Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 373 pages)
Dnt despite the day of little beginning.Accept that 60k biko.Some are outside looking for dat opportunity,never let go biko ![]() |
Is TECNO a Phone ? That 2 days ON 1 day OFF FONE. Tecno guru,make una com helep una brotha ![]() |
Who scam U and how dey scam U ? Dnt say it is ur last kobo,may God replenish u pocket.oya,finish ur tori ![]() |
Obey ur parent so dat E shall be well with U. Forget about classy/attractive/beautiful.There's something ur mama knw/see that u aren't aware of.Sit down,think deeply,investigate/talk to ur papa.Dnt rush in so dat u won't regret tomorrow.Above all,PRAY IT.May Eledumare touch ur mama heart |
. Yes they are 'bastards' Abeg wetin u do them and wetin dey do u last week? Gist us abeg. bestower: |
I mean when the boy enter her not after the deed sauceny: |
One chance coach. Abeg find beta coach biko .winch kor,lizard ni. Coach olodo |
She was asleep around 11 pm(where did she sleep) and she nor fit shout abi/the house nor get tenants abi? Elosky20: |
Why did she kip quiet since ? What did she tell her grandpa that happened to her ? Those lil kids ehn ![]() |
E dey speak french,Egun or Bantu language to u. Go there first and see thing with ur kokoro eyes but if dey ask u for Money,PLS HIT THE GROUND RUNNING. It is well wit u |
God bless Eluagu . He's beta by far than those irresponsible miscreants from East Africa disturbing us with their fake lifestyle and Bia nuisance ![]() |
They should feed him the finger. In other word,it is NIG 1- Chinco 1.Shebi the same NIG rob one Chinco man 450k and still razed his house. |
FAYOSE is a FRAUD.He scammed big Joe . Baawaa: |
Ranting of Wicked WIKE.Blame Supreme court for dis macfarland: |
Resignation is alien to us in dis part of d world. Drag the thief in Silver chain to Kuje .We all knw how d thief and his companion Lamido Sanusi wrecked Akingbola intercontinental BaNK. Okocha money still dey the Lion throat.He shud be punish accordingly. |
She don take ova Tonto dikeh spot here abi ? Nah everything we go see plus her makeup ![]() |
.So true. The more u look in dis obodo Nija,the less u see. If nah common man now,police for don drag am.Make we dey luk sha. Agubushmenyo: |
2/4. If u add that mama Patience nah complete jazz .Ur enemy go run without looking back |
I can hear Ipobians singing we no go gree! Saki nah awa 'SUN',we nor go gree! ![]() |
Dis is the type of ipodian youth we want not those miscreants shouting/disturbing our peace with their lunatics protest up/down.God bless the young man ![]() |
Pity ! Some house there nor get rest rooms.they potty inside nylon bag and Phew! Off it fly ova ur head . Osun is now turning to State of miscreants/Angry,hungry pipu.God dey sha. ![]() |
![]() |
PDP............. Share it,steal it.. Jona.....I am not a thief . |
Awonn olodo Omo jatijati.Thank God,no police @ sight,e for bi anoda tales.I pity the innocent among the useless peeps |
.Ibelong2God:jona is Ineffectual Buffon . Tell ur Metuh to vomit our money ![]() |
Dnt mind dat IpoBian youth. JONA is a Thief.Deal with it. DropShot: |
The same usual clueless talk.Make E tell us what he knw about Dasukigate,Nurse Metu,Pa Anieh,OLU fale,Diezani and other miserable thieves,Mbah! mrodogu: |
Bia! how does June 12 related to the Ipod miscreants and fraudsters disturbing the peace of dis great country ?.Some mad pipu sidon somewhere and kal the country ZOO,threatened war against FG. Biafra is a scam ,it is Dead ONE NIJA ![]() |
First class graduate with dis ur Okrika English?. Dmadagwa:send ur CV to Vickyrotex33@gmail.com ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 373 pages)


. Yes they are 'bastards' Abeg wetin u do them and wetin dey do u last week? Gist us abeg. 
. He's beta by far than those irresponsible miscreants from East Africa disturbing us with their fake lifestyle
