Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 257 258 259 260 261 262 263 264 265 (of 373 pages)
IYANGBALI/VICKYROTEX make una wake up ![]() |
Clueless and confusionist pipu.Useless JONANist ![]() |
NIAGRA YAF BECOME NUISANCE EVERYWHERE. JONATHANNNN.SE YA LIFE |
.IYANGBALI:Nah to go open shop(Church)come employ VICKYROTEX as Woli(she sabi gyrate/roll on the floor as she embark on spiritual trance)And u IYANGBALI go dey do the translation while shaking ur bweast.I go dey colet the offering .Small small,we'll get there |
Yes oooo!For xposing mi here,no more free ride for U/ur 'staff' identity nd selling/hawking of ur melicine is suspended in my molue.VickyRotex: ![]() |
Y u nor pik dem wey dey run after danfo for Ketu,Ojota,Maryland,Yaba,Ojuelegba,Ajah,Oshodi,IYana Ipaja,Sango etc ehn!Nah dis fresh,spotless one u wan grab go?I dey suspect U.VickyRotex: .Dodge behind Mama Shepos ![]() |
@ the rate u are going now,make persin nor say nah the handwork of dem pipu from Ur vilage.Change is wot u need OREMUSSANCTUS: |
Good for the useless policemen.they probably want to collect by force from the hapless driver. The 1st to comment Kid up there is mentally ill upstair.he need urgent medical attention ![]() |
IYANGBALI don carry ur miscreant come my hood Ajegungle don tire U ![]() |
kidnapper on d prowl.VickyRotex: take a sneak outa the thread fast ![]() |
Look @ her smilling/happy over betting.Nah Inside Nairabet shop u sleep?Make I waka go gist Ur Landlord ![]() VickyRotex: |
IYANGBALI,come see ur baba landlord ooo .He dey go jail |
thief,drug baron nah only here he fit do shakara oloje.He'll tey long in prison like monkey.Useless man ![]() |
CLUELESSNESS/CONFUSIONIST=PDP.Woe betide anybody that sit beside PDP in exam hall. |
ost=33437526]I can guess what he went o see the for {1} should hand over on the 29th may? {2} should I reocate to otuoke on the 29th may? {3}which kind work fit learn now? {4} will Buhari probe me? {5} will he send me to prison? {6}mama peace no gree me touch am again since lost the erec-tion to Buhari,should I marry another wife? {7}which of these women is good for me as a wife, diezani maduekwe?ngosi okonjo?stella oduah?rokiatu?mukinatu?iyangbali? {8}should I close down Nairaland before I hand over on ma 29? {9}is it safe for me o employ eleko1 as my cook or personal driver? {10}will still come back to power in 2019?[/quote]Nah to feed una with dog food sure pass |
Why waste ur time on a the goat that can barely feed?Let him continue to sing/dance to his werey tunes. 13july:His case is beyond redemption ![]() |
Persin wey life don bend finished.Nor need to curse him,he's already CURSED. OrlandoOwoh: |
Wetin U do am wey he go arrest U ? BUHARI want to jail mama Shepos(that one has already disappeared).I will go into exile if BUHARI win(we are still waiting Bros TEwonde G).Thieves,una hands nor clean |
Leave the MUMU ni SATAN alone,he's a zombie.Dem don TRANSFORMED/injected him with CLUELESSNESS virus.Nah like dat he go dey shout till 2040..Goat.mzlizabelle: |
![]() |
.notoriousbabe:Make una dey watch Notoriousbabe wella.She's a NotoriousKidnapper ![]() |
She 'chaired' the money with VIckyrotex *Run/jump on the roof of a train * com drag mi down if u like ![]() |
See the face of them useless Amu Roba ? IYANGBALI,bia,dem don arrest yo boi fried ![]() |
How u go take see beta bweast wen dem don over sucked yah own finish. IYANGBALI: ![]() |
VICKYROTEX come see ooo ![]() |
Fresh/smooth.IYANGBALI,come and see better bweast ![]() |
Evil pipu run when no one pursue them.Whether he like it or not,they'll surely transport him back to US to cool his heels in Prison.Useless Man ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 257 258 259 260 261 262 263 264 265 (of 373 pages)
make una wake up

as she embark on spiritual trance)And u IYANGBALI go dey do the translation while shaking ur bweast.I go dey colet the offering
.Small small,we'll get there

