Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 254 255 256 257 258 259 260 261 262 (of 374 pages)
Nor wonda,nothing work in dis obodo country.They are going there to loot the treasury and after 3 yrs now fight the sitting gov/leave to join Na GarrI Na KOWA party.Thieves the same Osoba wey fought the gov Nkan nbe ooo |
![]() |
Nor bi new thing nah.He nor wan go down alone.FAYOSE to follow/escort him to OTUOKE.Less than 14 days to go.CLUELESSNESS @ work |
Hopefully,the incoming govt will put an end to dis Ugly killing of our refine soldiers by Boko rams.RIP to our men of valour ![]() |
Wetin yoruba again do u? Nah so una dey start Humanbeing1st: |
Dey shud search IYANGBALI house wela |
Yo moto nah ghost ride.No pics.the same model I saw @ 400k last week ![]() |
![]() |
Roba Abati.kip deceiving the clueless man.It is peeps like U,FAYOSE,Iya peace,Tewonde boy G and oda miserable saTANist that push/rendered Jona UseLess.Let the Man go jeje and stop ur Usual useless rant.Thieves ![]() |
Contact Vickyrotex,she's a renowned specialist in relationship Mata.A trial will convince U E mail her on antiolobieko@ yahoo.com |
He dey waste him time.The same bank that transfer u and within 2/3 months terminate ur appointment/sack U.Thank Jah for self employment ![]() |
. Iya Miliky Vickyrotex come see ooo.Omo/Iran Oduduwa oni baje ooooo |
nah u talk so.disumusa: .No to TRIBALISM ![]() |
I am a benefactor of Awolowo free education.We have decent classroom in those days not dis contraption school/classrooms the op post here.AWoism Apostle's' of today are bunch of thieves. VickyRotex: |
They are already apostle of saTAN ashson: |
What about Akpan,Akeem,Obinna the upgrader of result?Only the useless fellow/thieves contact them/fall to their antics. |
Yes nah but for the unscrupulous element amOng the lots painting them bad with their itching fingers.Igbo race are goal getter ginawest: |
Agreed.Igbo peeps are generally hard working pipu(Entrepreneur of sort),I dn t think any tribe can match their dogged ness/dexterity bigfrancis21: |
Ur mama isn't using U but love and care for her baby 'girl'.There's nothing wrong in that.once u are married,I dnt think she'll do that anymore.Enjoy the company of ur mama till it last |
The useless thief probably wrote dis article during his amorous affiar with Biaca Ojukwu ![]() |
Nobody shud do any 'maga' with the lepsory party .They have nothing good to offer than stealing,sorrow,confusion,killing and cluelessness May we not go back/return to Egypt).useless party ![]() |
Nor wonda,una dey slap/knock una head.Why not patewo'clap hand'koroba,Ipako elede,suku(knitting with Rubber/wool thread)but nay,nah to fry una hair with chemical.No wonda, Some of u dey compete baldness with men VickyRotex: |
Let see on Tues/Wed 1one: |
See am dey talk say him dey try to release pinsure oooo.Wonda how dis one wey u put here manage get here?Maxjax,thank u jare with ur eagle eyes. maxjax:I fear shey nor bi fufu ![]() |
Where in Ajah?Lakowe,igando oloja,Sangotedo,Abijoh,okun Ajah,Badore,VGC,thomas estate,victory esta ?1one: |
17k nor bi money abi? Wic area u dey for L agos 1one: |
15k nkoh? Sirious buya ![]() |
How much is ur last price ? 17k ![]() |
I see a better by far government everything gonna work well |
I sure say persin go enta thru the Window. VickyRotex:Nig,he go beta ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 254 255 256 257 258 259 260 261 262 (of 374 pages)
Nor wonda,nothing work in dis obodo country.They are going there to loot the treasury and after 3 yrs now fight the sitting gov/leave to join Na GarrI Na KOWA party.Thieves
the same Osoba wey fought the gov 
Nor bi new thing nah.He nor wan go down alone.FAYOSE to follow/escort him to OTUOKE.Less than 14 days to go.CLUELESSNESS @ work
. Iya Miliky Vickyrotex come see ooo.Omo/Iran Oduduwa oni baje ooooo



?