Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 374 pages)
Happy birthday Hajia Aminat508.May Allah renew ur strength like the Eagle.May ur leaf remain evergreen.Long life is ur birthright.Ur joy shall not be cut off.HBirthday Omo Alhaji/Alhaja ![]() |
Mouka,vitafoam ,push up,assorted Bobby cream dey market. ITbomb: |
Thnk U JESUS .it shall be 4 ever. Time to drag tosyne2much and his live in campus girl b4 this Pastor .Enuf is Enuf ![]() |
. OkO oluremi,we rejoice with u sir.OkO Jona,we hail sir. Hatez , Make una come chop jolof . |
. all I read so far is they will kill U,they will kill U,they will kill U and I wonder why they aren't able to kill U since ? SAS is boko Haram,boko haram is PDP(Pa Azazi).PDP is a NEST OF KILLER(Pa Soyinka 2000 ![]() |
Those Awon Iya osoronga don capture him.He probably got frustrated over unpaid loan/life and end it ALL.I wont type RIP cos after death nah JUDGEMENT ![]() |
Do u apply for the job ? Or dey advertised it b4 ? |
Nah those pipu sabi. No other persin there except MARK . Suffering N Smiling continue |
Nor Vex,AMBODE dey com LIGHT IBEJU soon. |
Transact face to face,una nor go gree but will come here to disturb us how somebody scammed U.Hope the thief neva withdraw the money? Go to the bank early in the morning with the teller/ur iden card and discuss with the CC who in turn will direct u to the BM for the needful.They'll reverse it only if the money still dey kampe. nely: |
Ur 3rd class isn't a death sentence. |
Lame excuse.He nor get PA abi?While the FAT CATS downstairs ate/drink assorted so so and even go home wih the copy of his useless book,the students he invited are left to drink BITTER LEMON.If to say nah PMB did the same thing,trust the twitter wrestler to spew his usual trash he kal common sense. Ebbunwa: |
Lying sense . U even gave them BITTER LEMON ![]() |
I weak ooo.Silsilah: |
GOd bless U Tolulakin.Niagrans are gullible pipu.See how pipu dey fall for the cheap scam like AKara Osu/dodo Ikire,even bank too that should knw better quickly endorsed the stupidity,Chai! Wondered why she nor sell one piece of her bread. TY bello,I twale for ur scam |
Leve that rabid,uncouth gov alone,let him continue with his nuisance.We are waiting for Ekitigate report. efilefun: |
. Pa Daura is too gentle,Wish nah Obj/Abacha dis man dey attacked left/right,e for don hear am tay tay.Continue ooo ![]() |
Confused people party.Who'll vote for SAS in 2019 ? See how Mimiko dey waste Ondo pipu money ,e for donate the money to IMO/OSUN civil servants dem ![]() |
Thieves nd corrupt people supporters club Gen Secretary.How's is ur chairman Chukwudi44? praxisnetworks: |
OgbeifunErom:u are very correct.I dey suspect dat one with thick head ![]() |
OgbeifunErom ,see juju lappy .one is ANSWER and the other is CELEBRATION. ![]() |
Pity the gate man.Thank God,he's not ur usual malam. Sorry ndoh . |
.OgbeifunErom:Fear "MOB" .*Wear mask* |
I knw some pipu go get stomach upset/wail as usual.God bless Nig Soldiers ![]() |
my usual customers nor dey there .Let somebody shout hallelujah [quote][/quote] ![]() |
.OCHOLEMU GODFREY wundjure ISAACS OCHE . Is ISAACS OCHE cripple Those pipu from the oda side self nah to dey kill nd protest be their trademarks ![]() |
This is wot u get wen. U read upside down. Read my 1st/2nd post over again and reason well.Mind u,I dnt trade banter with kids.why did I tell him to sniff around/buy 70k Pepsi?I'm so blessed to engaged in scam.I like my papa name. HaykayIsOkay: |
HaykayIsOkay:How do u knw that it is GLND? Not everything is GLND.Let him go there and confirm |
There's another propaganda job waiting for her.Watch out for .............FREE KANU Protest .Shameless pipu dem ![]() |
Wetin he do una ?.wait till 2023 b4 una can impeach am ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 374 pages)

.it shall be 4 ever. Time to drag tosyne2much and his live in campus girl b4 this Pastor
.Enuf is Enuf

,e for donate the money to IMO/OSUN civil servants dem
