Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 373 pages)
Nah d handiwork of Dem boys wey carry-over/failed his course Hausa dem .u killed his body not Soul |
Why dey nor go fine Pass oyoyo wen dem nor dey sell their Body like those professional undisputed prostitute from that popular E state ![]() |
that one nah his community project. His village winches dey play ludo for him head |
God bless u OP.May Ogun, Ayelala, Sopona, destroy GLO.nd may Esu cripple MTN |
wetin consign dogara and oda lunatic thieves how we survive,? They are the shoeless one goats.To them, STEALING IS NOT CORRUPTION/PADDLING. Bastards |
ipobs are scammers, thieves, fake/substandard dealers. whitish thing transporters. They shud hang that flaties herbalist |
Darker noir ![]() |
fruitless journey cos PDP is dead ![]() |
Some NIAgra police FORCE are imbeciles . No water canon,rubber bullet ,nah live bullet dem dey use on defenseless pipu.That Oba too nah 1st mumu . Next time the pipu will do the needful rather than drag any criminal caught b4 one useless king . Aminat508,is dat yo village oba ![]() |
even P Kumuyi knw that FAYOSE can change,he dey deceive himself |
Wetin make we com do?. Open ur own post abi. onuwaje: .*singing birthday lullaby to a broha* Happi birthday to u,*2.How old are u now .LLP.hip!hip!Hip! Hurray ![]() |
May ur daystar shine.Ur light shall not be put off.Long life is ur birthright.Have a splashing birthday |
simply ignore the thief |
ok but wetin he do u? |
the useless one.why e dey jumped like headless goat |
KILL THOSE EVIL SPIRIT . JOKO WIDODO ,we need u here @ Eastside .Kill dem all ![]() |
Typical Bororo . NAh like dis madness dey start . Walking/wandering about ![]() |
Some of those pipu are pathetic thief/liars.But who are dey deceiving ? Definitely,not God |
All thanks to the shoeless one.They honestly raped this country. |
Panic wotever his name .u nor see betaa coach than dis 3rd class coach ? Una don strike a deal to collect kickback from d Man.Supa eagus must quality go world cup ![]() |
Which kind EVILDENCE Niagra police dey look for ? Dey Want to examine her Puna ? Abeg,Make dey drag the hubby b4 dem Baba AfriCa science for quick Solution.Dis Case is beyond Niagra police |
Yes Sherifu is awa man .If u can't work wit Sherifu,beta go jump inside Marina wota .Thank u broS J . Tonyebarcanista,wot Sayeth thou . I See FAYOSE as Vice NURtW president ![]() |
Mama Caro .Wetin I do?. VickyRotex: U fit be ex eiye as u dey look me like dat . I surrender oo nor com kee me ![]() |
U barely knw him ? Isn't dat GUN salute/sign in d pic ? Abeg,drag the yellowee go area F/SARS office,He go talk beta |
useless scavengers .Why una dey run ![]() |
Eni awi fun, Oba je ko gbo..Those of u wey dey do yuppie/gangsters boys instead of facing una books, may u not gone with the wind so soon.SHUN CULTISM |
good. |
Jonathan! He dat keepth him will not sleep |
Xmas don dey knock door,evil pipu on the prowl. I click dis think say nah dem Indonesia yootus .Thank God for ur safety.Beware of friend ![]() |
, |
Useless talk . Nah so dat clown from dat State threatened to expose those Ghost wey sponsored his election with Money,.Till tomorrow,nothing dey happened.Nah so dat ancient ATM Aka "Dasuki" talk,but no show.MAke d lawyer dey deceive himself,Ghana must go bag neva reach him |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 373 pages)
.u killed his body not Soul

. NAh like dis madness dey start
. Tonyebarcanista,wot Sayeth thou
good.