Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 258 259 260 261 262 263 264 265 266 (of 374 pages)
U see dat clown wey dey quote u say u nor go skul?See am with Rip English.Nah him I dey refer to oo IYANGBALI: |
U read that one asking for evidence.Must we copy Oyinbo pipu?Mouth action,nah dem.Tatoo,Nah dem.Bweast/koko below enlargement/vibrator,nah dem.Every bad thing,nah dem. VickyRotex: |
Abeg,nor let IYANGBALI screew U.U wan compare her to the renowned scholar Mama Shepos?U are on Ur own sha[quote author=Macmilla post=33516894][/quote] |
Some goat still indulge in the act.If u talk now,they'll kal u old skool. VickyRotex:Cancer no bi coconut |
Ok.Hold/kip it for him,when he's thru with his engagement in Kastina,he'll come and pik it in Lagos.Dnt send Anybody to him. CashdownNG: |
U are duller than an illiterate goat. Donclaracuzo:Point out My tribalist comment/assault on IGBO.Goat. |
I dnt argue with a cretin chidistone: |
Pic pls ![]() |
Ur white guy nor get house/hotel he dey sleep in Kastina abi DHL nor dey deliver/reach Kastina again? CashdownNG: ![]() |
To all impatient gangsters,Fish seller(VICKYROTEX)wey dey dumped dirt inside drainage/IYANGBALI wey dey use Oshodi railway track as toilet ,it won't be biz as usual.Make una com pack they go back to una Somaila ![]() |
BUHARI gonna Match word with action.Nig gonna work again Like to see War against Indiscipline in action. |
CC• VICKYROTEX/IYANGBALI.U 2 winches shud examine unaself ![]() |
Make I go warn IYANGBALI/VICKYROTEX .those 2 nah locomotive train ![]() |
We TRUST U BABA to HIT the ground Running.NIG MUST SMILE AGAIN .Gone is the Era of CLUELESSNESS.We yearn for ACTION/beta life |
IYANGBALI/VICKYROTEX make una wake up ![]() |
Clueless and confusionist pipu.Useless JONANist ![]() |
NIAGRA YAF BECOME NUISANCE EVERYWHERE. JONATHANNNN.SE YA LIFE |
.IYANGBALI:Nah to go open shop(Church)come employ VICKYROTEX as Woli(she sabi gyrate/roll on the floor as she embark on spiritual trance)And u IYANGBALI go dey do the translation while shaking ur bweast.I go dey colet the offering .Small small,we'll get there |
Yes oooo!For xposing mi here,no more free ride for U/ur 'staff' identity nd selling/hawking of ur melicine is suspended in my molue.VickyRotex: ![]() |
Y u nor pik dem wey dey run after danfo for Ketu,Ojota,Maryland,Yaba,Ojuelegba,Ajah,Oshodi,IYana Ipaja,Sango etc ehn!Nah dis fresh,spotless one u wan grab go?I dey suspect U.VickyRotex: .Dodge behind Mama Shepos ![]() |
@ the rate u are going now,make persin nor say nah the handwork of dem pipu from Ur vilage.Change is wot u need OREMUSSANCTUS: |
Good for the useless policemen.they probably want to collect by force from the hapless driver. The 1st to comment Kid up there is mentally ill upstair.he need urgent medical attention ![]() |
IYANGBALI don carry ur miscreant come my hood Ajegungle don tire U ![]() |
kidnapper on d prowl.VickyRotex: take a sneak outa the thread fast ![]() |
Look @ her smilling/happy over betting.Nah Inside Nairabet shop u sleep?Make I waka go gist Ur Landlord ![]() VickyRotex: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 258 259 260 261 262 263 264 265 266 (of 374 pages)




BUHARI gonna Match word with action.Nig gonna work again

.Gone is the Era of CLUELESSNESS.We yearn for ACTION/beta life