Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 374 pages)
Contact una state govt .How much u the middleman don contribute for ur friend in Russian? Who send him to Russia? .Better still,let him contact IPODIANS secretary in Russia for help ![]() |
kaeforum:true talk. .Nah so my neighbour from ur state dey fight. |
The man should be careful.of dis jezebel of ex wife.She came armed to kill the man,that's her ultimate goal.May we not marry witch/wizard |
Kill ANGER b4 ANGER KILL U.. He killed his mother,now he'll die too.Pathetic |
typical Eastside pipu Dem .Because He nor fit steal Church money,the useless goat come beat his wife to pulp.They shud slice his ear/cut it off with blade ![]() |
NEVER GIVE UP.WEEPING MAY ENDURE FOR A NIGHT,BUT JOY COMES IN THE MORNING. |
.Funjosh:forgive him,nor add fuel to his wahala.The babalawo wey do am don die . Nah to chain am if u see am for road ![]() |
Thank U Baba Daura.We are satisfied with ur appointed so far.Almost all Jona appointed are thieves.Ride on Baba Daura. |
. |
COYG . |
Dino like FAYOSE is a useless man.Wetin concern him in Orisa dudu of Edo state marital life ![]() |
Common Rashidi ,give us today. MAN U 4------Watford 1 |
Swansea 3---------- MUKINA2 2 ![]() |
How do dey knw say those pipu are boko rams? |
Good.Thank God say nor bi Mr stealing is not corruption dey there now,we for nor see dis thieves in shine shine bangle.RIDE ON BABA BUBU |
Tonyebarcanista must see dis.Make he stop his blind support for dis useless miscreants.The earlier,the beta Mynd44: |
Tonyebarcanista.Bia!, com and see ur pipu |
Thieving WICKED WIKE Playing ten ten with RIVERS Pipu Money . |
That lil girl look like DIEZANI oooo.God forbid bad thing Tufia! ![]() |
the useless he goat mai ruwa malam don drilled the girl pot to a state of comma .She need rehabilitation ![]() |
We are our own enemies in dis country.Those pipu cherished their dollars while we do all kind with our Naira here Some useless soul simmply use blade to cut our Naira.dey draw graffiti on it. |
BRutanshi is working unlike those FAT PoT belle CDS and other useless COAS in jona govt that can either do press up/exercise.All they knw nah to steal money. Kudos to PMB.GOD bless NIG Soldiers |
Forget it.There's nothing like BIAFRA.Dnt mind those miscreants protesting.Face ur study ,dnt allow those useless touts to confuse u |
U are free to say whatever u like,the truth remain dat Baba Daura isn't a Magician.U dnt expect a chance overnight.May we not see anything like jona as NIG president again. Listen up,if baba Daura F-up(I'm so sure he won't) we'll deactivate him the same way we banished Jona to Otuoke.For now,let support,pray and wish baba Daura well. NIG ONI Baje oooooooo |
Good thread.Not all those one with Snake,lizards,okeke with kids/Fathia balogun climb NEPA PoLE, and oda mumu post dat grace FP.Thank u OP for dis ![]() |
Oju kokoro o da Thank God,u come back to ur sense. |
Grab VIckyrotex *Walk away smiling .* |
I dnt pity ipad dilector but his Lil boy.. .He'll stay long in prison ![]() |
For using FAKE ID, U are a suspect too.Young man,change that F to M,you can't fool pipu with dis kind account. OlajumokeBread:FEAR GOD ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 374 pages)


.
,give us today. MAN U 4------Watford 1