NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:15pm On Sep 09, 2015 |
seun305: Viewing this topic: adusco(m), IamDeji(m), wamenzy (f), Kizito2nv(m), dexterity99(m), Oluwatobii(m), starlight101(m), icehood, ifeanyija(m), PlaybooyGANG(m), roqrules04(m), mayorbaron(m), Harinholar(f), hilsocial(m), Macbukky93(m), pweetyface(f), chidi4eze(m), bukolaaa(f), elmisti(m), clark0, donasere(m), Eseohe23(f), iamauxin(m), spookem(m), goody1shoe73(m), Venom104, chrisco4christ, Joyce21(f), dossylvanus(m), HarrypotterIV, whodohgeepee(m), tonyx4x44(m) and 9 guest(s) Be like say hunger dey catch u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:14pm On Sep 09, 2015 |
whodohgeepee: dat one sef bad! Square pegs in round hole!  News flash....Haywire1 is some pple role model fa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:11pm On Sep 09, 2015 |
donasere: Which kind high u use see dem? Mehn, n roya highness o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:07pm On Sep 09, 2015 |
whodohgeepee: haywire1 don spoil u finish! See elmisti o! Me sef see dos guys, one dey plan nite bus; one dey shw am selfie while one dey form *notice me plea*! U ar a grand observer!.....and that haywire1 influence on me ehn....make I kukuma appoint m as Special Advicer |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:53pm On Sep 09, 2015 |
I see two boys, planning some bad bad things......me will not talk ooooo.....even one is redy to take night bus.... |
NYSC › Re: Photo: Prospective Copers Will Say Amen To This by elmisti(m): 8:51pm On Sep 09, 2015 |
naughtylagosguy: elmisti and Aare2050 come and say Amen to this prayer o. U don reg? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:47pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5: I dey chop o to celebrate. U guys shld join me. Strictly for fine guys  If u ar fine too no problem, if ur food is fine...perfect |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:42pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5: Ok sir. Thank u. Am new here dats y As u av settled in....fill dis form Name Skul / dept Year of grad Current loction Prfrd state (s) of service Lemme forwrd it to the popultion pple so u can be counted among us |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:33pm On Sep 09, 2015 |
whodohgeepee: and u dey happy abi? Come elmisti, hope say haywire1 Neva influence u -vely sha!  Olohun maje |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:25pm On Sep 09, 2015 |
whodohgeepee: goal dat aff enter since! Man utd ref! Man u small......na barca ref I be |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:24pm On Sep 09, 2015 |
Gazaliah: GOODNIGHT OOOOOOOO Na when u go leave dis ur attitude.....until dem ur pikin stat to dey browse abi....dey score hia oo, un go reach camp ordinary orange una no fit kick talkless of football |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:21pm On Sep 09, 2015 |
donasere: Lol!!!!!!
Your ministry is going places ooo!!!.....
I happy say I get shares ooo!
Gonna make good cash in came Kikiki, am still running on a private shit, will contact u soon when I will need investors |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:20pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: When u reach ikorodu garage, ask anybody say na haywire u dey find, den go show u direction. Na only one haywire dey ikorodu
# *six gals.....five of them go be lesbian..........oy talk beta b4 I go sign dat new vision |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:18pm On Sep 09, 2015 |
whodohgeepee: woman wrapper! Abeg no quote me! Na haywire1 send me message! O lord ds can't be me! A goal scored fa! A pretty pass from d exquisite faith to d majestic debris who scored past haywire1! D ref being elmisti!  Offside! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:17pm On Sep 09, 2015 |
Choi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:15pm On Sep 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:14pm On Sep 09, 2015 |
whodohgeepee: u fall hands o Jare! Av prayed for u! Dnt u worry! Prayed that? Make I leave devil? Lai lai....I chosed satan, he didn't choose me, abeg pray for something else for me...btw! Who av seen my arch enemy bharkarh abi wetin be dat hin dubious moniker sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:12pm On Sep 09, 2015 |
whodohgeepee: lolz! Bobo dey find partner in TALKS! Lolz! Cs yo ar damn dirty bro inward nd outward! You ar permited to tke him to a dry cleaner |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:09pm On Sep 09, 2015 |
whodohgeepee: u no dey see smfin comot eye ni? Him wan try implicate u! *u av been implicated* Kikiki, all of dem don employ me as ambassador for wahala affairs as na me close to devil pass...I must deliver my duties! IMpliCation |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:08pm On Sep 09, 2015 |
donasere: I've died and gone to heaven!!!
