₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,102 members, 8,515,492 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 02:50 AM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:33pm On Sep 20, 2015
JibrilJunior:
Elmisti do the needful na
Mke I com carry u for dia ba....spoilt boy...enta napep com EL DOLA or wait till aare dey come the occasion.......plus declare the pekus wey u want make we screen am.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:22pm On Sep 20, 2015
donasere:
I sabi na!!!!.......the show must go on!!!!
Washere.....ehn ehn.....na dat babe wey mention u now I dey talk
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:20pm On Sep 20, 2015
donasere:
Kikikikikikikikiki

U like or u no like na u go still collect am!!
No fall my hand na.....u sabi say one babe dey here wey cause trouble pas me.....dat ademasta wife.......beg no mention her moniker hia oooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:17pm On Sep 20, 2015
donasere:
Me sef see am!!!



Sha take one step at a time!!!.....



Elmisti no dey do verification again......
I kukuma tried my best ooo, buh @ the end of the day, am a bizness man......u know as he dey go na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:15pm On Sep 20, 2015
donasere:
Whisper d name gimmi.....make I confirm!!....no let dem hia oo
No worry, d person go soon confess hinslf....I no want collect that trouble award wey dem wan force on me......so I dey maintain low key
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:12pm On Sep 20, 2015
donasere:
Oya na.....would campaign for you nao. Na u sure pass


I dey come chill out for el dola soon oo!!....
Fall in.....we dey continue the birthday of all dis september chidren 2dai s nod one dey mark her own....so PCMs don gather money for me to always throw party for them.....but come wit cutlass and enuf protection ooo, cuz that bharkarh nd omitooguns dey plan to scatter EL DOLA
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:09pm On Sep 20, 2015
ene4real1:
A male Corp Member was part of the invigillators in a GCE exams holding in the school he was serving. Right inside the school when the exam was on going,one sexy gal who was wearing a very short skirt and looking gorgeous was 'cutting eye' for the Corper, giving the corper a seductive look. The guy went straight to the girl to find out what her problem was. It was Maths, so the corper gave the girl the solution to the mathematics question. After the exam, the Corper and his friend followed the girl up, to arrange on how they would meet and the girl said: "do u think I'm a prostitute? All those actions I was displaying for you in the hall are fake oooo, that's my boyfriend waiting for me ooo..Mugu"..and she laughed!.... The corper said: "do you think I studied Mathematics in the University? Mtcheeeew!!! all those answers I gave to you were fake!" The Girl slumped...

Which moniker dey capable of dis kind act for dis trend

grin


Elmisti any idea loz
I am staying away from controversies.....I am staying from controversies........I won't talk, I swear I won't mention any1......rarara.....*covers my eyes and mouth....I won't talk*........but I know the ansa.....shey I should share my knowledge......mbanu...dis is God @ work, he want me to talk......devil say I should not talk......guy dis question is tempting!.......*run ouuta thread b4 u spoil my rehabilitation
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:01pm On Sep 20, 2015
Aare2050:
na because all tenants done go ileya holiday ni o



oya let me take you to El dola to enjoy the evening.






elmisti over to you
Nice choice....even deracathy birthday bash dey shele dis night, buh s her hubby nova talk I never open hall
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:59pm On Sep 20, 2015
donasere:
Lwkmd4h


Dah baba na badt guy na.... u don forget all dose Hin isé wey Hin do dah yr??




Which award u wan collect sef aside comptroller general of weed and oda vices??
Bro am telling u, I jst look those negative awards nd I pity myslf....but me nd dolafunmi must bag the couples award
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:49pm On Sep 20, 2015
JibrilJunior:
Aare, see this place wey yu dash me jes dry O

Na only m m m m
See your otondo head....u dey stay for 5 bedroom only u and u thnk say u go enjoy life.....u beta find one pekus join body or pick one homeless person to live wit u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:47pm On Sep 20, 2015
donasere:
I trust you padi mi!!!


Dat baba sure gan oooo!
I tell you, no be small payment na.....infact d guy dey continue d work for hell.....Devil na hin apprentice
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:45pm On Sep 20, 2015
ViktaSlim:
Broda welcome Jare Oya drop details for census list. Rejoice for another ghost reader has commented. Nice question sha what about 2el some of us are not among the originals here.
Hilsocial
Haywire1
Elmisti
Omitooguns
Mistabiola
Xcozee
Dossylvanus
Keribaby et al
Kikikiki, 2el is hale and healthy...Good to go....buh hin public appearance no dey too much....which is. Good choice....cuz em go just corrupt d guy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:38pm On Sep 20, 2015
mistabiola:
Lmaooooo cheesy cheesy
See ya life for naming ceremony............na ordinary blym alter ur mission.....blym wey no dey waka for aftrnoon
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:35pm On Sep 20, 2015
donasere:
Haaaa!!

