₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,102 members, 8,515,490 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 02:31 AM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:29am On Sep 21, 2015
Harinholar:
Whao.....seems ma e-boo is around....ademasta of life...welcome bk...Make I dey report evribody one by one....
See wife, ya. Hubby enta, u no giv am hug, no wter, no food...na all d trouble wey u don cause u wan. Dey. Report bah?...I no blame u, that ur husband sef......3emembers I dnt interfere in family issues*....leave dier window nd proceed to my destination
Education › Re: 7 Most Difficult Courses To Study In Nigerian Universities by elmisti(m): 10:16am On Sep 21, 2015
Fozi:
Political science in Unical
Pol science anywhere,even in private uni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:07am On Sep 21, 2015
ademasta:
Hmmm, *grabs 22' spanner, waiting for the stubborn head to come for my Harinholar*
*hands him fully loaded revolver*.....bros. Abeg shoot to kill
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:53am On Sep 21, 2015
tk4life:
ogbeni y u dey chuck me yarns diz kind early morning haba u wey i believe him government cum wan fall in hand men u f******* up
No vex too much.....Dem wan catch my mentor ni, and I dey attack any1 blindly ni.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:38am On Sep 21, 2015
KeriBaby:
Jesus! This ain't funny at all
Nd to thinkmost PCMs. Are bent on coming to the centre of excelence, mke. I hear say I comot for my awse....anytym I go out., the traffic make me fall sick....I pity chimajii and hin lagos bent fellow.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:35am On Sep 21, 2015
tk4life:
S"imple"
M"ind touching"
I"nteractive"
E"ffect which wins the hearts...
Yes... It's your sweet smile so keep smiling always, good morning!

Morning to all B15 PCM
special to haliluck
Stop drinking the vintage alomo na, oya take future alomo (2117) nd u will see what is up there make little sense.......*abeg no abuse me ooooo, I just dey advice u ni oooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:31am On Sep 21, 2015
ademasta:
Yea, yea... I dey come. Hope u neva forget the work tradition sha... 70percent alert before project initiation ni o
Oniranu sombori........wen last u see contract for dis side wey u see dey do shakara....we wan mnge giv u one b4. Hunger wire you and harinholar, u dey open. Nonsense talk for mouth.....alye, engineers don plenty. Ooooooo!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:24am On Sep 21, 2015
ademasta:
First time we are having a pastor on this thread
Hope he is not going to buy a Jet with our tithe.....oya carry am go Left make dem approve am as the pstor of d awse...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:17am On Sep 21, 2015
Oduok:
yes
Its a very good. Idea if you alredy have a field. U want to go into...buh if u still undecided, bro I will advice work experience. B4. ATtempting MSc...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:42am On Sep 21, 2015
dossylvanus:
Take some Polynesian weed bro.
aint a user bro, am a DEALER!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:41am On Sep 21, 2015
Good. Morrow err1
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:39am On Sep 21, 2015
dossylvanus:
You are under the influence of some heavy shit.
Hmmmm, #soliloquizing#.......should I talk? No I won't, he is jst pulling m legs....#lemme dish him his size. Jare.....9overs mouth.....Good morning to u too
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:32am On Sep 21, 2015
whodohgeepee:
Good morning erryone, tis ur boy whodohgeepee reporting live from his base in Loughton, Ohio in da US! Aw una dey ma ppl!? 2el, add me to that list or ah chop off ya ears(Suarez)! To my goons( dossylvanus, chimajii, elmisti, haywire1, hilsocial, and so on!) una good morning!
No wonder faithluv5 no fit sleep. Yestnyt....sou no dey awse.......u bet waka. Come bak b4 boys fill ur position
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:27am On Sep 21, 2015
*grabs sliced bred. And cream*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:26am On Sep 21, 2015
*wlking to my kitchen*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:22am On Sep 21, 2015
Olami90:
Awon irunmole ti de oooooo shocked
Awon madt meji elmisti $ mistabiola
*switch on EL DOLA security lights*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:39am On Sep 21, 2015
Faithluv5:
Yeah but ave got so many beads to make for pple dat ave ordered. Hop ur sleeping now? Sleep well. Nyt
Av a lovely night rest
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:25am On Sep 21, 2015
Aare2050:
haywire1


