Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 271 272 273 274 275 276 277 278 279 (of 374 pages)
Those one automatically don become deaf/dumb.Omi ti gbe leyin awon Omo Ogun Olote.Check them under Olumo rock,U'll surely see them useless pipu there.U nor hear say Pa Tewonde dey go exile? IYANGBALI:I hear say u dey helep mama Shepos pack her luggage into PEACE MASS TRANSPORT ![]() ![]() |
Those mama wey dey follow mama Faka waka about dance Sekem go don desert her one by one.We'll surely missed the renowned Shepos VickyRotex:She's a wounded lion,expect her to fight dirty next Saturday.Dickson/Rotimi go hear am ![]() |
Hello great evil bird.Happy new mnt IYANGBALI: |
. Wey sufferingSNAPE/ANINi aka Anonimi and dem useless saTANist?Dey are now deaf/dumb ![]() |
God has delivered NG from the stronghold/captivity of PDP,saTANist,ma peace,pa Jona,Okupe,Alison Madueke,FAYOSE etc. VickyRotex:We'll laugh,eat and get FAT. *Nah beg I beg U,com pay me Abi mama Faka nor pay U ![]() |
So u too keep vigil?Nah wah for U self.As For the President elect,I believe/trust that he won't misbehave/act like the clueless one. VickyRotex:We'll simply show him the way out in 4 yrs time.Bia,com pay for the stuff U Buy : ![]() |
Blame Mama Faka Shepos,FFK,FAYOSE,Pa AYOJEFOR,Pa CLarke,MiMiko,Okupe and Other Miserable thieves that push Jona to his grave.BYe Bye To Useless govt |
![]() |
Make dey release SS/SE result biko |
Just wish AIT shut down till June 1.The useless station is bias/promote propaganda ![]() |
Do u blame them?Think they took the pix just in case.... VickyRotex:Niagra Police cook up a tales that nobody kpeme.May God help us in dis Obodo countri |
Thank God for ur deliverance/salvation from the kingdom of saTANist/Jonathanians. OREMUSSANCTUS:welcome home prodigal son U don see Light now SHOUT SAI BUHARI and let that TANoid grip on U FLEE ![]() |
![]() |
Good.He can rest in PIECE. ![]() |
Ok.Wetin make we come do ? Let wait and see the result of his prophesy/vision of the election first |
Thanks to PDP.Those who killed INEC stff helped to rigged the election to favour MarK .God dey sha |
OLeeeeeeeeeeeeeee ![]() Thieves ![]() |
They shud leave those touts,they'll surely change/run away to Gabon cause there's no space for useless pipu/thieves in GMB administration |
Dem nor born dem saTANist/JOnA well to tamper with the result .ENuf of the useless govt |
Game Ofa .Gate of hell yaff swallow Enemies of NG |
*Run to SufferingSNAPE Kiosk to deliver the good news* ![]() |
Done deal.GOD has delivered NG from PDP captivity,inept,thieves,corruption,saTANist,rapist,touts.We'll surely enjoy/have Peace of mind in the GMB administration.NO More eating of 4 Billions Naira food |
MODS! Help a brotha push dis to homepage.He need advise/encouragement,BIKO |
Thank God.To Him all the Praise/gratitude.Bia! Dnt let those amu roba for Alaba take U do shine/those boys wey dey download eat where dey nor sowJboyossai: |
Good.Keep it Up.U have power with God,U'll Shine . Hope it is not a mumu/pangolo musik sha ? I belong to old sch .U'll get there ![]() |
Shey U don pay the man wey u scammed last year his 7kvalacious: ![]() |
Nor worry.kalindaminda:MAY 29,2015 loading.....about 7 wks away ![]() |
Yes.JONA is a goona. funstufz:stamp/sealed.God saw the suffering of His children,HE delivered NG out of GRIDLOCK saTAN .GOD yaff done His own part,we reJEcT and EjecT Jona patapata ![]() |
Dnt let FFK escape to India on/b4 MAY 29 handover date.They shud lock him up in a zoo . Goat |
Send off speech.Goodbye JONA .Welcome BABA BUHARI TO ASO VILLA ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 271 272 273 274 275 276 277 278 279 (of 374 pages)


. Wey sufferingSNAPE/ANINi aka Anonimi and dem useless saTANist?Dey are now deaf/dumb
Abi mama Faka nor pay U