Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 374 pages)
did he think tony isnt aware that he's a crook![]() |
Ok Nurse Vickyrotex. VickyRotex: |
.IYANGBALI:I yaf married Vickyrotex,we'll invite U to our 12 yrs unbroken anniversary soon.Bring along ur plate/spoon ![]() |
Kudos to NIG Police.Whether they are caught in 5 diff state nor bi d koko,as long as those bastards that rob/still killed the fish seller is ok by me*Abeg,wey IYANGBALI * dem don catch U * |
Issorite oooo.Bia,*speak in low tone*If she give u part of the loot,nor give IYANGBALI.VickyRotex: . *Speed away * |
NURSE VICKYROTEX come see ooo ![]() |
![]() VickyRotex:Spot on.Exactly |
VICKYROTEX can u spot IYANGBALI in the pics ![]() |
chowlade:Na wah ooo.I don laff tire for here.one of those peeps resemble that Winch IYANGBALI ![]() |
That one is for the Wizard IYANGBALI wey nor dey eat human food.VickyRotex: ![]() |
VickyRotex:make I dey follow dem too.Abeg,nor let IYANGBALI knw,she fit go kidnap dem now ![]() |
Oya,bring 1 bag of rice,I gallon of Groundnut oil,half cartoon of turkey,3 create of Malt G,eyes of puff adder,front teeth of a life lion for sacrifice. VickyRotex: ![]() |
Sweet Moda,ooooo,sweet moda,oooo.if I nor sleep,my moda nor go sleep oooooooo. U are a carbon copy of yo mum.beau family.Abeg,remove d pix b4 dat evil bird IYANGBALI see am.BikoVickyRotex: |
VicKYROTEX bia come see fraudster ooo .Isn't dis a daylight robbery .Why she nor trek reach am for there now? I dey suspect dem trickster(trekker oo).Nah wen IYANGBALI go trek go back to Somaila ![]() |
Yes!Spirit husbandVickyRotex:good for u cos u dey listen to the WINCH . ![]() |
IyANgBALI IS A TERROSIST ![]() |
Abeg,gimme ur bb pin. VickyRotex: |
Useless CHINKOS fone ![]() |
Abeg,let that winch IYANBGALI go so dat persin go rest |
Let my pipu go biko ![]() |
Vickyrotex.Bia,come see IYANGBALI see the bweast ![]() |
He should embrace CHANGE.If he dey pain am,the LAGOON is there,he can take a dive. uncjay: |
A for Ahmed vimi: ![]() |
B for BallRealgana: |
No thanks to the useless PDP party.U'll get there soon |
VICKYROTEX,come see as Dem dey gbe Ede Yorub laruge...Asa Yoruba oni baje ooooo |
proudly Ekimogun.Ede Yoruba oni daru oooo ![]() |
It is left for her to call U nd I believe she'll do that as soon s possible.think u quote millions b4? luthorcorp: |
So,how much is Ur charge and are u going to give her medicine o what?I dnt want anything that'll stain my reputation/friendship with her family.Tell me exactly ur charge luthorcorp: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 374 pages)
did he think tony isnt aware that he's a crook