abeg no forget to close the door o... I'm off good night and sleep tight elmisti


good gooder goodest night rest
Good nyty
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:17am On Sep 21, 2015
Faithluv5:
Yeah where I learn beads. Into beads now
Nice, that dsnt sound like sm1 is witn 4 u by 8am....u r allowed to be late......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:05am On Sep 21, 2015
Faithluv5...r u. Goin to work 2mrw too?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:56am On Sep 21, 2015
mobi18:
lol,finish it,i cn stay awake for anoda 10 mins to hear u
Lol, Go to bed. Cutie....its monday rmbr
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:55am On Sep 21, 2015
haywire1:
Esu is a liar oo sebi esu said sister Oya puna is too smalll for him to handle. This one na serious kasala oooo, and mama Osun don travel òoo, u go need call 147 for firefighter cos bros sango anger is unkoable (ko se kooo) grin grin

#
I must tell u, I am begging Esu to leave oya 2dai and I can't keep this from uncle sango, so m planning to take him to barkarh wse 2mrw and giv him d news dere
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:52am On Sep 21, 2015
mobi18:
this is a TBT sumfing..3 years ago...upload urs if u got 1 na nyt y'all..no 1 shuld reply me oo,i must sleep oo
Since I am covered under d immunity. Clause....I must say if I met u some 3 yrs ago....................I wnt finish d sentence.....Good nyt dearie
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:51am On Sep 21, 2015
Faithluv5:
elmisti y r u still awake
Sure...I. Am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:48am On Sep 21, 2015
Faithluv5:
I can't sleep,yhuh
Don't worry sister, u r nt alone
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:46am On Sep 21, 2015
Blessedgurl:
When you want to bless other people. It attracts helpers to you too.

According to Blym "open hand recieves"
So u ar now quoting words of blym ba?......weed truly work wonders
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:45am On Sep 21, 2015
haywire1:
Chaiii bros sango dey strike and thunder wettin dey btw sister Oya legs. Bros Ogun say u dey wait make bros sango finish, say u wan enter collabo set, na true shocked shocked

#
Be like say na backwrd u dey. Read ba?.....Mr Ogun no dey awse, one of. Hin pikin get road accident, na Esu dey bleep Oya. And sango is rnd but tyrd....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:42am On Sep 21, 2015
haywire1:
Why u dey disturb bros sango nah, u no hear say bros dey ontop sister Oya, dem dey collabo grin grin

#
Be like say u smoke litmus paper....na Esun dey Bleep Oya no be Sango, Sango still dey giv oya attitude so Esu take advantage....abeg u know where I fit buy fire extingusher and water tanker, plus firefighters numbers cuz I dey. Get feeling say. Uncle sango will catch dem 2dai
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:38am On Sep 21, 2015
Aare2050:
I tire for him.....


it's because of his hatred for your weed


I will send him to you



make sure you give him the ancient Asian weed....
with ginseng


abeg pls
I no fit force am....wen hin eyes see tinz, he go place order by hinslf
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36am On Sep 21, 2015
haywire1:
I dey wonder hw Oya ringing tone go be grin grin grin sey na ouch or na egbami oooo grin grin

#
That is classified info....buh Esu na bad person ooo....oya don. Dey beg am say he don do....buh he say na untill she scream uncle sango nme. B4 he leave am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:31am On Sep 21, 2015
Aare2050:
clear








face




with





handkerchief





be



right



back




pls
This ya tennant no sabi comit crime ooo!....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:28am On Sep 21, 2015
Blessedgurl:
Don't worry a better employee will locate your way.
#Always believe
Tanx dearie....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 185 pages)