Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 374 pages)
Find ladies wear,panties etc.take it to banks/schools and do he needful.wish u well. |
Dis is Cheating ,it is not acceptable,in fact we nor go gree .It is MODU till 2018.We people deceit People say No to 3 months . MoDU,abeg! Nor gree ![]() |
Hope that lunatic govt who rather go about cutting cow skin dey read dis.Somebody should tell the tout dat we dnt need his roadside economic |
EKE CHUKWUDI44 KINGSLEY and SIMEON ONYEKACHI aka Ego Bia Ego .My pipu from Eastside . I weak ![]() |
Is she an object to be pound left and right ?What's the assurance that U'll marry her after dis pounding? Yes! Not all girls are WILD/BEAST expert in such.Marry her first b4 u complain |
Be bold UBAH Pls BE BOLD.Name those irresponsible,saboteurs,bastards,thieves that doesn't want dis country to prosper. Pls do us dis Favor Chief,Dr,Otunba Okanlomo Ubah ![]() |
Wetin persin go do?Nor bi their faulty,nh the useles NTA showing us black/white movie we blame. Eyekandi:dey don rape us finish |
That Jona own nah thief ![]() |
Lil blacksparrow of Nigerabean ![]() |
Singing Sunny music* E kilo f'omode* Their wahala,that one nor concern us. |
Prayer is good. Pidggin: |
Who do U BLAME for dis? The Bini girl/men who can't control their LUST for anything in skirt/Omo pupa? IT IS TURN BY TURN BROWSING.LA lick La go.Her Babalawo must be strong. ONI ISN'T BLIND.There are many beautiful,homely girls @ IFE,Ilesa,Iwo,Oyo.Nah ONI wan marry APon bi epo,FREE THEM Jadekitana: |
Hope U'll be happy if somebody come out today and slander U b4 ur man(if u are married).?did ONI told u dat he's deaf,dumb/blind? Jadekitana: |
What is the evidence that she's the FREE DISTRIBUTION?Let her ex come out and open up on dis/bout her illicit trade by barter not one olofofo dat sidon in Germany dey slander persin image. Jadekitana: |
Nonsense ! It should be Pay as u watch.What about us that leave home @ 4.00 AM and come back @ 10 PM or those who nor get light ? |
Wetin consign una ? |
ARIYI-BI-SALA.There's no free money/DaSuki ATM no longer dispense free money for una again.The only thing u can get from baba Daura now is cold KUNU/ kolanut.We dnt want mama Okonjo WAHALA.In fact,we'll collect all the money she and DIEzani stole.Shikena! |
Pathetic! ChinoJeff: |
WiCKED WIKE playing politic of BITTERNESS,KILLING . Election is Over,why dis destruction ? PDP-------------------->>> NEST OF arsonists. MODU, Kal WIKE to order ![]() |
They shud give them Mass burial since their family abandoned them . We can't blame govt for everything here. |
Have secure another job ? Dnt because of a minor misunderstanding throw in the towel/give up.Do ur work accordingly. Come again, that u want to help a Nairalanders is a blatant lie . U can't use that to curry our sympathy.Not all pipu here are SULE. Wish u well |
1.2k Angry buyer ![]() |
Nah the Handiwork of Eastside Fatais.God pass una |
Baba Oyoyo,bubu,baba Daura, what name again ? Abeg,buy sweet,date,chinchin come for ur shildren ooo,make dem no wail /roll on the floor ![]() |
Sule! So 2 adults can't play/joke again ? |
Go and resign her Mr No Mistake ![]() |
Wetin I do? Bia! Where did I mention UR HORROR/ERROR sorry HERO name GEJ? Nah only him marry mum Okrika? ClintonDal: ![]() |
EDO pipu.Make una SHINE una eyes,dnt vote for thieves.Be dey in APC/PDP.Vote for peace of mind/credibility,development |
. We like am.AS long as He nor steal our money go hide for Oyinbo country under the guise of buying Dane guns like that Mama Okrika husband. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 374 pages)
,it is not acceptable,in fact we nor go gree
.It is MODU till 2018.We people deceit People say No to 3 months
KINGSLEY and SIMEON ONYEKACHI aka Ego Bia Ego
