Elmisti's Posts
Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 185 pages)
bharkarh:Good, we ar getting there....oya you can go talk to her now, if. She agrees, come bak for the rest of the 50% of the deal |
Physika:Lol, when he is in form, he can really work wonders....jst short on capital recently....I miss those alert tones mehn |
mistabiola:No again!.....I don't have cash to spend on any interpreter, where is chimajii...comeand do free ayan ogbufo for me |
shawwal1:No mind me jare, I think say dis pple dey watch me ni....and d kind muzik wey I dey play wen dem find trouble decide wetin I go do...b4 na Asa Satan be gone I dey jam...buh satan don mke me bone d song...so recently, na fela, eminem , timaya, drake I dey jam so my blood dey always dey reserved for boiling. Point.... Make I change playlist..........btw...DG saiddey shld not punish us na... |
bharkarh:Since there is love in sharing, and am a humanist...lemme look into d issue...OK let's go fulani style...u will av to pay for every effort I put into mobi18, every word I said to her and every word she said to me...u pay X100 of the value of whatever I got her....even till her Birthday gift, I go. Collect m bak...go nd ask around how much a land on pge 2000 worth, nd see how many plot I got her.....if u want to sign her, then u gaz pay her buyout clause of $40 billion and buy me 50% of google, cuz she is my everything.....that's just 50% of the requirements...ccept dis one and let's the negotiation move on |
Sunnystooth:Kikikiki...see as u dey take me catch trips, amvery sure u nev hd this much attention givento u on NL before...buh don't worry, here, u won't be lost in d crowd like b4......plus I know reverse psychology wen I see one...don't be frustrated that october look so long...the best is to be live, hale nd healthy wen it reaches.... |
Physika:Bro, Instead make my return ticket cry go office, d thing just. Bring my loads com villa....minute city 10 min draw b4 dat victor boy did me strng thing....was not vexed cuz he is. Nigerian and dem beat man city....just dey catch my fun here, I will return to office 2mrw or for cup tie sha |
bharkarh:See whyning....u sef look like tokunbo....shey n nysc carry u come 9ja bah? |
Sunnystooth:"Watch ya public conduct"....the last sentence in Jegas reply to the troublesome Orubebe...the statement that cooled a nation of over 170 million people...make it a watchword and u will find ya slf in places u can't even. Imagine....like b4 dat word, I was thinking of be-heading U....*weed or alomo* |
mobi18:How person go solve dis issue now...*lemme do it d way I do best* eliminate d threat.....bharkah oya come nd. Denounce ya emotions b4 I go and report u to sango, Esu, nd yemoja....plus okija |
shawwal1:Hahahahaha, so u meaan my excessive par mode is to compensate for my height bah, the devil is a liar....*grabs carpenter tape rule*....abeg am 5ft7...is that short If notthen maybe its the weed...nd nha its not...I am just a dealer am not a user....okay maybe am jst allergic to BullShit....I always promise myslf no to partake in any trouble every. Sunday only for pple to mke me break it...oya I wnt. Be in. Any trouble truout dis week |
iykebest1:On second thought....beg send the money in cash...bank wahala is getting too much dis one efcc is chooking eyes evrwr trying to impress PMB, I dnt want wahala, so I m digging my own bnk inside EL DOLA, no tell any1 oooo b4 dey start to visit...cuz m yet to employ bankers...the kind of bankers that account for lives not cash |
mobi18:Givs her MJ kinda. Nod |
ijekul:*drags out my ak87*.......put it bak......wrong pocket......*reaches for the other pocket*.......take tom tom.... |
Sunnystooth:I must say am flabbergasted u could raed and rpley that...You hvae a wokring biran after all.....*peace out*....am watching my public conduct* |
mobi18:*offers handshke*......if it was not in public...wld v hugged u big tym... |
ijekul:Hahahaha, that awkward moment u realize one day, ur kids will be lectured by me.....deal wit it bro...buh on a slightly serious note, if u knw english, please if u r in lag, arrange a scrabble game...I giv u 50 points headstart...... |
mobi18:U know how sensitive the issue is na, u know what kinda of legal bout I will be deling with if dolafunmi see dis....buh don't worry m tking s next flight to mexico to arrange for his prison |
mobi18:Mobi, I neva hid dat from u na....nd now u r declassifyn all dat we classified......well if u like him, go with him.... |
Sunnystooth:Kikiki, I spent d last four yers of my life writing in english, it got me. Degree in politics and governance...project was done in english, every assignment, every test, evry exam...so bro, if ur IQ cnt correct simple typos, please raed tihs caerefuly.......now u got it....... |
bharkarh:I don't know why be say na wetin go kill u u dey always find...mobi18 v u 4gotn is my vice, nd dat old land u bought in 1500, I mnge it with her so tht u cn still av property here...nd u think say I 4got abt d community funds u embezzled bah?...*sips blood* if gazaliah is pushing u, u should know beta....cuz if u continue. Wit dis, I will get u a room in a mexican prison....*go nd sk pple dat tried to hit on her few days ago |
Sunnystooth:Kikikiki, oya let's play that scene in movies wen sm1 mke u realize u love. Something.....u see around 70% of pple on this thread r not doing ny job ryt now, doesn't mean we ar jobless, we just enjoying a long summer vac b4 we hed into camp...and that u still follow it buh everytymu check in, d thread av zoomed off...don't blame us, we r jst one genertion. That prfrs to chat up wit real pple not post fake life pictures on IG or facebook....and dat u the us?...in big sean voice bi n drake sing am..."Sometimes the can be the best love" |
Aare2050:And have u confirmed that I truly declared my sset?.....sarki is my. Role model remember ....3 might means 30000 |
bharkarh:*fingers crossed*.....so that jazz don expire bah....make I go renew the subscription...dis tym I will tell Esu I want premium bouquet...d one wey u go waka go till october 28th |
Sunnystooth:Good things r not always loved....e.g...jesus, Joseph , obama , western. Education.....but bro, dis hate can fit. Kill u oo....oya come lemme teach u how to love |
Aare2050:Isit. Me or miss shekau name wey dey dia...mobilisation don begin already |
Aare2050:See as guilty conscience dey catch u, dis y moniker no fit. Cross screening @ all........oya I v an idea, people should just say. Brief story behind. Their moniker b4 nomination and voting.....like I cnt just vote a moniker because of the sound na....like that harinholar own...I knw say her. Name n arinola...so wat else |
whizqueen:Kikikiki.....una don dey shake alredy, oya no sweat like Jega for senate.....No one will scuttle dis process, I promise U....for once make I help una, even Dokubo became a good boy one tym like dat |
Aare2050:Ekpoma, mapoly, kwarapoly and ire poly......but na shekau nd hin generals go lead squad |
hilsocial:See loosers....Gazaliah wey turn imam and no get tym for hin babe again.....nd U, ur boo wey run untill wen she get reg problem she com here dey form lovey lovey.....Do u know how much I spent to do jazz just to drive away babatawa from my Boo ![]() |
iykebest1:Beg no forget to do wire transfer. Asap...my eyes dey chook, I need money to buy awards oooooo, I wan buy mrs endowed for my Boo |
Aare2050:Leave all of dem oooo, make dem tell me say my moniker no good na.....dem don get person wey dem wangiv each award for mind....I just dey wait make d tin start b4 we scatter everytn.....I don dey gather boys already....... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 185 pages)
Omo boi fear catch me o..The Doc is on fire
biko


