party u Sabi ![]() |
Mummy TOlu/Imaobong . Do ur thing Quietly without attracting those pipu with broken teeth from village/nearby .Make dem nor com eyes u Say u don arrive(shey o get mi ).heartfelt congratulations Iya Abiye |
Dis gentleman look innocent to trade/Market dat stuff .No thanks to those Ipodians criminal there.It seem Indonesia Police/narcotics agency don identified those F-Heads pipu as "DRUGBAS" . Kwe Kunu ya! shud stop disgracin Ikemba,Azikwe(IGBO) name. May the bastard dat frame Jeff up rot in Hell ![]() |
They shud transfer him to Indonesia,dat place fit dem. they treat criminal well |
saiNDAvengers: ![]() saiNDAvengers: |
He dat keepth him will not sleep /slumber. There shall be no missing |
Niagra dey complain too much.Kip Hope alive. There's Light at the end of tunnel.our light affliction is for a moment. Bear with baba Daura . |
![]() onyeali: ![]() onyeali:wetin make he do? Ur pipu nor see the welcome to Indonesia warning to such irresponsible pipu? As dey nor executed the rest, blame baba Daura |
It 's beta Somebody live in d slum,die nd open his eyes in Heaven than living in Mabushi,Apo,die and open his Eyes in hell.ALL WILL BE WELL hope4nigeria: |
God bless U FEMI ,U are a true Son of ur Fada.May God replenish ur pocket,U'll not lack/go Hungry. Thank God,nor bi developers Ogbona soup dey ate,Nah fight bi dat ![]() |
The renowned Women beater,tout,thug,thief too dey submit corruption case/file to EFCC . He think he can fool those Daura "shildren" ![]() |
NA wah oo. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 373 pages)
Dem mama agba arrow of the night don capsure dis man destiny ..dey don rendered him HOPELESS. Make dem kip am for kirikiri, he's now gofment pikin
? Raze dem 
She shud return d jeeP and collect Money instead
. The Wages of SIN is DEATH
applause 