Elmisti's Posts
Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 163 164 165 166 167 168 169 170 171 (of 185 pages)
hilsocial:Okay, like say d nassarawa sef dey safe, currently d only nort/ hausa land I can go ar Kwara, sokoto and abuja....any oda place dat poverty level is high, bro BH activities is high too....abeg economics students get as dem dey compose d sentence |
hilsocial:Hahaha, buh wait oo, shey camp still dey open for those states ni? |
Chai, see me se gobe ooo, woke up jejely to do my morning routine....as I enta kitchen. I notice say noodles wey my sis wey dey go work leave for me don disappear......to rub salt on wound....dem don dismantle stove... Put for water in d name of cleaning.......#dia ris Gurd oooo Abeg who fit arrange brkfast for me....... Cc dolafunmi dear, I understand u av to work, so dnt bother urslf...av got frndz who wil help Aare2050....u get anytn for kitchen? |
Aare2050:#startd manager carrier on FIFA14 #managed 3 clubs through out my carrier *man city. *Qpr. *bordeaux #won leagues @ man city and bordeaux #won champions cup (leaguey @ man city #won league cups @ man city and bordeaux #my most expensive player ar Mario Gotze and Gareth bale #i got retired 2029....after sleepless nights of gaming like say dem go really pay me #after my sucess in the manager mode and plenty of days remaining untill B15, I created a player mode #starting @ bordeaux, buh currently on loan @ conventry #u understand now ![]() |
hilsocial:Lol, forget ke? Once d tin don start, I don comot for aawse sharp sharp! |
Good morning everyone.....TGIF.....dis thing is getting closer oo.....mehn, FIFA is really taking a toll on me.....finally got retired as a manager yesterday sha.....na only one champions league I win...3 clubs....buh neva used Ronaldo or messi..........Player carrier loading already.... |
dolafunmi:Good! wat u planning for d wkend? |
dolafunmi:Hello daurling...bn a while...hope errtyn is cul |
#walks in thread. #look around #chimajii how u dey. .... S/O to evryone #retreat bak to bed! |
emerich:Lol, see as u take am personal, well mate, I never mentnd anytn abt flexn, dat means u jumpn into conclusions, and believe me, if dis orientation is what u will like to transfer to me in camp, bro, am waaaayyy pass insultn teenagers or people that made it young....since u av considered urslf to be grown...bro "wise up"....dere ar things in life that is not determined by age, AND EVEN U KNW DAT....#quote me @ ur own risk! |
emerich:bruuther! bruuther!! bruuther!! u av started with this your attitude again abi, same thing u didi that made u graduate at 29, now you are here still whyning that most pcms where in jss1 when u startd writing jamb.............take heart for these teenagers u think are "spewing thrash" will still threat ur F up in camp oooo...... |
dolafunmi:#kisses# Good morning angel............hwz ur night? |
Aare2050:Present sir! Wetin do ur capsule? |
babatawa:there is no two way for you old boy, u probably gonna go the way sango did ![]() |
dolafunmi:thaks dearie, u the best daurling ![]() |
#walks in thread......cant find my enemy,,,,walks out meanwhile, can someone tell Bill gates to send me my own copy of windows 10 cuz am getting impatient oo |
chimajii:#rush to bank...where is your manager! I want to apply for a loan!......#jst kiddn.........welcome bak Man! #BrighterRewardnFuture |
dolafunmi:Arewa mi, olori mi, our enemies will drink d osun river till it dries up, dey will then do a world tour on foot....hwz work today...what should I make u 4 dinner? |
INTROVERT:i sit me or you need to be given a salary by seun or something |
babatawa:odolafunmi aya mi, can you come and show this man that his jazz is inferior...........ti aba ni eni lamu ola ni e ma mu... mo ma rin ma yan pelu ololufe mi........ki won ota lo line up si pension office........ |
Good morning to ya all! |
So babatawa av bn disturbn my dolafunmi while I was away abi, all of una no talk now oo, hin bullet still dey soak for ogidiga bottle...na dis thread wey I dey pity say make we no miss one member oo.....Buy I will let dat yeye man know that kekere ni ata kere, but u can't wash face with it! |
dolafunmi:Ololufe mi, aya mi, dey can only try ni fa, ntn can take us away from us...Hw u doin ololufe |
Emlina:U no go blame me oo! |
#clears throat Good day err1, abeg can some1 update me on the current issue on ground...who is scamming who, who should we be wary of.......... |
Emlina:U wan celebrate am ![]() |
babatawa:aja to ba try e, ogun lo ma fi ejeE we! |
chimajii:Okaay ooo, God is in control bro, safe trip back home! |
Chimajii ooooo, I see u for dat corner ooo! Ieven don add two II so u go know say I see evrytn! |
Aare2050:Good morning bobo mi |
jemimaa01:No fall the guy hand na! |
naughtylagosguy:Go and collect consultation card from aare2050, na hin dey safegaurd the oracle |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 163 164 165 166 167 168 169 170 171 (of 185 pages)