Elmisti olorun am proud of you gan!!!
Choi!!!
See wetin Romania weed with 2005 coke dey cause!! #falls from glo mast.......Bleep you bro....I know nairaland will chnge it, but Bleep u bro...Bleep u Bleep u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:05pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: Hmmmmmmm, elmisti does ur flavoured sh1t dirty d mind? Why is my mind dirty to d above.
# Hahahahahahahahahahahaha.....Strategic advertisement....#u ar seeing tinz bro! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:03pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: U go print for any bizness centre nah. Since u go don register finish na to enter anywhere, login ur details then print.
# GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
I dedicate this goal to my unborn haywire junior, I knw say na me ur papa u go resemble cos I hear say u dey disturb all girls for heaven. I dey find correct mama for u, u go land on earth soon my boy, till then remain a good boy and don't let me hear brother angel Gabriel report u again.
Dad loves u
# Kikikiki...shey we fit jam for ikorodu bus stop 2mrw, for any cool spot, make I do am.......nd I dey see vision say na 5 gals u go born.....no blame ooo, blame dis new breed of weed from niger |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:59pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5: Try to update ursef more on d trend cos it will do u gud. As corrected my mistake. Mr perfect!! Hisses Madam, wetin ma nigga do u? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:45pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: With 20 wraps of flavoured sh1t I go borrow u scanner
I dey chop ikorodu life presently
# Lol, srzly...I dey arnd dat side, buh printing go be anoda issue too....fit jam u 2mrw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:38pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: Lol, no Longtin in it jare, people no wan take risk @all. I did my registration in my room, I no enter any cyber cafe. Anybody wey dey lagos still aving problem with d registration can contact me.
# Kikiki, which side of lasgidi u dey, wld av done mine too in ma room buh na scanner disqualify me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:37pm On Sep 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:34pm On Sep 09, 2015 |
LifeIsGuhd:
Lol, why have you been looking for Amarya?  Since my E-mata left me, I av bn serching ooo...now I serch no more |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:23pm On Sep 09, 2015 |
hilsocial: hahaha. Dia delay may worth it. It may be intentional. For me, anytime dia is innovation, dia are surprises. So i just wanna trade safely. Tru, some pple want stream 2, buh I dnt knw why...ny stream na stream for me jare, as lng as dey go gimme beta ppa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:21pm On Sep 09, 2015 |
DonPsymon: I knew the turn up today will be massive. The gist first day peeps like us shared with other PCMs made them hungry 
You the see your mate with call up number you never get na wao.
I'm super surprised babatawa and Elmisti still the wait sef. Lol, na the long process mke me chill fa, if its smtn I cn jst do on my bed, even haywire1 no go log in b4 I finish...will do it 2mrw sha... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:17pm On Sep 09, 2015 |
LifeIsGuhd:
Hahahaha, nah! I stay Birnin Kebbi for 10 years+  Birth State kuma na Sakwatoh  #takes 3 steps backward. #two step left. And another step backwrd.....Ameria....U ar d one v bn looking for walahi.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:45pm On Sep 09, 2015 |
LifeIsGuhd: YaYaDe  Lafia ka lau.......u don dey read nysc language handbook already  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:42pm On Sep 09, 2015 |
dossylvanus: How far idiot.
Any latest? Yes, I hear say some PCM go dey shortlisted for military activities in syria...nd y name dey dere |