Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 373 pages)
Make una free the man biko.We don Pursue am comot from Aso rock,free Him from Useless/baseless talk.Happy Easter to all ![]() |
Baba don leave thug life sorry I mean Soldier life tey tey. seunfly:No bi me tell that Winch IYANGBALI to go steal for her Ministry ![]() |
seunfly: .Nor bi U open the thread ? They'll carry U and IYANGBALI go.BarriSTAR kenyamo is my friend,Femi Falana nah my Cousin,Akeredolu Rotimi is my neighbour .I nor get case ![]() |
GoOd For IYANGBALI!Make Soldiers come carry her go self,GOD nor go vex seunfly: ![]() |
IYANGBALI: sora e oo.Who tell u say nah face mi I face U I dey lif ![]() |
IYANGBALI:Surulere aye.*Draw out goat horn* U wan see my red eyes dis aftunu ![]() |
IYANGBALI: they nefa appoint U,nah how to tif transformer/generators go sell am for. Gozie yo boifriend for Alaba market U dey think abi ![]() |
nobody shud listen to EXCRETE,useless music ![]() |
.Nor wundjure persin with laff as u dey do for sport section.aieromon:Pa Bode don booked his ticket,nah to flee b4 MAY 29 . ![]() |
Amu Roba .Only God knw how many seized ammunition the useless soldier don sell to Amu Robas ? Dey shud release to go and continue ur trade ![]() |
Thieves run when no one pursue them.They better return the stolen $20B or KIRIKIRI/GUSAU go swell well.Useless pipu.They'll knw now that STEALING IS CORRUPTION. |
sammyj: |
Good development.they need not panic,they'll account for every kobo they stole.No business as usual.Make dem nor allow that Diezani/Okonjo Wahala run away ![]() |
Nah dem sabi.if they like they can use leaf sew thir clothes.JESUS IS ALIVE.JESUS IS LORD |
Ok,tenk U.We need a brand new' engine' not the used'aloku' one.Jona can remote control those 2 from OTUOKE.We dnt want anybody to put sand sand for BUHARI govt.Mukina,Fredoo,Chimepazee fit do sport minister.IYANGBALI is a renowed radionic/electrician,fit handle Power ministry seunfly: |
can't forgot Baba Nimota shop around wey str,mushin in d 70s where my old man used to dragged us to.Woe betide U if u nor allow the barber to give U korodo oko Iya alamala cut(skin cut without strand of hair).The good old days ![]() |
To come and do wetin ? Does it mean,U cant do better than the 2 if giving the post? There are many TOSIN,Mustapha and chinedu out there that can out perform the 2 above.Enuf is Enuf of recycling used product's' ![]() |
The fear of being drag like Gbagbo is the beginning of Wisdom for Jona.Jona gave up after being persuaded by Abdulsalam(see the handwork of IBB there).Let us 4get the chapter,it's already a history.If Buhari follow the footsteps of Jona,(I doubt he will)he'll hear am too.We can't afford useless,clueless,thieves as NG president |
change of tunes . Thieves,it won't be business as usual in BUHARI govt.There's diff between father xmas which Jona symbolize.if una like,make una go to Abuja do Ranka ya dede,nah gworo/Kilishi he go dash una.Miserable pipu ![]() |
No 1 CHANGE str,Abuja |
Confess to mi,U like the Bobo VickyRotex: U dey jelosi *Run away b4 she stone me* |
![]() |
U dey mind the goat.Trust mi,unless he abscond,he'll spend time in KIRIKIRI. VickyRotex:Make he continu dey sing different tune.He'll port to Alagbon close ![]() |
pa TONY ANINI,PA BODETEWONDE,ANTI DIE,PA CLARK.Just all dem Miserable,useless Pipu ![]() |
![]() |
U ate the forbidden fruit abi ? Do u knw what killed the husband? Ok! Tell him/abi nah u self that Maitama kulumbu talk say he go die .why he dey fear . ![]() |
![]() |
I give UP.Thank God they nor catch una for Yonder. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 373 pages)


sora e oo.Who tell u say nah face mi I face U I dey lif 