Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 374 pages)
if to sy nah Niagra police crushed the trailer/killed pipu now,they'll zoomed away.But the trailer driver/owner don buy market ![]() |
VIckyrotex I rejoice with u . Shine teeth . ![]() |
He signed/log out shamecurls: |
Dey should have slice one of ear comot to show his family/future pikin |
Ndoh! Stop Crying priscaoge: |
. |
We dey manage with sunlight/moonlight . Back to Gen, No time ![]() |
Free her .Make una mind una biz .Monkey nor fine but him papa like am. |
. That black spot * Pick Race* . There's no repentance after death.Embrace JESUS now . It is well |
I dnt understand how dis pipu reason/think abnormal . Who's Ambode adviser ? ? So afta those Iya Wasiu,baba Emeka,Mai suya don pay daily/contribution to Local govt,Omo onile and touts money finish,dey'll sill pay tax from their meagre hustle? I dey wait for the useless goat wey go go to Baba Wosila Alapata shop go demand for dis wuruwuru thing . Nonsense . |
Our problem nah those irresponsible,useless nd corrupt lawyers/judge. Give those thieves /sentence them to 30 yrs jail each ![]() |
he's now Mai ruwa,Mai nail cutter,Mai Orange seller,mai gate man etc |
God bless/protect Abba KYari.I see this gallant super Cop as IG/DIG in no distance future..Mbu,is a thug/learner |
Ejiofor nobody gonna kill u ok but Kanu and his fellow miscreants jonny gonna Tay long for prison . Violence no pay,rascal nor good. |
. NgeneUkwenu:*Faint* |
Typical Eastside miscreant. they don export their lunacy to overseas.Doing What dey knw best to do.I mean partly their occupation. Dey shud kill that rabid dog Chukwuma ASAP |
Where is the pinsure ? Is it possible for a nursing mother to feed her baby,make up whlle driving ? I'll give u referral letter to psychiatric hospital to examine ur upstairs ![]() |
What's breaking news here ? It is the usual/normal thing jare. How much Badeh steal wey una dey make noise ? COMMON $1 MILLON una kal it stealing ? NO!No!NO.STEALING isn't CORRUPTION . JONA,DASUKI,DIEZANI,OkoNjO WAHALA RUIN dis country.May Ogun blind aNY corrupt/useless judge that'll set dis Badeh free |
. Socketbet: .true talk.jare.Go Birnin Kebbi Poly,u go fear ![]() |
. Moki baba wa Balogun Aremu,Okikiola okanlomo . Ku ayeye ojo ibi. E pe laye sir .if not pipu like OBJ,,Jona go don ruin NIG beyond repair. I rejoice with Baba Iyabo*Singing* Olojo ibi Ijo kan e oo, *change tune to Ebenezer ober music* Happy Happy BIRTHDAY to U baba . ANybody wey dey vex fi go jump inside Marina water God nor go vex .Eba dey sweet ![]() |
." Enikeni ti iwo BA nipa lati se iranlowo fun,ohun naa leni Keji re toju e". Whoever you are in capability of assisting remain your intimate. Luke 10: 22-37 is a good example. Aminat508:Pls NLS,save a soul. Our 1000k each(not Tax)contribution will do her a kind favour.May we not be unfortunate.U'lll not miss ur way,ur pocket nor go get hole.Pls help ![]() |
If u want to see/knw how old I'm,come to Elephant house,Marina. Mon-fri betw 8AM-7pm . Dennygirl:Thank U |
I dnt trade insult with. Kid/lady.I'm old enuf to be ur father.Not insult but fact. Dennygirl: |
Happy birthday Ebora of Owu land.The man Wey destroyed the useless PDP,deleted Jona from Aso Rock and banished him to Otuoke.Long life is ur heritage sir ![]() |
. |
. . *singing Abass Obesere music* NOTHING SPOIL |
cfame1:young man,send sos to ur state gov thru min of youths/sport.Look beyond NL,Seun don ban Ego biri nwa Ego here.Wish una well. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 374 pages)
if to sy nah Niagra police crushed the trailer/killed pipu now,they'll zoomed away.But the trailer driver/owner don buy market
get thee behind me,SATAN
. Shine teeth . 