Dah one strong ooo

Elmisti.... I find it hard to blive! U are a man of noble xter na!!
No mind am.......whose hand he thinks say he wan cut.....wen 1545 okibe dey my body
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:15pm On Sep 20, 2015
hilsocial:
when it comes to goals u may be a learner unless u are Martial go read frm page 1 to 1k.
Tell am abeg.......he case just be like harry cane own
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:14pm On Sep 20, 2015
mistabiola:
Lmaooooo cheesy cheesy

*****I will come with my Cutlass****** tongue tongue
Whizqueen will deal with you.....be like say u nova see d committee.....dem no dey smile oooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:11pm On Sep 20, 2015
mistabiola:
lipsrsealed lipsrsealed
*****Now I'm here on time to score another Goallllllllllllllllllll******
*****Enimy , Sowi elmisti can go and lipsrsealed ******
Lalalalalala.......he go shock u like ribery and sneider
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:05pm On Sep 20, 2015
mistabiola:
tongue tongue

*******Keep beefing while Baba God keep blessing moi****** tongue tongue

*******Maybe na ma talk say make you dash Imam ya soccer boot ni******* tongue

*******See you in D midnight******** cheesy cheesy
Kikiki, let me know when u score 7 straight goals....that's Gazaliah unbreakable record....biko don't come around in d midnite ooo, I leve u pple to do anyhw in d day, don't come and disturb my rituals oooooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:58pm On Sep 20, 2015
mistabiola:
Glory Glory Man United lipsrsealed lipsrsealed


Goallllllllllllllllllll
U ar still a learner.....Gazaliah is the peledonadinho. Of this thread....u just forming zlatan
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:56pm On Sep 20, 2015
Harinholar:
.......eheeeee eeeeeeee.......shey na only Mobi18 dey diz ouse ni? All d single ladies nko?.....keribaby,,,,,,blessedgurl,,,,,whizqueen...et al
O tu ti bere abi....how much em pay u for advertisement
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:35pm On Sep 20, 2015
bharkarh:
Dolafunmi help me warn elmisti o...cos e dey drag lipsrsealed with me
Kikikikiki........that's a wrong move....my bae understnds me like no oda...u thnk she is not seeing/ hearing tinz...but as a fellow political scientist...she knows exactly what I want to achieve and ready to help.......plus she even distribute weed. In my absence...so propaganda won't work!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:30pm On Sep 20, 2015
bharkarh:
I no make any deal again...mobi18 no be "priced commodity" tongue
I dnt av to trade words wit u....let mobi decide what she want......I alredy nominted her as CJ of this thread, her proposed chamber is on d land I got her....these things make her happy...not ur sweet words...ask her to forgo evrytn for U nd am cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:25pm On Sep 20, 2015
bharkarh:
tongue
Alakoba....gerrout of here...my wife is arnd
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:21pm On Sep 20, 2015
dolafunmi:
Hello bae... huh
*Quits talking to bharkarh*......hello my queen.....how re you?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:13pm On Sep 20, 2015
bharkarh:
baba you owe me 3big stouts. We go bulldoze the whole place. Trust us grin
Is it me or u want us to doit the hard way, I will show you what van gal did to de gea and madrid
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:04pm On Sep 20, 2015
omitooguns:
shocked so u r truely married
lipsrsealed


hope say na one wife u get....or how many huh


mobi18 here is a concrete proof shocked.


advice mobi18...no open ya eye enter one chance ooo...u beta tie d knot wit bharkarh b4 some sharp ladies grab him...wink



by d way....make una 2 join league rain stones for dat El-Dora...


...make elmisti go rent quarters for Aare2050 left mansion grin
Kikikiki, don't mess with my wife ooo, nd she mst not know abt dis oooo.......bharkah should make d deal Asapjare
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:59pm On Sep 20, 2015
mobi18:
yimu,contact nah... yu and bharkarh be negotiating over me like im a priced commodity.. how does dat feel?
Don't think of it that way babie gal...U ar just too valuable to let go for free, and d guy is even readyto make payment of everything I ask he even added to it sef, so we not negotiating in real sense, he is paying me off, I just hope he can afford d oda 50% of d deal....oya tell me, do u like him?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:54pm On Sep 20, 2015
blym:
kwikwikwikwikwi, ayam nt sleeping jawe, no worry i go try sleep dis midnyt bt come oh i dhey immune to dat tin
Ok,sha no waka dis midnyt
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:53pm On Sep 20, 2015
mobi18:
issorait,bharkarh,make sure u branch dere ooooooooooooooooooooooo
Is it me or omitooguns analysis was accurate after all.....lemme contact d. Guy. For recommendations
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:47pm On Sep 20, 2015
Blym.....com here!.......u go dey sleep like pomo for daytym, wen midnyt com reach u go dey waka all bout like person wey miss road....I want to do traditional rituals this midnyt oo, if u take ur eyes carry jingo, no be my problem ooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:41pm On Sep 20, 2015
omitooguns:
well wateva u do sha....just make sure u branch d el-dorado lodge abi how dem mafians dey call am....make sure u spoil sometin dere....grin



no use smooth stones ooo.....use rough ones......u can even give d contract of supplying rough stones to physika....he read geology and he go no where dos rough rocks dem dey for naija...


Break glass....infact use catapult dey fire the stones...fire enter inside their toilet too..


.if u no fit reach form ground level, climb tree...fire anytin glass wit wind screen gringrin
If i offend u, u suppose tell me na, EL DOLA is where me and my wife stay na...and you know dolafunmi must not know bout this....dnt scatter my awse na...wen am planning to win. The best couple award
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:37pm On Sep 20, 2015
mistabiola:
*****hehehehe*******
*****Just saying hi******
*****Happy Sunday****** lipsrsealed lipsrsealed
Welcome, howz ur day going....God bless you for reliving me of d work of intrprtn......have a nice day....abegno reply me...jst. Go meet barkah he needs ur help wit something.....



Abeg no reply me ooooooooooooo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 185 pages)