Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 196 197 198 199 200 201 202 203 204 (of 373 pages)
go and see Femi Falana/festus Keyama/Ebun.Thieves ![]() |
Dnt marry dat lady or U'll enter one chance.Somebody who can't confide in U/kip U in the dark is dangerous to live with.Abeg,look for somebody else.She's not trustworthy |
Thank GOD for him.Say NO TO TERRORISM. |
those greedy Landlord/lady all dey knw best is to collect'ed' house rent but zero maintenance.To construct a concrete slab on dat shit-hole,Mba !They are more concern with Money.Sleep well lil girl ![]() |
Good riddance to bad rubbish.May we neva see Pharaohs/Egyptian(PDP) again ![]() |
They don port sharp sharp .NO wonder,we nor read BarcanisaTAN book of Lamentation again..Pa Chukwudi44 aka 430 go soon run.All thanks to baba Daura . |
Shey dis one fit work for dos pipu wey kolanut,coffee,cigarette,herbal mixture don turned their teeth to yellowish/brownish ![]() |
Let the beast sit on hot charcoal ![]() |
.Let see who'll suffer now eating watery beans. Some Ogaself !How can u be paying Ur domestic workers peanuts nd expect them not to cheat/play U ?U dnt need them if u can't afford to pay them we'll. |
Tell me the reason y you cova the plate num?Wot bout the door/Engine?Nah Supa glue u use sealed the door.Abeg,Open booth/door jare richardjacobs675: |
Let dem police do their work.No room for thieves in dis Govt |
Pa Kolade,why do U bother to resigned @ 80/81ys old?U for continue till U reach 95 yrs old sir cos there's No youth that can do it in perfect way.How come jona isn't aware of the monumental corruption going on in his govt ?saTANist,I weak oo .Jona won't escape Kirikiri ![]() |
Weldone .The car door/boot nor fit open abi ?U com cova the number join .I pity yo customer walahi ![]() |
* Odun lo sopin o baba rere.Baba ma sowa oo,Ohun ti o pa wa lekun oo lodun titun ,maje ko sele siwa ooo baba. |
See yo life 'Since yo shop isn't affected,nothing concern U abi?I sympathize with the traders who loss their wares.May we not see evil ![]() |
Yes! We dey behind him Kampe like Olumo rock.No room for thieves/miserable pipu in dis present govt.Wail on temitemi1: ![]() |
Good one baba Daura.Helep us add sand Sand into those thieves garri. |
This one nah lullaby ![]() |
Arabian Tales ![]() |
Dnt pity those Bastards. CUM4WHAT: |
Old format.They use lady pics as bait to scam U.just ignore them/outright Curse them.They'll block U/disappear |
Baba Daura always stand out among the crowd unlike that man that always dress like herdsman with his traditional Mourning black hat. Everywhere he go .Sai Baba Oyoyo ![]() |
. Those miserable thieves won't allowed good thing here in NIG.They preferred to loot nd tell us Stealing isn't corruption,wetin Nzeribe steal wey he jailed am,I'm Not a thief/Amelica will know.....We are on the pathway to recovery.May GOD help NIG |
I love Marketing Marketing is fun ![]() |
Sigh! Dangote Trailer nor dey use diesel,nah human blood dem dey use.Burningthe trailer won't wake the dead,'sew' the company ![]() |
Wailers thread .Baba DAURA body language is simply NO BUSINESS AS USUAL FOR YE THIEVES .Try Him and spend the coming xmas in Prison . |
!,Yet dey told Us the clueless one isn't aware of the corruption/thieving in his govt. No wonder,OruBembe wan scuttle/scatter last election.PMB must do the needful bout dis Armu roba |
Hope he'll ride dos flashy machine go home wen his time reach.Vanity upon vanity |
roast the Bastard ![]() |
20k .No pinsure .Very clean indeed .U fit carry dis exactly pic for head,snap am with a smile and post am ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 196 197 198 199 200 201 202 203 204 (of 373 pages)
go and see Femi Falana/festus Keyama/Ebun.Thieves 

.
?U dnt need them if u can't afford to pay them we'll.
