Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 373 pages)
How persin Wey nor fit breath, think straight dey comment here remain mystery. May God "DELEIVER" U. donsteady:Nobody force u to love anybody. FRIENDSHIP is not by FORCE. Abeg,go resign am ![]() |
Eni bi omo oran ni pon. Fayose alaseju baba asete.Awon iya osoronga ti capture e. Make we sidon dey look ![]() |
Val spill ova |
May the soul of Dora Akunyili RIP. EFCC,abeg standby,dnt allow dis Mann to run away like Lamorde ![]() |
cheap propaganda . |
Cos they are miserable goats bigboss80s: |
There's time 4 everything.It is not their family property/business.They shud drag those who refused to handover ![]() |
He look like a giraffe .jail him ![]() |
. Dis man don dey vex me Walahi .Thnk God,Senate don suspend his wahala .Still waiting for his toll gate fees b4 he see Nigra Red eyes ![]() |
Kenya get talent.. while our own pipu here disguised like mad men. |
The money he gave Metuh,Dasuki and Co is for what?Stealing is now corruption if u dnt knw. dstar01: ![]() |
Mama Bakassi ,ok,Thnk U but it won't stop baba Daura to do the needful/recover our money from jona nd his Dasuki thank U Mama |
God bless Okorocha. Say no to biafra ![]() |
Happy birthday swt Bubu,pa DAURA wife.Long life is ur heritage .Abeg,cook enuf jolof cos those specialist mourners/wailers are coming |
.Thank God,we vote baba Daura. jona,Diezani,Dasuki for ruin Nigeria |
Stop lying Emeka Emelano .I cant but thank God for Baba Daura,my vote is not in vain . |
Happy birthday lalasticala.Ur joy shall not be once.Ur expectation shall not be cut off.Long life is ur heritage.Experience pece of mind on ur day,Have a splashing birthday. Aminat508: |
It shall not be well with the useless school . Dey think u bi Dasuki PIKIN . @ OP,drag those thieves to Magu or use Daura name swear for Dem. Dnt give Dem one koko.Return their useless prospectus handbook back to them.Nah by force to go sch ? |
Wicked WIKE have nothing to offer RIverians. |
IPOD Youth dey do Ranka ya dede . NLS National Association of IPodians,make una come donate to una pipu ![]() |
The useless thief go Tay long for prison like MONKEY. Tell ur SAMBO to FREE/RELEASE Our MONEY ![]() |
U are chasing pus instead of thinking how ur life go beta for u/ur family?who pusi don help b4?The end Nah DESTRUCTION.EMBRACE JESUS now ![]() |
After death is JUDGEMENT. Give up SIN. .RIP to him |
sorry @ OP,it's EKO FOR SHOW/SHINE UR EYES. THIS IS LAGOS.Dnt blame the receptionist,NKAN NBE NI LAGOS.Anybody can fall for the trick(Especially those who like to jump queues/impatient. Sorry ![]() |
Ipodians reason/think upside down..Go school? Mbah! Everything nah business in those immigrants eyes. wristbangle: |
. The man self look like broken bottle. Some of those task force are miscreants/lunatic in disguise.They arrest pipu anyhow,drive to one sharp corner and extort/negotiations sharp sharp. I nor laugh ooo : ![]() |
Those Mallams ehn . U need a thick skin to deal with their Wahala.May God help us in dis country |
Shine shine bobo . Beta than those Albinos in the other post |
One fancy y'ello Ipob youth ![]() |
Stop buying hawker/Aba made fire extinguisher.Pay good money for original one. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 373 pages)


Kenya get talent.. while our own pipu here disguised like mad men.

