Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 373 pages)
IPOB and evil .IFEDIORA Ur setback in life is as a result of ur EVIL/WICKEDNESS not the Lil girl. .Useless woman |
Tell those immigrants pipu developing Lagos with their faeces/waste to go back to their state.We like our Brown roof beta pass dat sewage disposal state |
Opportunity kor,opposition ni . Useless thief .Even the YeYe legislators are bunch of rogue |
Ikunle oooo |
no case .Even animals get sense pass those useless pipu. D way dey ump in front of car and spread thei legs like keeper wey wan catch ball.Those pipu need retraining. |
Good dey shud release the innocent man ASAP He mistakenly hit a cat mysteriously turned/changed to lasman.eyewitness ![]() |
. Good Operation cattle occupy Dem Lawless pipu estate |
SHAME ![]() |
MAN U 5- Bo 0 ![]() |
Give Niagra food no barcode ![]() |
Wic one be knowledge is power ? Bia @ OP,invest ur money Where u go see/reap ur fruit not one kain Spirit/double. Pocket .if u nor get land for car Wash,discuss wit "some"Landlord,dey may lease the Space for u. |
Either car wash/laundry biz.Wish u well |
All dis cos of CH phone ![]() |
Dey there dey threatened pipu with 1980 retired Soldier cos u Wan buy 25k laptop.if u wan buy car/house nkoh ?50 soldiers go follow u ?.U are either looking for stolen/defective laptop with dat 25k. Save 40k for a good one(not guarantee).My own papa nah popular Dibia ![]() |
Make dem continue with their lies,2019 isn' far.Thieves |
Tht woman is a Pathetic liar . Wic useless charm is she talking about ? Ur hubby nor take care of u and u invited Ur lover for a sizzling romp cos the coast was clear.As for the dead,What he like eating,killed him.Dey Shud release dat IPob guy ASAP . |
No need to write any letter.unlike b4,dey have open door policy now.They'll attend/sort it out.All will be well |
Tell those Scavengers baStards to continue bombing govt property. We dey their together. BUBU/the SHOELESS One dey Enjoyed 24 hrs light,the lunatic pipu dey bomb pipeline.continue ![]() |
See the black spot on dis one head . |
He should learn thuggery from the renowned tout abi? ozoemenaca: |
SCAM NAh BUBU u Wan Play so afta u insulted Pa Daura Wife. What happened to his Poultry farm(2013/2014?) |
. oloworulz:Nah Mallam shave dis one head ![]() |
Who else if not the renowned SHOELESS one.Persin wey dasuki,Pa Bode,Tony,Obanikoro,Diezani,FAYOSE. Obas Scammed can dole out dat money to buy cAke.Afta all,he dey tell us How much dis one stole/STEALiNG IS NOT CORRUPTION |
male thief was beaten.Female kidnapper too.Na wah ooo |
iwe kiko lai si oko ati ada, ko pe oo, ko pe oo..ise agbe ise ile wa, eniti ko sise, ama ja ole. if u are unemploy and u are there waitin, beta go FARMING.NO FUTURE 4 LAZY PEEP |
confusionist party.Make una dey waste una time |
Face me I face u WAHALA .if not Iya Wosila/Iya ibeji,e. Go bi mama Chibuzor. Ood for them. |
Go and meet his pipu in ur village.Abi none of his family dey Niagra again?I believe he'll either deliver ur car/give u ur money back.Dnt report him to US embassy now biko ![]() |
So the govt should leave those thieves abi ? Pathetic ! How I wish we have President Joko Widodo here ,those useless pipu like diezani,Dasuki,Bode G,Obanikoro,FAYOSE and oda miserable thieves will think twice b4 stealing.Young mAn,ur post is useless too .No offence ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 373 pages)
IPOB and evil
Opportunity kor,opposition ni
no case

Carry u failure go ur ogogoro bridge.
