Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 373 pages)
I tire ooo.Those are tin gods. theV0ice:U dey mind that one ![]() |
I dey wait ur reply b4 I leave out now. Macelliot:Imbe.cile ![]() |
But dis Baba is above 18 plus.He nor drink RESPONSIBLE ..Nah so. Ogogoro dey make dem Clueless. |
No evil shall befall the 3 kids.Stop patronise OLex,it is a chamber of commerce sorry I mean SCAMMERS,THIEVES. bodeoni: |
I dnt exchange argument with a teen. Macelliot:I believe u are still spoon feed by ur parent.Goat |
Wetin Una do Asari,Gani Idamu ?.Make Una lif Akinolu and face front.Useless pipu |
Even if I dnt have job,I can't fall to Cheap Scam.The Goat told me to register with 252k and make 635.700k per day,3,269,300 per week. 16,340,000 per month and 74,014,500 after a year.(Nah so I laughed tire ooo) VickyRotex:I dnt knw if Dis one type nah employment ooo ![]() |
Shey U. Nor dey hia pipu kal Haji Kolawole Kebe Kwara or Woteva?.VickyRotex:Omo Kwara/gambari ![]() |
Mama Ekaete!Abeg,shey u nor one company dey kal AIM for Ikeja along Allen Avenue/opebi Axis?One mumu wan scam mi.I dey play along sha. VickyRotex: ![]() |
Oro awon oniranu yi ti sun mi oo. VickyRotex: |
BY the time they jail 1/8 peeps like dis,I believe scammers/fraudster will think twice b4 they perpetuate their nefarious trade. |
NO ROOM FOR PIGS IN ALAUSA |
It good to be a dreamer sha.cindicandy:THIS IS LAGOS |
APC represent CHANGE.cindicandy:It. Is only when a Yoruba man become Gov in/of Anambra,Ebonyi,IMO,ENUGU,then U peep can dream of ruling Yorub land. |
AMBODE IS THE NEXT LAGOS STATE GOV.The rest are clowns.I'd like to see Pa bode flee to Gabon.No Room for JK in ALausa ![]() |
Show me where mention jona as a thief?arigold1304: |
AYIRI-bi-SALA one of the useless pipu that deceived Jona.He still want to collect from Jona b4 jona handover to BUHARI. I believe he's one of those pEeps that infested Jona with CLUELESS virus.Jona the Clueless man is wiser now,no amount of moronic talk move him.Thief ![]() |
Keep deceiving Urself.Wike the renowed thug/miserable misfit,inept,useless man nor go smile Rivers state gofment house.Jona is a gonna,nothing concern him again in Pd pigs affiars. |
It is no longer a news.Everyday is their festival of killing there.BUHARI will put an end to dis disturbing issue soon.Vote AMBODE,PETERSIDE,IBIKUNLE,AJIMOBI FOR GOV.NIG..............he go better. ![]() |
He owe God esplanation not man.Nah how the goat go born pikin now? |
.Their life is already ruined for dis evil acts |
The man. Legacy never die.Sleep well sir ![]() |
U go enta Guinness book.152 yrs young lady win Lagos state gofnor election. VickyRotex: ![]() |
JK.bleach should wait till 2035 .He and VickyRotex can contest then ![]() |
True talk.The Oba yaf done maximum damage aready.Only God fit helep Ambode.VickyRotex:u dey follow him go Otuoke since mama P don waka go |
Let her try beans/give her oroki.If she nor 'shit'/fart within 5 hrs,consult yo doc ![]() |
Na wah for the King self.He wan put sand sand for Ambode,Tinubu/fashola Garri.VickyRotex:I read am. Now say ur unku Jona dey rant about the issue indirect.Nah dem sabi Jare ![]() |
U bi mammy wota Spirit/from guguru maraji temple?.VickyRotex:*sprinkle Holi wota/anointing oil to disyam her* ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 373 pages)


Wetin Una do Asari,Gani Idamu
?.Make Una lif Akinolu and face front.Useless pipu
Baba eko, e be like sey na scam ooo 
