NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:31pm On Sep 10, 2015 |
Gazaliah: You never stop to amuse me......Your right
Na left jooor...Na Tennis you tink say you dey play make Dem cede you with wawrinka Sha leave dat babe for me, do ur ultimte search go anoda side |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:28pm On Sep 10, 2015 |
dossylvanus: This is Fulani hangman style o! Leave am, me wey I don dey nurse dat hausa gal since last mnth, he com wan dey claim omo onile hia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:24pm On Sep 10, 2015 |
whodohgeepee: dossylvanus and chimajii make una continue! Ah like am!  Madt boy........and I thought I am d only devil in dis awse... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:20pm On Sep 10, 2015 |
Gazaliah: I be ur senior for dis thread nah...Na me go first serve myself and you take the leftover of elders......
You better keep quiet dere..
soliloquy:::Dis small boi wan eat wat elders dey eat  #breaks 1789 cocacola bottle#.......I will end ur vintge life in a vintage way if u no cede to me what I own by right |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:18pm On Sep 10, 2015 |
whodohgeepee: see Dem! Women wrappers! Wrapper small....I m a woman blanket |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:17pm On Sep 10, 2015 |
Chimajii. Dossylvanus........u niggas should stop dis jare....leave trouble for me to cause....I don't like the way u pple r goin jare |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:14pm On Sep 10, 2015 |
Gazaliah: You welcome sis...Oya give me a Kiss  Make zues lightning strike you, babe wey I dey reason to replace dolafunmi, mke she kiss u, be like say u want make me and you start our own version abi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:57pm On Sep 10, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:48pm On Sep 10, 2015 |
dossylvanus: Hehehehe Kikikiki Kikikikikikikiki huhuhihuhu.
Sorry OK? Oya bike am com my syde abeg... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:18pm On Sep 10, 2015 |
Harinholar: ....Lolsss seriously u no well...donate kooo, charity nii.......sha don't let kogi pipu catch u... Wetin I tlk naa make pple com catch me for na....una no sha wan dey hear truth |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:51pm On Sep 10, 2015 |
Some things I see, I will not look...some things I look, I will not see.......all of u abusing my product, it is time I revalidate my customers list.....only responsible pple will get supply from me soon.....buh make I gather profit from all dis agberos small |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:47pm On Sep 10, 2015 |
Harinholar: Pls anybody with an idea of how much kogi state pays... So kogi will pay u and u will collect bah, how much d whole state worth...u beta no ask how much em go pay, ratherhow much ar u willing to donate to kogi...... Foot note KOGI NO DEY PAY |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:32pm On Sep 10, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:29pm On Sep 10, 2015 |
KeriBaby: So many people will pay to runz their posting only to realize later that they just gave a way free money.... I'm not saying runzin wud not work at all o but before u pay make sure the person has really long legs... Like how many feet long? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:13pm On Sep 10, 2015 |
haywire1: SAY NO TO HARD DRUGS, ELMISTI COM SEE UR CUSTOMERS
# I tell peesika ( physika ) say mke he nova release dis new version for market...buh he no gree cuz he wan buy mami market for camp..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:11pm On Sep 10, 2015 |
dossylvanus: Hahahahahahahahahaha! Guy, I 4get my mtn inside dat phone sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:09pm On Sep 10, 2015 |
dossylvanus: May your dick remain in animated suspension Amen! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:08pm On Sep 10, 2015 |
haywire1: #
Why is everybody fighting each other, elmisti Sorri devil is a liar
Make una check dat left corner bottle dey there
# Ask any1...devil sef fear me currently |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:37am On Sep 10, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:18am On Sep 10, 2015 |
Olami90: Fisi akamu, why ah no go laf? Nick jst dey com for u frm all angle nd dis particualr nick no be here o . Both of una don high...since sunday una leve office because of reg bah.....make month end oo, una go com blv say we go cut profit abi...I wld rather pay a gorilla to break ur bones...awon alinishe pple |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:15am On Sep 10, 2015 |
Physika: Suggestions please
Considering the rate some state are selected as preferred states for nysc service. I presume they will get congested soon enough.
Can someone suggest other states with lesser traffic that I can fill when doing my registration?
Keep in mind, na state wey better things dey happen o. Thanks in advance. See mugu...u beta go buy map of Nigeria, spread am for floor, com carry three stones...throw am up and make sure dey all fall within d map...bro I belive d God that showed moses the way. Will do same for U..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:12am On Sep 10, 2015 |
mobi18: nope,na load carriers i need alias alabaru... dey re needed in lagos market  God will judge u, so u need a degree holding alabaru......make I run far from u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:11am On Sep 10, 2015 |
slenjaman: Am done with other parts of the reg except payment but I made mistake with my secondary institution. Pls can I still amend before payment. Cc xcozee hilsocial |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:08am On Sep 10, 2015 |
mobi18: lol....hhehehehhehheeee, gimme more make i add join ..buh im naturally alwais high..u still fit jes manage gimme strawberry flavour,dat 1 dey blow my mind Peesika. oo o oo o ( physika ) olami90 , aare2050, all of u shld come and see wonders oooo,........#plenty customers I av, u want to join too, mbanu!, until u com wit a recomedation letter signed by two elders on this thread...I don't want to have court case o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:04am On Sep 10, 2015 |
mukhcech: See as I just dey Confused. I wan go Sokoto buh my wife say the place too hot. Kaduna nko e dey, Jigawa self no bad buh E far fa(ilorin accent), Zamfara nko, I no fit combine am together. Soup wey sweet nah money kill am. All I need is a state that can improve me interllectual, spiritually and in wealth.
CC elmisti , Xcozee All u seek my brother is present in Borno.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:20pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: Walahi u are on-point, u r my type gbabe. Where have u been. Elmisti give her 5 wraps of strawberry flavour, put it on my bill
# Hands her d package in gift pack.......#guy. I jst no wan spoil ur blues ni oo...I no dey sell credit agin. O |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:37pm On Sep 09, 2015 |
seun305: Noted...bt this mobi babe, b like say na d combo she dey experiment o Kikiki, she is a result of couple weed...wen u see married pple on a kush level, my brod run for y life, especialy if na female |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:36pm On Sep 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:30pm On Sep 09, 2015 |
seun305: Oya tell d difference Weed is unwanted valuable nd healthy plant...igbo is unkept, invaluble and habitat of iwins |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:29pm On Sep 09, 2015 |
Harinholar: I wll have to say this to those that argued concerning the online payment... Atm pin or no pin stuff...una don see am now...you guyz make use of ur atm pin or not...eni jewo.#smile# bt pls alwaz knw wot u wll argue abt cos of many pipu that might get convinced.... I can remember..... Cc. by5585..Na God win oooo bt all the same na u win.....#harinholar# Hari middle....u want to spark anoda war bah, d devil is a liar.....ur judgment is wrong, jelly and notoriously biased |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:25pm On Sep 09, 2015 |
seun305: Na ur igbo cause am I don't sell bush, I sell weed...dere is a diffrnce |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:24pm On Sep 09, 2015 |
whodohgeepee: Elmisti abeg make we go sleep! E be like say all d female folks don ready to discuss! Hrinholar is d only geh in d awse....and she is comin to El dola...we v apointmnt |