Elmisti's Posts
Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 185 pages)
Gazaliah:Sheik Gaza!......you are once again not abiding by our agreement... Seems u want my goons to enter ur mosque pelu ibon ati bullet.....u want make isreal and palestine war shele. Hia. Abi.......I tell u oo, face ur way nd I will fce mine. Too....shey I com inside ur mosque. To. Sell my. Weed ni.....#this is the. Second tym....I dey wrn uooo |
2el:Supported by the. Supreme members of the traditionalist fraternity...The imule's......he will be representing our interest and promoting the heritage of our beliefs..... |
haywire1:No wahala.....and dis one wey u don. Dey scrutinize assets. Like dis....abeg help me dey mention dose ones for ogun wen dem declare....I dey. Reason how I go qulify to dey chop for diffrnt platoons |
haywire1:Isit me or u call my. Weed cheap........rush to office to check how much u dey owe me......beg dey prpre to mke payment..... |
haywire1:*stands up ontop my wife*.......make. I hear say demput u for any committee,......person like U, rara oooo.....haywire1, I cn not allow u oooo......*orubebe mode activated*...............#rush bak to finish off wit my wife# |
haywire1:La |
sod09:Lalalalalalalalalalalalalala |
sod09:Kikiki....u must be a jjc |
Xcozee:A pity. That I. Don't trust consensus |
ifeanyija:Kikiki, pool party |
LifeIsGuhd:Lol, d guy na dose. Kind. people dey carry book go dinner night |
wamenzy:#lowers my gaze#......u ar preetyful |
Xcozee:Buh guy, no gothink dat best couple ooo, EL DOLA gotit locked down |
theSpark:#faints# |
ifeanyija:Kikikiki, *in 2fce. Voice* tel dem, tel dem |
Xcozee:Wen boys don dey pull of shirt. For thred wetin u expect....soon, na pool party una go. Do for dis thread |
dubylhover:Na mobi18. Be d CJ......babatawa is. The oluwo. Of the thread.....and Gazaliah isthe thief, sorry chief imam of the. Thread...u gaz. Visit all. Dose pple....we no get official pastor as ll of dem. Want to buy jet to carry to camp |
Xcozee:Oya make dem both come shrine com take oath of. Office |
Check d viewing d topic. Colum.....that is d closest chimajii nd. Dossylvnus can eva get
|
Blessedgurl:Cool, any owambe today?? |
Blessedgurl:*In my official. Voice*....howddy babie. Gal |
dubylhover:Re u kidding me? U dey 9ja @ all |
I dey wait jeje for one corner....Anybody wey mention me for ny negative award, na Ogun go help me deal with you, ..... |
Xcozee:D funniest be say, d two of dem b ma paadi....once dem start dier debate, I jsut dey. Look dem mke sure say bottle no dey. Near sha... |
Xcozee......Rivals of the year.......automatically nominates chimajii-+++dossylvanus |
haywire1:Doubles my iron pant.....wears three jalamia.....olohun maje ki a ri aburu |
Olami90:That one na small thing....sha mke 5milla payment....go heven come bak nd no one go touch ya babie gal..... |
Make I dey prepre for match small small..........the last tym I chop belleful go watch arsenal na beat dem beat us com wse...hope say 2dai own go different................. |
haywire1:Na absorbing mat I take sleep jare...dis one wey rain dey fall witout courtesy sef....abeg shey climate don change pat pata ni |
Olami90:Kikiki, I wan diversify into securities ni jare.....all dis guns wey I get jst. Dey rot for awse... |
haywire1:Ole ajibole.....u want to start seeing tinz alone. Bah...lai lai...dey. Cnt mention just you...make dem cc me me too... |
chimajii:Hahahaha.......buh u dey office wen d movement dey shele.....buh ithnk say u no dey intrsted in property acquisition....soi jst annex one side mke we dey run office dia |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 185 pages)


