₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,943 members, 8,447,833 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 06:49 AM

Toggle theme

Emecson's Posts

Nairaland ForumEmecson's ProfileEmecson's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)

Music/RadioRe: Top 10 Trending Naija Songs Mp3 Download And Video This Week 7th January 2022 by Emecson(m): 9:47am On Jan 07, 2022
Some people will come here now and be shouting zazuu zeh, mtchwww,
SportsRe: BREAKING: Cristiano Ronaldo Is Leaving by Emecson(m): 9:43am On Jan 07, 2022
blessStar:
Ronaldo brought no bad luck sir .
So many things went wrong after ronaldo stepped foot in old trafford again, I can't start typing those things, e go long
SportsRe: BREAKING: Cristiano Ronaldo Is Leaving by Emecson(m): 7:19am On Jan 07, 2022
Yinkakolawole:
Am a man utd fan, but i always said this, he came at the wrong time.
am a united fan also, but let me say this, he didn't come at the wrong time, he brought the bad luck
HealthRe: . by Emecson(m): 7:46pm On Jan 06, 2022
Guy abeg I dey ur back, if you see legit source abeg dm me, I go give you commission
CelebritiesRe: Wizkid Is So Well-known In London That Even A Cab Driver Recognizes Him – Laycon by Emecson(m): 1:44pm On Jan 04, 2022
Up wizkid down laycon
RomanceRe: I Chop Ashawo Big Nyash Yesterday! by Emecson(m): 10:26pm On Jan 03, 2022
9182736455O1999:
How you go dey french kiss Ashawo
Omo e tire me oo, for 2mins fa, haba!!
RomanceRe: Girls That Are Called These Names Are Naughty Bad Girls by Emecson(m): 6:08pm On Jan 03, 2022
People just dey call names of girls wey dem don knack... Foolish thread
CelebritiesRe: Shattawale Slept With Bournaboy's Girlfriend"-Shatta's Ex-Bestie Reveals by Emecson(m): 6:05pm On Jan 03, 2022
Girls and money, wowoh shatta wale
CelebritiesRe: Photos Of The Curvy Music Video Vixen, Maltida Quaye, Shatta Wale Accused Burna by Emecson(m): 5:59pm On Jan 03, 2022
No be the girl be this
RomanceRe: My Girlfriend Insists No Sex In 2022 by Emecson(m): 5:56pm On Jan 03, 2022
Sharatan:
The way you were even replying with all those plenty explanation shows you're a fvcking simp..

These bitches don't need an explanation.

You should have just replied her with an "okay"
A swear, fucking simp
CelebritiesRe: DJ Cuppy Gets Rolls Royce Cullinan As Gift After Fake Birthday Post (Photo) by Emecson(m): 5:40pm On Jan 03, 2022
Na wa ooo, this world no balance walahi, person fada na billionaire u still dey dash am rolls royce and I no sure say you go even touch her breast but I sure say d money wey ur fellow man need to take support him business, you go start dey talk say u get burial
RomanceRe: Can You As A Boyfriend Allow A Guy Take Your Girlfriend Out by Emecson(m): 5:28pm On Jan 03, 2022
I will accept, I mean we re not married yet so there is enough room for breaking up
CelebritiesRe: BREAKING: Zazuu Crooner, Portable Apologises To Poco Lee, Others [VIDEO] by Emecson(m): 6:45pm On Dec 21, 2021
For entertainment industry na normal tinz way dey happen b dat, as up and coming you go just overlook am, people wey dey promote you go most likely rip you, na till u get ur stance you go fit dey make all this kind mouth, but for now remain humble
CelebritiesRe: Portable Tenders Apology To Poco Lee, Olamide And Kogbagidi by Emecson(m): 6:39pm On Dec 21, 2021
Oya na guy, you don make ursef trend, clap 4 ursef, go drop another song
EventsRe: Day 1: Mr/miss Dakkada Beauty Pageant Kicks Off As Contestants Arrive Camp by Emecson(m): 7:30am On Dec 15, 2021
Why I dey see person dey wear hijab for mr&mrs dakkada
SportsRe: NFF Sacks Rohr As Super Eagles Coach by Emecson(m): 10:25pm On Dec 12, 2021
The problem is not d coach, nigeria itself get serious issues, dem dey control us from somewhere and d remote don spoil
Foreign AffairsRe: Saudi Bans 40 Camels From 'beauty Contest' Over Botox Injection by Emecson(m): 2:11pm On Dec 09, 2021
Bullshit
LiteratureRe: Miss "Koi Koi" A Myth Or Legend?? by Emecson(m): 9:52pm On Dec 06, 2021
leetylee:
Did you really see the mat or it was just tell tales
I saw d mat, no joke
EducationRe: See Female Student Signing-out Celebration That Got People Talking (Photo) by Emecson(m): 9:51pm On Dec 06, 2021
Toluwanise247:
See how people dey hold breast
and the girls dey allow dem o
LiteratureRe: Miss "Koi Koi" A Myth Or Legend?? by Emecson(m): 10:11am On Dec 05, 2021
Me na bush baby mat i Carry run, I go hide for 7 days after 7days I still dey broke ooo
1 Like
CrimeRe: Angry Mob Beat up Cultist for Kidnapping 100L UNIBEN Student In Edo (VIDEO) by Emecson(m): 10:03am On Dec 05, 2021
If him time one person ehn, after this, the person own don finish
CrimeRe: It Is My Duty To Kill Non-muslims (infidels) : INEC Employee by Emecson(m): 7:24am On Nov 19, 2021
And him go baptist school ooo, nah wah
RomanceRe: Man Caught Having Sex With A Mad Woman Broaddaylight In South Africa by Emecson(m): 5:29pm On Nov 08, 2021
Something I witnessed this one say na south africa, lol...... No be only south africa na mozambique
Christianity EtcRe: Gossipondo Residents Struggle To Touch Strange White Cloth That Fell From The Sk by Emecson(m): 7:23am On Oct 29, 2021
Na me throw that cloth oo, I use am blow my nose so I com throw am down from the plane I bin dey
Nairaland GeneralRe: I’m So Angry After Finding Out This, This Morning by Emecson(m): 9:11am On Oct 26, 2021
In d U.S dat man can be sued for violation of privacy but for naija here e no go jus work
RomanceRe: My Girlfriend Is Complaining Of The Cash I Give To Her Now. Advice Please � by Emecson(m): 9:04am On Oct 26, 2021
Is it that this guy is not on NL, they have been so many threads like this that have received much condemnation and you still get mind carry this kind tin come again, I feel you just felt like typing something cos you know d answer to your question already
CelebritiesRe: My Mum Hates It When I Tell Her I'm Not Getting Married - Singer Burna Boy by Emecson(m): 8:55am On Oct 26, 2021
I don't blame you sha, girls of nowadays no be here o
RomanceRe: Nairaland Boys Should Stop Sending Me Message In My Email by Emecson(m): 4:50pm On Sep 30, 2021
i no com dey understand the word "fine" again o, abi e get two meaning?
CelebritiesRe: You’re Faking Your Age – Ike Blasts Ex-girlfriend Mercy Eke As She Turns 28 by Emecson(m): 4:40pm On Sep 30, 2021
the break up still dey pain am, that's why I don't like telling people my secret even if you be my guarding angel

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)